European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Bournemouth (1 - 1) On 4th March 2017 by optional1(f): 5:16pm On Mar 04, 2017 |
Martin124: eh eh we don loss still remain unbeatable!!! you are still sixtus o ga oh... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Bournemouth (1 - 1) On 4th March 2017 by optional1(f): 5:02pm On Mar 04, 2017 |
TheSlyone2 and martin124 what happened today no win 
Sixth position still  |
Romance › Re: Celebrating Valentine with Amazing Kids in School(picture) by optional1(op): 4:44pm On Mar 04, 2017 |
miisy: that's so lovely.... big grin how far about school any good news yet....
Babe i'm feeling for you oh. |
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 1:39pm On Mar 04, 2017 |
coolestchris: Try deh drink bobo and ribena...u hears what i talks? na person wey get money dey buy bobo and ribena drink. |
Politics › Re: Breaking News! President Buhari Might Return Before Closure Of Abuja Airport by optional1(f): 11:00pm On Mar 03, 2017 |
|
Nairaland General › Re: This Is Pure Wickedness And That Is What Ipobs Are Struggling For by optional1(f): 10:56pm On Mar 03, 2017 |
na them sabi.. |
Politics › Re: Breaking News! President Buhari Might Return Before Closure Of Abuja Airport by optional1(f): 10:52pm On Mar 03, 2017 |
|
Politics › Re: Breaking News! President Buhari Might Return Before Closure Of Abuja Airport by optional1(f): 10:45pm On Mar 03, 2017 |
baba can't come home until BBN finish their show.. |
Romance › Re: How Do I Pass Through This 40days Lenten Period If She Shows Up? by optional1(f): 10:41pm On Mar 03, 2017 |
pentiumboy: Day 4: she just beeped me on WhatsApp. Hello, hi bla bla bla. She is contemplating on coming to d mainland on Sunday evening so as to be able to attend lecture the following morning. But she didn't say "coming to your house". She is waiting for me to say, come no problem.
God help me o! The thoughts are coming in and I don't know what .......
Guys!!! u af cum again  No let me slap u for dream oh... Shabi you get girlfriend  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Chelsea (1 - 2) On 6th March 2017 by optional1(f): 10:02pm On Mar 03, 2017 |
they say na monday night we dey play una don ready bah?? where are the short ladies @ VickyRotex abimbawealth and ginajet.. My guys where are you @  Femi4 SmellingAnus CaptPlanet Unlimited22 pamcode fredoooooo Chikelue2000 Lastmum ipledge10 blackjah(you don deactivate ni).. |
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 9:48pm On Mar 03, 2017*. Modified: 10:26pm On Mar 03, 2017 |
coolestchris: Why u name yourself optional..be like u deh drink kain kain sometimes lolz na chelsea dry gin dey give me for my village wey turn my head to write optional... |
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 9:33pm On Mar 03, 2017 |
coolestchris: I wanted to write dab but my phone reverse it dab ke  How many have you seen dabbing  Or you seen me dab before  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL: Manchester United Vs Bournemouth 4th March 2017 by optional1(f): 9:29pm On Mar 03, 2017 |
Proudlyngwa: No matter how long it takes me. No matter how hard it is. I will find you and make sure you fall in love with United. lolz keep trying ok  Btw way TheSlyone2 and Martin124 make una come una thread oh i don go.... Call me wen match finish. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL: Manchester United Vs Bournemouth 4th March 2017 by optional1(f): 9:10pm On Mar 03, 2017 |
i no b manu make i just siddon dey watch dem.... Before Blues match start. |
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 9:03pm On Mar 03, 2017 |
coolestchris: All catholic girls sef...na una deh bad pass bad as in   |
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 8:46pm On Mar 03, 2017 |
coolestchris: U use style fine d one behide bah.. Cos d one for front no fine.. |
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 6:20pm On Mar 03, 2017 |
coolestchris: Na u i go first start with.. lol
wey lala and mind dey nd ur frnd jude na me u see......
U don enter one chance be dat cos na me go even rob u of ur 18k. |
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 6:15pm On Mar 03, 2017 |
sinaj: How far Jude nd him engagement sef
Feb. don pass o! Him no upload pics lol
person wey don create thread since afternoon abt the stuff u still dey wait....
Jude go soon marry oh the bae don dey wear d ring for two weeks now. |
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 6:12pm On Mar 03, 2017 |
coolestchris: See ur mouth like catapult... Wan make i turn to armed robber na u wan marry na  d only option na to carry gun go stand for road. |
Romance › Re: This Is The Best Way To Reply A Girl That Is Forming Hard To Get by optional1(f): 6:09pm On Mar 03, 2017 |
you never see anything yet... You thing say local concoction no dey to tight the vagina bah  ? Siddon there  |
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 6:01pm On Mar 03, 2017 |
coolestchris: I get 18k e never reach get 18m u go see bae to marry plenty self. |
Romance › Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 5:50pm On Mar 03, 2017 |
you get 18m to marry  |
Celebrities › Re: Lilian Esoro Comes For AY's Wife For Her Post About Tboss Staring At Her Hubby by optional1(f): 5:48pm On Mar 03, 2017 |
the lilian wey her marriage dey go back and front.. Na em dey put mouth for weythin no concern am... |
Family › Re: Opinion : It Is Wrong To Address Parents As "You Guys" by optional1(f): 5:40pm On Mar 03, 2017*. Modified: 8:40pm On Mar 03, 2017 |
chai parents don suffer for this 21century generation of kids... I thought your tribe respect elders just like lala respect snakes.. Imagine  You Dey talk as if they born you between Mexico and USA border. |
Politics › Re: Our Mumu Don Do! 3 Reasons Why I Don’t Believe In Kanu’s Biafra Rant – Igbo Man by optional1(f): 5:34pm On Mar 03, 2017 |
Biafra can never and will never work.
Youths are just wasting their time on top dead horse to wake up. |
Celebrities › Re: Nigerian Entertainment Blogger Kemi Filani Set To Wed This March by optional1(f): 5:23pm On Mar 03, 2017 |
coke and fanta |
|
Christianity Etc › Re: Christianity Has Become Magic And Fake Youths Are Eating It Up - Charlyboy by optional1(f): 4:02pm On Mar 03, 2017*. Modified: 5:16pm On Mar 03, 2017 |
Area Fada don talk true again. |
Celebrities › Re: BBNaija: Banky W Aka 'Mr Capable' To Perform At The Live Eviction Show On Sunday by optional1(f): 3:46pm On Mar 03, 2017 |
ok biggie |
Romance › Re: Emeka Ike Regrets Courts Dissolution Of His 17Years Marriage (Pics) by optional1(f): 3:44pm On Mar 03, 2017 |
Mavin1: I see you, marriage breaker!
In PEJ's voice, Continue watch out for mumagee marriage as it will be dissolve soon. |
Romance › Re: Emeka Ike Regrets Courts Dissolution Of His 17Years Marriage (Pics) by optional1(f): 3:29pm On Mar 03, 2017 |
Mavin1: OK, Next? Next is Muma gee Emeka Ike's lover with her estrange husband prince Eke marriage to be dissolved. |
Romance › Re: Emeka Ike Regrets Courts Dissolution Of His 17Years Marriage (Pics) by optional1(f): 3:25pm On Mar 03, 2017 |
Emeka ike and muma gee romance even on national tv that year during ultimate search celebrite.. After dat show this two people marriage has been going back and front...
Muma gee marriage is next she already filled for divorce..
So both Emeka and Muma can now have the time to themselves.. |