Orchmani's Posts
Nairaland Forum › Orchmani's Profile › Orchmani's Posts
1 2 (of 2 pages)
I go even give am upper curt. Join sef........if we reached house we go reconcile flex our money..... |
Bastard!!!!!!!! |
Shame no dey catch u to post dis rubbish........wey u for use better koboko flog crase comot for dia eye.....see wetin dat small grl dey do una dey clap for her.......2mrw dem go say her uncle or neighbor rape her...d boy sef need better flogging. |
Shame no dey catch u to post dis rubbish........wey u for use better koboko flog crase comot for dia eye.....see wetin dat small grl dey do una dwy clap for her.......2mrw dem go say her uncle or neighbor rape her... |
I believe in M.O.B rule.Money Over Bitches....I guess dat answers d question. |
Bro I can hire u my shut gun.......shoot d bitch in d ass and move on.....leave God to judge d case.... |
Me I use names like,oga caretaker,officer,sometimes I save d num with their phone number... |
Mugu!make we clap for u say u carry free fruits run na abi? U shud have rejected it or over pay him and leave d change for him if u really wana claim to be a big grl....since u noticed his condition.....I hate people taking advantage of others due to what nature has installed in us...u better return his stuff nw..if d man enter u 2mrw by force u'll ope ur dirty mouth talk say en rape u while u knw ur owing him.....grow up grl!!it wasn't his fault rather nature made it so,since u cnt gv him what he wants u shud hv rejected his gifts so someoda grl whoz willing to gv him what he wants can value his gifts...I rest my case. |
Thunder fire any girl wey wan just be friends with me.....unless ur paying me for that....so I go dey send u airtime,buy u gifts,dash u money wen ur broke,take u out,buy u food etc.........u go come carry ur thing gv anoda man wey be ur bf abi?why dog go lick poo goat teeth go come rotten.....come on guyz!if we dnt bleep dis girls who will?.......I rest my case. |
Lolz......Joy no dey dis men dictionary ![]() |
Guy j ;Dust drink a chilled glass of hypo mixed with harpic and dettol,everything will be alrite....u'll thank me later on the other side later wen u must have gone. |
Guy just drink a chilled glass of hypo mixed with harpic and dettol,everything will be alrite....u'll thank me later on the other side later. |
African no dey tire..lolz
|
Thanks guys,if dis all sense able dudes like u can offer.......I rather remain senseless than not making impact wt ur so called sense. |
Most times when we walk into big malls, boutiques, supermarkets, we never question their prices. We pay exactly what we see on the price tags and even hand out tips to the staff. But the moment we are out of these shops and want to buy banana, our bargaining game gets off to the roof. Poor widow with 5 hungry children at home tells you banana is N100. She even takes out her time to explain how difficult it was for her to even buy it, how the economy is so tough. But we insist that if it's not N50, we are not paying. Some of us even step back into our cars and drive away. But because 'half bread is better than puff puff', this woman is forced to call you back and sell to you at little or no gain. In her heart, she cries, she's worried about how she'll survive with her children. She silently reassures herself that 'It's well. God will definitely provide.'' While you happily chop the luscious banana. Take some time out and think about them. Please don't bargain hard with small vendors (especially poor petty traders) . They do business not to buy designer bags, Gucci shoes but to LIVE and EAT! ?? Be Kind |
Hi,everyone....am a fresh gradute from imsu in my late mid 20's..have always leaved like a big boy since my year one in skool....but during my final semester in skool things were kind of rough for me bt I thank God I graduated successfully.......there's this fresh year one nursing student who stays opposite my room...she never attends classes always jumping from one car to anoda from one club to anoda....am a very respected guy in my lodge due to my age and charisma..this girl respects me too bt d thing is I like her so much wud like to have an affair with her so I can really have the opportunity to talk sense into her or rather change her careless lifestyle... But the moment I told dis babe bout my intentions she immediately replied dat she has a bf and can never cheat on him.....I was like see dis well known runs grl dey form faithful inside of me...I want to ask what cud make her say such to me??thou I can spend what I can for her without regrets.. thanks. |
Putting her finger in her pussy and sniffing it.....thinking nobody sees her doing it......ndi ara... |
Common make una free hustling fresh boyz joor!!!atleast they aren't stealing the masses money rather they are improving foreign exchange......thunder fire any efcc wey go cross my path...when job no dey,wetin man pikin go do?Team yahoo boyz click like if u feel me....... |
May the most aggressive thunder from amadioha fire both the phone giver and receiver..rubbish!!! |
Rubbish!!!Nonsense topic..u must be very high on expired mosquitoe coil..na poor man dey consider all dis rubbish strategy...once u have d cash to spend,woman no go consider if u be boy or man..get rich dude and save ur ass dis stress. |
Dry topic from the hottest part of sahara desert...if d bride is so clueless of solving dis little issue,I wonder how she wan handle delicate family issues... ![]() |
Guy,I dnt believe dis crap to be true but if it is...u follow for people wey buhari go give chase for dis country...ur such a thick fool. Dey mumu ur life wey remain few seconds to go say u dey do love..she's just a lazy bitch dat sees u as employment opportunity for her upgrade....incase u dnt knw na one small boy dat dresses like wizkid dey chop dat ur money and dat her kpomo u dey send money to maintain...Grow up dude ur brain needs flashing... |
nomabeeee:mumu post by mumu person...that's why a guy go date u for 7 years and gets married to a girl he met for just 2months...prove urself a wife material then u'll become one..if u can't feed ur man then ur useless as a woman..so what role do u play as a gf in his life?ask for money and to pay ur bills abi?rubbish |
1 2 (of 2 pages)
Me I use names like,oga caretaker,officer,sometimes I save d num with their phone number...
