Opuro's Posts
Nairaland Forum › Opuro's Profile › Opuro's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 26 pages)
In africa we have diff culture. So when it comes to who you can marry, we make it a big deal. Like where i come from, in okene you cant even marry a babe that come from the same clan with you. This is somebody that you dont relate to in anyway. So girl if your culture allow it, go for it. And dont be decieved by this talk of you 2 young. You are too ripe for marriage already |
Una wicked o. Babe say she be 18 and ready to go, una say she 2 young make she wait till 7 yrs more. How old una mama be b4 una baba marry her?. The only good advice here is that make she take conny style ask her mama if for dem culture dem de marry 1, 2, 3 or 4 cousin |
I no tell una say that oyedepo company na boko haram dem be. If not see ajaraewuro a burn again oyedepotian de curse us. If u dont want to see the light why stay under the sun? There are many treads in nairaland must you come here and post? |
Una see say boko haram no be only for mosque dem dey? Abi how can one explain the adegboyeans on this tread. Somebody de catch u mugu dem wan comot u from him hand u still no gree. Nna i weak o. |
Ye must not think, cos ur pastor will do the thinking for u |
Be the ashawo on his bed. Fill his wardrobe with designer wears. And be ready to be the jackass that pay all his bills. Omo you not only tie him but chain him down |
Nna you really need help. At least somebody to slap your sense back to reality |
The issue is this; did the queen of sheba run cos of oyedepo the answer is no. Then why did they have to lie? And with all the proof why did the zombies refuses to accept the fact that thier god oyedepo did not drive nobody |
The issue is this; did the queen of sheba run cos of oyedepo the answer is no. Then why did they have to lie? And with all the proof why did the zombies refuses to accept the fact that thier god oyedepo did not drive nobody |
another ZOMBIE! |
so make him de run for awuuf toto abi wetin you talk? |
so wen a man no fit piss inside woman na man be that? |
common sence |
walahi if no be religion and the believe that there is a God somewhere watching nna the world for don end. all the poor ppl you see that seems so jentle for don show say dem craze pass ANINI! |
any babes wey de show her boobs anyhow for public na gf material babes wey de under her mama and papa wey de dress like a deeper life member or hijab is a wifey material ![]() |
is that not the same as touching the boss with a charm? kai zombie small time now dem go de curse you. |
so you mean you don sperm at six make i tell you a man is a virgin till he can troway water! |
what make someone a good christian in naija is that YE MUST NOT ASK QUESTION OR REASON FOR YOUR SELF YE MUST NOT READ UR BIBLE UNLESS THE PASTOR TOLD YOU TO READ A PART OR IT AND THAT YE MUST GIVE YOUR TIGHT AND OFERING PROMPTLY unfortunate very unfortunate cos no matter how educated, they are all the same ZOMBIE! |
Money good o. See as everybody de support u. Babes dem wan make u sack her. With 20m my guy you go buy love. Ama take care o bad guys and bad babes plenty for the land o. Bros na which kain work u do come get that kain pay? |
Alimodu sheriff is a boko haram member. Is very hard to say in maiduguri |
Yes o u need NDA abi na DNA asap |
Nna sorry o. Pele o. Na ur cross o. Na u go carry am o. That is why dem say if u wan marry, make u shine ur eyes o. Make man pickin no go marry ashawo o |
The more you look the less you see MAGA. Keep on dreaming maga ur miracle is on the way |
The more you look the less you see MAGA. Keep on dreaming maga ur miracle is on the way |
Let her be. If u really love her, let her be |
@biola she just looked at me and start begging. When i say ok. She asked me the meaning of ashi and i told her. She started crying. @justwise. Wise men dont insult people for their opinion. They discuss it like some matured people are already doing. |
@biola she just looked at me and start begging. When i say ok. She asked me the meaning of ashi and i told her. She started crying. @justwise. Wise men dont insult people for their opinion. They discuss it like some matured people are already doing. |
Nna na rake u just de rake. Na so babes de do wen dem wan deny u. Dem fit swear thunder for something wey dem don do |
