Sports › Re: CHAN 2016: Nigeria Vs Guinea (0 - 1) On 26th January 2016 by optional1(f): 4:47pm On Jan 26, 2016 |
I don off my TV |
Sports › Re: CHAN 2016: Nigeria Vs Guinea (0 - 1) On 26th January 2016 by optional1(f): 4:46pm On Jan 26, 2016 |
I swear i need charm right now |
Sports › Re: CHAN 2016: Nigeria Vs Guinea (0 - 1) On 26th January 2016 by optional1(f): 4:45pm On Jan 26, 2016 |
Buh y dis commentator jst dey say close but not very close |
Sports › Re: CHAN 2016: Nigeria Vs Guinea (0 - 1) On 26th January 2016 by optional1(f): 4:40pm On Jan 26, 2016 |
DeHero1: Chill... this match is ending 2-1 in Nigeria's favour. 2-1 4 were u tink say dis guys na U17 players dy r d olodo local players ooo |
Sports › Re: CHAN 2016: Nigeria Vs Guinea (0 - 1) On 26th January 2016 by optional1(f): 4:34pm On Jan 26, 2016 |
Dis naija boys self i taya 4 them. Who among una any of dis boy offend wey u dy punish 150M naija nah, abeg on behalf of d guy i say sorry release them to score jst one then u tie am again.
Time no dey again oooo |
Jokes Etc › Re: When She Dates Only Cool Guys (photo) by optional1(f): 4:29pm On Jan 26, 2016 |
Williamsesco: I over hear dat mama caro dy put ting wen be dy draw. no no nah Ejiro I go buy for u abeg dy go jor i no wat i go buy am 4 myself |
Career › Re: He Is Crippled But Works As A Cobbler: Very Inspiring (photo) by optional1(f): 4:09pm On Jan 26, 2016 |
Op u stole dis pic frm my bf u didnt take permission frm him or me. I wil personally sue u to court |
Jokes Etc › Re: When She Dates Only Cool Guys (photo) by optional1(f): 4:05pm On Jan 26, 2016 |
Williamsesco: hahahaha u can see wat am talk abt ba test dis mama caro own very pepperish nd teste |
Celebrities › Re: The 6 Most Unique Nigerian Pop Artists Of The Moment by optional1(f): 3:59pm On Jan 26, 2016 |
Ok |
Jokes Etc › Re: When She Dates Only Cool Guys (photo) by optional1(f): 3:56pm On Jan 26, 2016 |
Williamsesco: dat one dy easy to buy wait make I call mama Ejiro make she bring am for u...loi i no wat mama Ejiro own na mama caro own i wat. Mama Ejiro no dy put pepper 4 her own |
Sports › Re: CHAN 2016: Nigeria Vs Guinea (0 - 1) On 26th January 2016 by optional1(f): 3:46pm On Jan 26, 2016 |
Guinea foul don score ooooo, naija boys no try abeg dy to lazy to run Guinea foul boys get more chance dy deserve d goal. |
Education › Re: School Punishment (share Your Experience) Photos by optional1(f): 3:27pm On Jan 26, 2016 |
D punishment i gv my students who r stubborn in my class r, knee down then raise ur hands up close ur eyes nd open ur mouth, nd d other is kiss d chalkboard, nd stand @ attention dnt move |
Jokes Etc › Re: When She Dates Only Cool Guys (photo) by optional1(f): 3:16pm On Jan 26, 2016 |
Williamsesco: what did u care for...popcorn or ice cream na guguru i care 4 |
Celebrities › Re: Wizkid Is A Thief – Blackface by optional1(f): 3:03pm On Jan 26, 2016 |
Again |
Celebrities › Re: Peter Okoye Shares Photo Of Himself And Samuel Eto'o Fils. Nice Setting. by optional1(f): 3:01pm On Jan 26, 2016 |
We dy wait 4 peter grassroot football academy |
Celebrities › Re: See The Lady Who Has Slept With All The Nigerian Celebrities by optional1(f): 2:59pm On Jan 26, 2016 |
Lol |
Crime › Re: NSCDC Officials Broke My Arms, Legs During Dispute – Lawyer (photo) by optional1(f): 2:38pm On Jan 26, 2016 |
Na ur work cos am. Pele ooo |
Politics › Re: Metuh’s Firm Among 78 Paid For Doing Nothing – NSA Office by optional1(f): 2:21pm On Jan 26, 2016 |
Na wen we go stop 2 dey hear or see metuh name 4 news nd 4 NL fp nah. Metuh dis metuh dat even d name self don tired d metuh self d tiff no get any other name i don taya 2 dy hear dat name metuh.
