Oseiwe's Posts
Nairaland Forum › Oseiwe's Profile › Oseiwe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 (of 53 pages)
Internet connection. I sleep by 8pm to wake up by 12midnite and browse till 7.30am. |
I'm managing N70 but I dey hope dat b4 d yr runs out I go buy a higher grade. |
I drove up n down d road wit my aston martin fully gadgeted, d lion fear. |
I need am too @ oses_oseiwe@yahoo.com |
@poster, u don ever hear dis expression b4 'ur ear'? if u be plumber for oil coy, why u dey tell us? just register wit anoda name, ask d question witout d coy n d money. We hold our side for here. |
Some pple say na rumour, others say na true. But we for warri don take security measures. U need to see tension everywhere. I dey suspect say na okada man start dat rumour. Gbagi no show for any public. I don delete things for my memory card, I must video dat lion. I go like see dat paper. |
una just dey post. na download friendly? na im concern me. |
for dis age wen sex na handshake? |
I go bayelsa, hear funny names, discover sey calabar dey learn but my all time best na Dumebi, I heard DOLL-BABY n d fine girl responded. |
Make una tell me how to install am now, mtn gprs wey I dey use no gree. Wat abt d front query code? |
Pls, I heard of an application dat is used to hide menu folders or menu icons for symbian fones. I use N70, can I get d link? |
@Alldruns, pls can u send d installation process or code to my add, oses_oseiwe@yahoo.com I use mtn netwk |
Make una set am up real good. One lecturer lose im job and handsomeness lyk dat for my sch. If u want to follow d steps, contact me. I love dis kain work! Lord, save his soul. |
Half full or half empty, it depends on u. Dem be dsame. No swag pass d other. D guy wit d baddest swag remains d koko master, e no dey do DJ track 1 for show. |
I beg, make una give me d installation process for d operamini5. I use mtn. My add is oses_oseiwe@yahoo.com |
I need d installation code or procedure for operamini5beta2, my email is oses_oseiwe@yahoo.com. Thanks |
A Very Happy New Year to all. |
99% of Nairalanders are Facebookers. This list will be long from north pole to south pole. My ID is d same everywhere I go. |
remember dat amodu havnt lost a competitive match. we'll qualify wit 5pnts behind arg wit 7. |
we'll qualify 4 d 2nd rnd after drawing arg & beating d 2 other teams. na possibility. |
The man wahala 2 much. so na kidney n heart wahala na e get? kai! I even hear say na only kidney e get wey dem donate, now he dey find heart, make sumbody give am mind na. |
In warri, at orhuwhorun junctn, a woman missed a man's rod n she was beaten 2 a pulp b4 she returned it. A girl then volunteered 4 testing. |
When the babe begin dey demand cash immediately u signal interest, my guy match brake. U go spend but it should be later and willingly. |
Babes love being controlled. |
@ german007 Na my state be that. My mother na pry sch teacher and my poppa be lecturer for AAU. I know wat I'm talking about! ![]() |
Can u believe dis?? ![]() |
Them be the same people. Imagine wetin comrade do to lecturers for AAU. He reduced pay and pry sch teachers dey on strike rite now! He go just spoil matters. |
The car go quench once e reach amukpe junction! |

