Opomaintain's Posts
Nairaland Forum › Opomaintain's Profile › Opomaintain's Posts
1 (of 1 pages)
Wizzy,U 2MUCH JOh! Dude is fucking good without latex. Uppps bro! In Olamide's voice,DBANJ!! Are U A LEARNER? Lmao. |
If na deir boyfriend balls,dem go sabi control am enta post(d rite place) but nau na Real football,dem dey Bleep up.And dis ball na one compared 2 deir Bf two.Anyway,dem stil try sha.GOODLUCK 2 all Nigerians,just ve PATIENCE. |
Pls if u nid help in any science subject Maths,Further maths,PHYSICS,chemistry,Biology,Economics and English language in d on-going GCE,U CAN Call me on 08155561110 so we cud discuss.tnx. |
Dis country funny oh,some niggaz go wear Camisole or even shimi con talk say dem dey wear singlets,they wan show us deir Six(6) packs................of indomie. |
Nna eh! If i dey ph,i go just dey lun,lun,lun ryk say na oRympics *In Ibo man's accent* |
If U get dis question,u are gettin a recharge card.The question is 'Nigeria fought for independence and finally got it in 1960,wot are we fighting for on NL?' |
APPLE DON TRY OH! ALL DESE APPLE HAIRCREAM WHEY FULL MARKET NKO! |
1 (of 1 pages)