Abeg make pesin help me remind EFCC say one tiff ole criminal dey kogi state oooo say na 2moro d tiff go pack d remaining money go em house go bury am oooo. Dy need Wada 4 their as well |
Politics › Re: Yahaya Bello To Be Sworn In As Kogi Governor Tomorrow by optional1(f): 2:09pm On Jan 26, 2016 |
|
Christianity Etc › Re: Man's Car Falls From Bridge, Survives Fatal Accident After (Photos) by optional1(f): 1:47pm On Jan 26, 2016 |
Praiiiiissssssseeeee de Lord!
Who wil respond |
Jokes Etc › Re: When She Dates Only Cool Guys (photo) by optional1(f): 1:28pm On Jan 26, 2016 |
|
Jokes Etc › Re: When She Dates Only Cool Guys (photo) by optional1(f): 12:36pm On Jan 26, 2016 |
Lol |
Politics › Re: Yahaya Bello To Be Sworn In As Kogi Governor Tomorrow by optional1(f): 11:58am On Jan 26, 2016 |
muhakeem: OK.. don't worry, I have this high hope that we might resume on Monday Insha'Allah Amin |
Politics › Re: Yahaya Bello To Be Sworn In As Kogi Governor Tomorrow by optional1(f): 11:20am On Jan 26, 2016 |
muhakeem: student of ksp Lokoja.... are u teaching in Ecss ogaminana? st barnabas kabba |
Politics › Re: Yahaya Bello To Be Sworn In As Kogi Governor Tomorrow by optional1(f): 11:17am On Jan 26, 2016 |
pbs4real: eeya am really sorry abt that, anyways i tink its over nw cos the answer*yahaya bello* is here yea nd I pray he pay so we can go back to sch |
Politics › Re: Yahaya Bello To Be Sworn In As Kogi Governor Tomorrow by optional1(f): 11:12am On Jan 26, 2016 |
muhakeem: Lol.. me self, are u also one of our students or civil servant? A teaching practice student of fce okene. Nd u |
Politics › Re: Yahaya Bello To Be Sworn In As Kogi Governor Tomorrow by optional1(f): 11:04am On Jan 26, 2016 |
pbs4real: how did the swearing in kept u @ home? It kept me @home cos am a teaching practice student nd d school am posted to is on strike cos d foolish gov wada refuse to pay salaries of staff nd workers of kogi state. D strike is distrubing my education nd d students r lossing alot dy r behide d rest students in private schools. Student lyk me r not smiling in kogi state |
Education › Re: Nigerian Defence Academy 68RC Is Finally Out by optional1(f): 9:38am On Jan 26, 2016 |
I dy cum make i inform those wey need am |
Politics › Re: Yahaya Bello To Be Sworn In As Kogi Governor Tomorrow by optional1(f): 9:31am On Jan 26, 2016 |
Abeg make dy swear in quick I don taya to stay 4 house |
Celebrities › Re: Tekno Poses With His Car In New Photo by optional1(f): 9:29am On Jan 26, 2016 |
Hmmm |
Celebrities › Re: Mercy Johnson's Husband, Prince Odi, Shows Off Swag In New Photos by optional1(f): 9:11am On Jan 26, 2016 |
Oh how many rat dy don kill wit their swag |
Celebrities › Re: Iyanya Looks Bleached In New Selfie by optional1(f): 9:08am On Jan 26, 2016 |
How e take kill rat now |