Romance › Re: This Lady Doesn't Know Ghana Is A Country (pics) by optional1(f): 11:01pm On Mar 22, 2017 |
kimbra: Lol, don't mind my moniker. Check my siggy and you'll understand better. you are a singer or what?? |
Romance › Re: Giving Her So Much Attention And Cut It All Of A Sudden by optional1(f): 10:56pm On Mar 22, 2017 |
oh so na cos una never spend time together u think say u fit do anyhow bah....
Carry on. |
Romance › Re: This Lady Doesn't Know Ghana Is A Country (pics) by optional1(f): 10:53pm On Mar 22, 2017 |
kimbra: You're welcome. na for where u dey see kim k bra buy  Wey u dey bear kimbra  |
Education › Re: Is Commerce A Social Science Subject? by optional1(f): 10:49pm On Mar 22, 2017 |
weytin concern commerce and history  |
Crime › Re: Ugandan Student Hangs Himself After Being Dumped By His Girlfriend. Photos by optional1(f): 10:40pm On Mar 22, 2017 |
Tgold1: you dey market am? Abeg I wan buy.
how much? buy weytin abeg  |
Politics › Re: I’ve Decided To Speak The Truth And Die, Melaye Replies AGF by optional1(f): 10:38pm On Mar 22, 2017 |
CROWNWEALTH019: barca  you find me 
Where you run go since  Ever since bayern perform wonders u don run. |
Romance › Re: This Lady Doesn't Know Ghana Is A Country (pics) by optional1(f): 10:33pm On Mar 22, 2017 |
kimbra: I guess you actually meant "Soweto" in South Africa. How e take be country?. no dear Lesotho is the country i wanted typing and not soweto... Thanks for d observation. |
Politics › Re: I’ve Decided To Speak The Truth And Die, Melaye Replies AGF by optional1(f): 10:01pm On Mar 22, 2017 |
hmm Dino oh |
Politics › Re: Buhari Condemns London’s Terror Attacks by optional1(f): 9:55pm On Mar 22, 2017 |
decatalyst: Has he condemned southern Kaduna killingskillings?
Has he condemned Fulani herdsmen massacre?
Has my amiable President condemned police harassments and killing?
 singing. Omowumi song if u ask meeeeee na who i go ask... |
Politics › Re: Buhari Condemns London’s Terror Attacks by optional1(f): 9:53pm On Mar 22, 2017 |
e don condemn d Ile Ife killings.....
Eye service. |
Romance › Re: This Lady Doesn't Know Ghana Is A Country (pics) by optional1(f): 9:45pm On Mar 22, 2017*. Modified: 10:28pm On Mar 22, 2017 |
not her fault...
Many of us don't know Lesotho is a country in Africa and There is a country call Malta in Europe.. If not for world cup qualifying matches a lot doesn't know must countries in Africa... |
Romance › Re: Lesbian Couple Share Loved Up Photos As They Go Shopping In Delta State (photos) by optional1(f): 9:33pm On Mar 22, 2017 |
tosyne2much: Like say you sef no dey suffer from konji?  i no too suffer oh wey smellymouth get better cassava come add yam join.. |
Crime › Re: Ugandan Student Hangs Himself After Being Dumped By His Girlfriend. Photos by optional1(f): 9:30pm On Mar 22, 2017 |
TheSlyone2: Tor!!!
I think sey na chinko you carry na na expensive tear rubber i dey market. |
Romance › Re: Lesbian Couple Share Loved Up Photos As They Go Shopping In Delta State (photos) by optional1(f): 8:58pm On Mar 22, 2017 |
|
Crime › Re: Ugandan Student Hangs Himself After Being Dumped By His Girlfriend. Photos by optional1(f): 8:54pm On Mar 22, 2017 |
TheSlyone2: Optional Optional...
So the one wey you dey carry na common too? lol
puzzy common now a day nah.. Buh my own no common oh.. |
Romance › Re: My Sister Hot Pre-wedding Pictures. by optional1(f): 8:47pm On Mar 22, 2017 |
Easter wedding don too much oh... Congrats to op sister.. VickyRotex when is yours  Can't wait for yours oh where all chelsea's fans will gather together and chop jollof rice and pomo.. Or ewedu soup and amala dudu. |
Romance › Re: Please I Need A Wife by optional1(f): 8:36pm On Mar 22, 2017 |
hmmm
so seeing pre wedding pic don make u dey search for nl wife..
