Orobs93's Posts
Nairaland Forum › Orobs93's Profile › Orobs93's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 80 pages)
just too forking long... by the way u nor knw were market day? |
Wetin yoruba people do nah... we're am from the Benin kingdom...you don't make jest of us and go free.
|
hope u came with d sweetest girl? |
yea but It's just one of his jokes...
|
Lordmykel:lol Nigerian men dey drink coca cola? |
Nigeria so that 5mins work on dat ground will kill him? well I know fashola oshiomhole rochas will gladly and purposely work on dat ground and if u like call it public stunt....dat is the type of road we have in Nigeria even worst than that..a man who has no shoes now his shoes can't even touch potorportor |
Nigerian men and cola.. don't even know we're African learnt some things from self.. some people teeth go make u run. |
![]() Oboy leave to remember rivers state house of assembly evens bippi and coe |
ChubbyT:u just let me sample my number for nothing add up u nor add up...u com let some miscreants come dey disturb me |
I dey crase? |
enyeama I voted for you.. |
amaechi my guy...kip given pdp dem sleepness night |
lol.. Waiting for! rejection of; tall/tall ticket short/short ticket fair/fair black/black fat/fat slim/slim big eye/big eye handsome/handsome ugly/ugly |
lol.. Wetin for! rejection of; tall/tall ticket short/short ticket fair/fair black/black fat/fat slim/slim big eye/big eye handsome/handsome ugly/ugly |
amebo |
uduaghan oh |
I was expecting to see he killed jesus...or cancelled christianity. |
keshi lacks dignity. |
Ellidude:when over 80 percent of the populace are saying the same thing I wonder how some people still come out and defend this government even in their homes sometimes they argue with that mum that the government is working...my brother I don't have any problem with the government but no matter what it will cost the truth must be told...if we want Nigeria to grow...- know u must have faced some of this problems direct and indirectly...pls let us tell ourselves the truth and put sentiments aside. |
Wetin concern me.. if we nor get better presido how I wan take marry? how I wan take pay children school fees? how I wan take pay bride price? how I wan take feed my new extended family? how I wan take they see light they blast my wife? must I dig borehole to. get water? which good roads I wan dey pass? how I wan take buy motor? iyou sure say dem nor go kidnap my wife? you sure say dem nor go rape my wife? Abeg ee...it's about a good presido or nothing.
|
#buhari/osinbajo for presidency#
|
which delsu... that picture does not taste delsu does not smell delsu does not even read delsu.. |
make amaechi catch u...dem go aluu your head. |
woman just dey her own jeje see Wetin u go dey find for her body. |
Yes even though he might not be politically sellable...if we know what we want he is the best bet amongs all.
|
the reason jonathan refused nff to sack keshi is because...Mr president and Coach keshi were dragging the most insulted human being in Nigeria...so sacking keshi will make him be a lone candidate which he does not want. |
a country were d people celebrate thief and lies...if dey can vote for the family of ibori again dey can even vote for shekau. |
Op nice one...what about the IQ self confidence self believe and non dependent of africa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 80 pages)

