₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,649 members, 8,512,979 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 10:14 AM

Toggle theme

Owliver's Posts

Nairaland Forum › Owliver's Profile › Owliver's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 180 181 (of 197 pages)

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:39pm On Feb 25, 2015
Gracyel:
Oh....I see!....am sorry sir
who you dey call sir loooolz* sorry sir ko sambisa ni
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:38pm On Feb 25, 2015
dexcira:
, we no want loan morova who dash you bank sef
hmmm make I no talk... *lips sealed*
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:36pm On Feb 25, 2015
tolustx:
Ahnahn...I don tire jor. Wetin dey do una sef. 4 pages now now. And as I dey read, e dey increase. B4 I finish one page, as I load next page, anoda page go don add to am. Nawa 4 una o. Abi na person dey copy and paste for here ni. I suspect walexsammy, richybanky owliver and erisegun.
oga no be me ooooh. I just dey reply people wey mention me daz all grin
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:32pm On Feb 25, 2015
dexcira:
, bruh ni? since wen, leave m boo o
no I will not give ur boo a loan tongue
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:31pm On Feb 25, 2015
babatawa:
make that her Mr macho catch u
fox catcher ni
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:25pm On Feb 25, 2015
babatawa:
Story! you and this ur mawt
nur b so u threaten erisegun nd Owliver
nd them stee dey free there
nansense
loooolz* awoju uchenna noni
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:24pm On Feb 25, 2015
richybanky:
Guy if na play make u go stop am, I repeat if na play make u go stop am.. Last warning, if na play make u stop am angry cus I might end up doing dis to u, so make u stop am jejely grin



#A15Party #MassiveTurnUp #July4
since your gonna get at ur bruh cos of a gal then...

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:21pm On Feb 25, 2015
babatawa:
haba guy!
na pinkie o
u big pass all these ones na
wait make I give her one for skull first. undecided

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:14pm On Feb 25, 2015
erisegun:
no weapon fashion against oliver shall size him*HOLYGOES fireeeeeeeeeeeeee
oshe my brother
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:11pm On Feb 25, 2015
dexcira:
. this your double barrel no fear m at all, but wait O Na me you dey pursue like that??
yh na me bulala ur bombom na. Try me I give it yo you more.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:10pm On Feb 25, 2015
erisegun:
dat 1 too much nah*shuoooo! Iron4 dat mata
solja no send o.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:09pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
I go call awon aye for u
nothing dey happen jare.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:08pm On Feb 25, 2015
erisegun:
hahahahahahahahaha! Na mouth she get*se as she fall lyk wall of jericho
leave am I go finish am today
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:07pm On Feb 25, 2015
babatawa:
he's nw showing concern all of a sudden
where u dey whn that Mr Macho show ?
wait lemme think

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:05pm On Feb 25, 2015
dexcira:
. lol no mind dos bad bele
undecided chop ur own

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:03pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
try am na! if I no cut ya JT make dem post me go Osun state
undecided take that drum

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:59pm On Feb 25, 2015
Nakarey:
Lol..I no fit beg babe for guy na...tel am make he no too dey ginger.."Iife na jeje
you know say na the guy dey keep this place running. Let's support him jo.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:57pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
ko ju mo ti e. face ya own!
I go stone you something now. Vex me one more time undecided
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:56pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
why u go see am. wen u dey do aproko up and down d thread
Looooolz* no worry I go still take brake ehn.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:55pm On Feb 25, 2015
Gracyel:
Which one come be your own Oliver?....No be babatawa I quote ni?....Abeg no carry ur wahala reach my side this hot afternoon o.
na me be son of man na. Abi you miss road?
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:52pm On Feb 25, 2015
erisegun:
my broda! All eyes on me*
Bro the patient dog eats the fattest bone. Jehova is your strength
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:51pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
babatawa ? hen owliver he bad if I lock am ni? sebi we ya in lav?
Let's it come natural. Release the guy.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:50pm On Feb 25, 2015
Choi* Since morning I never see my E-boo. Pretty3 my Chericoco. The engine oil in my engine. The bamuda in my triangle. Where at thou sad
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:46pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
una two ehn I wonda as una dey get reponse for everyth! ma stomach dey pain me! too much laff
looolz* shey E get watin dem no dey get response for? Na everything na keep laughing
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:43pm On Feb 25, 2015
Nakarey:
Real niggazz don't beg to be 'boo-ed' by any gal..u don fuq up already.
Sorry sparkleed aint for u bro
Choi* why una dey do shegs like this na... E remain small my case for worse pass this. Make una leave my goon jo
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:41pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
I. see you dear

we've really got crazy peeps here! lwtmb I swear

owliver, baba tawa una quote dey make person laff
no be funny matter be this oh. If e be say you don lock hin padlock somewhere abeg release my guy o. Abeg
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:39pm On Feb 25, 2015
Gracyel:
hehehehehe....see me see trouble o. I can now see what boolessness and heartbreak can cause the son of man. U no well at all....smh
son of man for where? Abeg no call me put for there o I take Jonathan administration beg you
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:36pm On Feb 25, 2015
babatawa:
hanhan now!
shey i follow am drag ni
oya onto the next one. Na so dem dey do something.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:35pm On Feb 25, 2015
Luchiana1:
sleeky see oo...ur 007.mayb e no mean am, tell am make e xplain himself, i was on my own o... No worry yasef. I no do eboo. Na important info abt Nysc mataz am here for.
aaaah no wonder you dey call me uncle, You for just talk am O-Ha like this before na. Fear God o
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:31pm On Feb 25, 2015
babatawa:
You sef, how u take knw
u belong shey
lolz* na you tell me na
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:30pm On Feb 25, 2015
Ehimadeking:
Ehi Matthew
AAU
Civil Engineering
2014
Rivers state/Cross River state
#15A#
Welcome brother.. Keep up with the thread
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:29pm On Feb 25, 2015
babatawa:
Amazin!
Owliver actually get head shocked
big one for that matter... Why you go dey faithful for someone wey her e-boo don come. You too like wahala sef

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 173 174 175 176 177 178 179 180 181 (of 197 pages)