Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Osasu99(m): 9:00pm On Sep 29, 2013 |
Droga dray: Wu is ASUU?? wu is fg? Ar dey nt enemy of progress?? i tink it tym we wake up nd knw d real people wu mask gud bt dey ar d real terroist........fg sponsor bokoharam while ASUU recruit dem........nigeria is a dancin thrash Bros u don chop evening food |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Osasu99(m): 7:54pm On Sep 29, 2013 |
Xup guys wetin they sup? Abeg them don put ţћξ list for KOOFFFAAAA |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 7:44pm On Sep 29, 2013 |
Omo man just dey land benin nor be small sumthing o see as men just dey talk say D exam simple as for me na GOD sure pass |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 8:02pm On Sep 26, 2013 |
Ah don tire to read na random reading man dey do |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 3:53pm On Sep 26, 2013 |
Abeg guyz wei write last yr how long did it take 4 ţћξ pume result to come out |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Osasu99(m): 6:40am On Sep 26, 2013 |
chidi2pus: [size=35pt]LIST OF THINGS I"LL BE WAITING
1. Naruto Shippuden episode 332 2. KOFA update 3. ASUU strike called off 4. PS4 release 5. Eminem's survival music album 6. SlaughterHouse's New Music album 7. New GLO cheat 8. Samsung galaxy s5 [/size] NICE TO MEET ANOTHER NARUTO FREAK |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 10:07pm On Sep 25, 2013 |
i think everybody was invited(with valid utme combo) |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 10:06pm On Sep 25, 2013 |
Any apirant From benin here |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 6:27pm On Sep 25, 2013 |
Omo my own na department of physics 200L lab seat number43 ع be lyk say na only me dey dia |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 5:45pm On Sep 25, 2013 |
Omo me sef don dey invited o ooo man don jump 1st hurdle na to jump the 2nd one sure pass |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 8:26am On Sep 25, 2013 |
Leystra: Free Accomodation for 5 guyz... Make we all conjoin for my padi house at Ijokodo beside PolyIbadan na only male sha o, me dey go there tomorrow... If u need help on how to get there just holla me on whatsapp or call +2348028060047 I go reason with my padi make e follow hin Pman talk.... My abeg put me join your plans o i need am bad |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 9:22pm On Sep 24, 2013 |
emmyeuler1: mhen i never get this sms ooo....God help me ooo Guy relax ţћξ sms na notification nor b For shortlisting |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 6:03pm On Sep 24, 2013 |
Omo me sef don see text but nor sure if na for short listing  |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Osasu99(m): 6:51pm On Sep 22, 2013 |
tinahrex: IPO.....pipu wey park 'bus' 4 keeper front thruawt 1st half...buh dats dat anywayz....#30straight wins 4D Special 1 incomin..... My guy relax through Ơ̴̴͡Ʊ†̥ that first half u guyz hѦϑ only one attempt on goal which waz oscars goal them do come back 4 una head,inside una palour u still dey talk say na manage |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Osasu99(m): 6:10pm On Sep 22, 2013 |
tinahrex: ah jst dy hapi 4 hia ooo...c as body dy swit mie...were ar al dose glory glory man untd fellaz... Hahahahahaha...shebi wen basel manage win,man u no let me hear wrd.. MANAGE? If i here them ball una good 90mins football |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 5:22pm On Sep 22, 2013 |
Isaolamide: When is x-ray said 2 b saturated? Omo see men wei osas wan compete with their head just dey hot na to up ma game o |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Osasu99(m): 4:57pm On Sep 22, 2013 |
jovie50: to all my fellow MANCHESTER UNITED fans........... Let's bleed red on Manchester city today!!!!! Good day to you all..... Them don they let una know as ee they go 2-0 half time una go bleed until ya blood finish |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 10:16am On Sep 22, 2013 |
The strike will soon be called off Osas starts serious reading today bini boi nor they carri last |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 8:49pm On Sep 20, 2013 |
[quote author=Dr.'Hesjay][color=#631592]Friday, 28th September 2013[/color][/quote]Wetin do dat date |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 4:07pm On Sep 20, 2013 |
Osasu99: #Team MBBS# add me on whats app +2348093085611 |
Family › Re: Abortion: Murder Or A Means Of Birth Control? by Osasu99(m): 3:11pm On Sep 20, 2013*. Modified: 3:33pm On Sep 20, 2013 |
ifyalways: Abortion is a means of birth control,IMO. If "its" unwanted,unloved and unplanned for,let it go. #in mode9's voice # three times in a row that's a merry go |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Osasu99(m): 2:26pm On Sep 20, 2013 |
Loveoyanx: hope for the not yet addmitted aspirant...before october 1,many will testify,m nt joking,i just got a mail from a good*realliable* friend dat uniben will bring out ur status on kofa befor this month end..i live you with these words*YOU CAN SMILE AGAIN*IT IS NOT OVER*lets watch and see Good lets remain hopeful but nor be 2day them start to dey talk am#climbs okada and leaves thread# |
Education › Re: FG Re-opens Talks With ASUU Over Strike by Osasu99(m): 6:10am On Sep 17, 2013 |
Make sense |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Osasu99(m): 2:14pm On Sep 16, 2013 |
Mickey7: nw @ d jamb office 2800 for both e-facility cards nd printing Guy no let them slap u na one k per card making a total of 2000 |
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Osasu99(m): 5:54am On Sep 14, 2013 |
#Team MBBS# add me on whats app +2348093085611 |
Education › Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Osasu99(m): 12:39pm On Sep 12, 2013*. Modified: 9:01pm On Oct 24, 2013 |
Faith93: Heard the strike wud be called off soon...so let's all be calm! Nor. Bin wetin dem dey talk since |