Orobs93's Posts
Nairaland Forum › Orobs93's Profile › Orobs93's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 80 pages)
So Wetin u come gain now? In other news... vote Buhari if he messes up we kick him out 2019..we nor wan look uche faceagain..rather than leaving jonathan in office.Abi nor be so? Abeg make person click like if you know say Wetin I talk make sense click share if u know say Wetin I talk sense nor make
|
Na only my maga for Italy dey spend for me..she is very romantik |
Oboy you wey dey untop me so eh if una try rig election nxt year make I nor catch u oo.. Because your blood go flow.. |
Sezua:U still dey book space for second page...na wa 4 u oh |
U nor go pack? Only you waka go,only you waka pay..u come here dey para..abi u still need fasting and prayers take know say u go pack? Or u wan see daddy in d lord first? |
Oboy come to delta state abraka especially Na small remain d mad people for many pass the people wey their head correct..op the tin tire me oh and sometimes dey seem to live long. |
All we are saying give us anybody... They are all super stars loved by the people. |
The thing now is that we are all sinners...and we have to choose among sinners,so I choose Buhari . |
What of jonathan to loose how many odds b dat...ok I give jonathan handicap 1million vote Buhari to still win..odds 2.20 ![]() |
SmartestGuyEver:Lol no hardfeelins oh dose transformers na easy toolsto make d bombing make sense na |
Don't blame her she felt she was making the right chioce. |
Dem never bomb all the transformers finish? |
ChubbyT:p urs 4 me I will be expecting ur invite or ur number....cheers |
Why dem nor call dem witch ... |
ChubbyT:God bless ya mother... Lemme do d nidful...which of my contact should I send?email I'd,hotmail,or yahoo,wattsup,bb pin,2go or phonenumber or p.o box...which wan u want I 4 give u my contact 4 heaven but I neva collect am. |
If I type dem go say I type. |
They go do forgetting dere is life after the 4 years programme. |
Then you all need to listen to oshiomhole speak. |
ishiamu:Can see u are not even a serious Nigerian |
ChubbyT:Just wanted to put some smiles on the faces of people, but excuse me miss nor verse how many people baka u carry dat tin is so damn big abeg send me ur contact oh biko lemme appreciate god,s work in ur life |
Wetin she for do push obj commot she nor even no say obj dey come self make una free d woman nor b obj go attack from back abi una nor see say she dey seat don |
ishiamu:How do you mean...do you even know the meaning of ideology? |
john Mikel Obi has finally scored a champions league goal after more than 7 years of playing champions league football.send him your wishes |
Yes oh...sometimes I turn off my TV and on my radiio Big ups to E D K in other news I am the FIRST TO COMMENT..vote Buhari come 2015
|
Those that will test and say aboki e nor sweet I nor buy again E be like say I be first to type abi nah comment...abeg how dem dey talk am again? Wetin dey for here wey everybody just dey like self? abeg oh stop like me oh...my like bank don full...I need dislike this period.. so that I can do my xmas alone.. |
Oboy dis op nor get another thing to do ni?abeg go help ur mama wash plate she go use blessing finish you rather dan to come dey struggle for frontage 4 here make seun dey enrinch him pocket. |
Apc
|
So u prefer: Corruption is people just stealing.. If 20b dollars is missing America will know.. Boko haram are like our brothers and sisters.. Na wa oh...I know u will want to start replying trash to defend ur opinion... My brother the only constant thing is change...for the past 16 years haba.. [quote author=tabletman1 post=28751646]Voting for Apc is like voting for Boko Haram because they want to suck Nigeria dry. Buhari on channels interview... Interviewer- how do you intend to manage the economy in the face of dwindling oil price? Buhari- first we will stabilize the oil market and run an accountable government ![]() Buhari on thisdaylive's interview... Interviewer- how will you fight corruption? Buhari- I will use army,police and air force to protect Nigerian economy ![]() https://www.youtube.com/watch?v=y1knc30OqKQ Gej was even smiling at him while watching the interview [/quote] |
[quote author=stillchris post=28745583]roaches better go and sit down. a man who has finished owerri with sub standard projects. the pedestrian bridges he built is a death trap no sane imolite is ready to die using. dude is sooooo unqualified. u still wonder why fashola was dropped from the race. dude would have been the best alternative to jonathan. they are both performers but jonathan is too weak to hold this country. [/q uote] At list it is good they made attempts.at list they know people are suffering. |
We need change. We need change we need change. |
Apc just like real Madrid full of stars...rochas all the way... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 80 pages)
