Osidoshit's Posts
Nairaland Forum › Osidoshit's Profile › Osidoshit's Posts
1 2 (of 2 pages)
Exactly 📌 💯 kpankpangolo: |
Lipscomb:Come see weytin happen for my state Edo State, the people wey dem mobilised with 10k 20k to take vote nkor....even if Nigerian come out sey them no go vote, some hungry senselēss people go still go out go vote especially from the youth |
See as people dey miss their blessings Na 50k I dey find like this take complete the balance of my rent for a year I never see... [/color[color=#990000]] |
Big lies...go to the pack at akpakpava road in benin city of EDO state and see if they have not changed their prices.. comfirm before u commend
|
Pls I need a US dollar functional account....how can I open one... |
I have an account already....I only need a US account number...how do I create or get one thanks |
Mumu talk.....na man wey no get bill at hand dey think of sex but you see that food, it is compulsory irrespective of anything....when you see landlord missed call, telme how ur libido wan get up ? |
How much for new one at the market...with this price nobody go buy am except the person no know market.��� |
2118191478 Zenith bank |
I smile especially for those that will be greedy to themselves nd DM this MF |
DenreleDave:Leaving lagos was my best decision 2020, no regrets � |
I left lagos 2021 to benin after spending 7 year in lagos Island...omo the stress will kill you, imagine leaving home 4 or 5pm just to resuming duty by 8am....traffic is mad, the oga katakana of them all is the rent....landlords and landladys are cashing out in lagos.... The most important is Peace of mind...which is not found in lagos to commoners..
|
I done hear all this tire from una......nothing fit shock me again....imagine this kind lies 1. No paying estimated bill for light 2. No More strike on education, 4 year course na 4 year and 4 year jobs..... Untop this some people go still dey happy and shout APC.... VOTE (P.O) WISELY � Anyway I dey wait
|
To me he is not the best, but he is better than the one on seat now called G.Obaseki......much more and more, plenty times better than this present government of edo state. |
Na today.....WE know the story..because its only specific person will be given to.thats the scam |
Well, who no know this man will be saying weytin the wife or women dey do no good...with the little i know of him during my time working as a supervisor in one of a 3 star hotel in lagos...this man na regularly customer, always cheating like 3 times a week with different babes. Telme which wife with the right sense go stay with a cheats like him, make she come die from unknown disease abi ....taaaa sharrap julius
|
Kust imagine the rate at which POS operators will be Robbed.... |
ZooOga:No be lie...this one na poverty food to animals in the zoo.....when grass and fruit full Bush to eat |
mariahAngel:You too like food....oya come cook am make we flex � |
A fool at 40 done buy Benz at 41.....my guy when there is life there is hope....You can still make it don't give up |
Them no go hear.....while some people go still dey campaign for the said set of people all in the name of na yoruba....na hausa....... Only in Nigeria I know sey person go dey die and till dey smile... |
The PDP i know is the godfather of all touted beings on earth...abeg 5&6 na APC & PDP be.....take edo state for example....E no go do anything...NA GOD HAND WE ALL DEY for Nigeria..
|
I apologies simple....especially if am wrong but if not me just for peace to reign, I go still apologies jokingly and if she keep doing the quarrel thing hoping I go apologie, OMO I go lock up like Akon...
|
Lonelyhrt1:Sincerely speaking I support Obi...but my question is of things get worsen thank before.....like I have come to realise that every pass government becomes better than the present.... but God will help us all |
Cyntie55:Your head dey there.....Black soup for life |
My brother no need to see a lawyer.....we have plenty of legit native doctor....try and seek the help of a native doctor! Write a former letter without any treat of life to them by informing them that if on or before weekend they didn't pay you your money that they will have to hear from your NATIVE DOCTOR....with seriously from you....I swear who dey chop the money go pay you the Money that is if all what you said is true.... |
Nagging Complains No Yansh |
Peter obi Peter obi Peter obi None of una go come out on election day, Few wey come out self go collect bribe... Abegeee NIGERIA na Cruise ���� |
Cubalabloo:E be like this one na Dem Dem .... Dem never tire for suffer...suffer na their papa inheritance |
1 2 (of 2 pages)

?