Isorite |
Romance › Re: Lesbian Couple Share Loved Up Photos As They Go Shopping In Delta State (photos) by optional1(f): 8:34pm On Mar 22, 2017 |
chai
wey lala mynd tosyne2much akamu dey waste u dey use carrot wey no get anytin.
Men una don suffe. |
Crime › Re: Ugandan Student Hangs Himself After Being Dumped By His Girlfriend. Photos by optional1(f): 8:29pm On Mar 22, 2017 |
mumu child
cos of common pussy u kill urself.. |
Celebrities › Re: Nollywood Actress Sapphire Ogodo Stuns In Birthday Photos by optional1(f): 8:23pm On Mar 22, 2017 |
abeg na whc film she act wey make her popular...
Cos for sambisa forest here we know sabi ha. |
TV/Movies › Re: #BBNaija: Early Online Polls Puts Tboss In Staggering Lead, Bally Closes On Her by optional1(f): 8:01pm On Mar 22, 2017 |
so like play like play ring nose reach finals. |
TV/Movies › Re: Court To Stop Big Brother Naija From Airing In Nigeria Due To Immoralities by optional1(f): 7:52pm On Mar 22, 2017 |
lolz
waste of time show dey finish in 2weeks time. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Tottenham Hotspur: FA Cup (4 - 2) On 22nd April 2017 by optional1(f): 12:30pm On Mar 22, 2017 |
haffaze777: we are Winning this,madam optional I heard dat u re a land grabber don't encroach here oo open ur eyes infact shine ur eyes.. U no see me for up there i dey 20stories high. Look up again. |
Romance › Re: Do You Hv Sex In Your Dreams?..this Is What It Means. by optional1(f): 5:57am On Mar 22, 2017 |
McBrooklyn: So it's not good that I choose to be one of you guys for the meantime abi?? 
is not good we have enough wahala and we want to even take some out to join *m*..,, u joining has double our wahala. |
Romance › Re: What Beautifull Lady by optional1(f): 11:48pm On Mar 21, 2017 |
lol
op no vex na my sister.. Her boifrnd break her mind dats y she confuse write dat tin she tink say she dey insult d guy... |
Jokes Etc › Re: Jarizod's Book Of Jokes by optional1(f): 11:38pm On Mar 21, 2017 |
Jarizod: Missed you too love..
Hope you good? bless God and you? |
Romance › Re: Do You Hv Sex In Your Dreams?..this Is What It Means. by optional1(f): 11:13pm On Mar 21, 2017 |
McBrooklyn:
 u don change to gal again  Na so u like *f*  |
Romance › Re: I Need A Wife Abeg O by optional1(f): 10:59pm On Mar 21, 2017 |
mrmrmister: Lmfao
This Bumbae sef
Don't give up Brother Dave
I want to see your pre-wedding pictures in 2 years time. lol
2 years time far for my eyes oh make u just say December biko. |
Romance › Re: Question: If Selling Ur Pu**sy Makes U A Hoe, What Does Doing It For Free Make U by optional1(f): 10:19pm On Mar 21, 2017 |
A Rake |
Romance › Re: I Am Getting Married , Engagement Pictures by optional1(f): 10:14pm On Mar 21, 2017 |
Jacksparr0w127: Na so. I go send copy of IV to you i pray u go remember me oh wen d tym come. |
Romance › Re: Checkout This New Pre-wedding Photoshoot by optional1(f): 10:05pm On Mar 21, 2017 |
Kingsley1000: ugly girl ah oga hmm she ugly for ur face but she no ugly for d guy face and i know say her water melon no ugly wch b d main tin d guy wat. |
Romance › Re: Checkout This New Pre-wedding Photoshoot by optional1(f): 9:55pm On Mar 21, 2017 |
i wan marry too oh... Where my boo @  No allow another man chop ur water melon oh.. Cos me no go gree make another woman chop ur cucumber oh... Abeg come carry me go altar oh.. |