Ouadrogo's Posts
Nairaland Forum › Ouadrogo's Profile › Ouadrogo's Posts
1 (of 1 pages)
Is RSUST - if dis is rivers state university of science and tech tel politices don nvolve again for acada mata Cos me na ph boy so I no d mara rsust na f*uk |
I see u don't have a relative(s) in Niger Delta University (NDU) U for kno d truth no dullin b4 u kno u oura sch |
Donholy u b fool ooo Ur type niam de end up imprenating a girl witout a job nd stil unda ur fada roof Den u go con thief dem go con catch u Embarrase u because u no fit fnk |
Tupac na main craze de wori u Y u de nsult christianity U de mad |
Wetin d guy wen post dis pix de talk sef Wetin do d girl dresin na. Lik se if d girl open leg en no go jump n. Somtimes mak we de mind our owe bis. chess! |
Am a corp member in Ekiti state - 08162704247 |
Pls what is the worht of this phone |
Olabuko u de fukup. N ma opinion de shud bring down dat ideal to ekiti, employ resourse pesons so dat d program wil. Nw stand as a skil acquisition for ekiti pple in there own state $ |
Nwa ! D mata noi be here oo. Hmmm but isook nw we no even kno wetin to blv. But no wam make we de watch. Action speeks louder than vioce. As 4 dos governors wen de own salarynd pension I de laugh dem. |
En try sha No be evrybody de appreciate ![]() |
1 (of 1 pages)
