NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:41am On Feb 25, 2015 |
haibe: hahaha, reminds me of my faculty secretary, you go dey queue won pay money and she go dey play card game like say she dey analyse payments  Loooolz* you go don queue tire dem go just close window say "come back 1hr time I want to eat""  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:39am On Feb 25, 2015 |
Nakarey: Lol..okay na. For watsapp group abi yels* na there madness dey. Here na preamble na. Hahahaha |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:38am On Feb 25, 2015 |
tolustx: Hmmm. They no go wan try any foolish stream 2 with me because hmmm... Hmm...hm...I go go ijebu because of dem. I go swear for dr destiny. Harpic, jik and hypo all join, no go fit wash d swear comot Looolz* oboy e better make you prepare your mind ooooo. Your swear no go work walahi |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:37am On Feb 25, 2015 |
doublezero7: Brother, that boy no know anyting jare! He too dull!
#A15Party #July4 smh* see as you dey cast ur own guy. We go tender ur matter soon |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:25am On Feb 25, 2015 |
Nakarey: Hahahahahahhaha* no wonder d guy just dey ginger for the party anyhow.....babatawa no worry.just align with richybanky,owliver or doublezero07 make dem arrange one babe wey go keep u busy dat day.. D way u dey now ehnnn.make u no go get heart attack ifu no see babe rock eeeehya you no know watin dey go on for outside this thread. Na pinkipetite be the guy E-boo for the party o... Fine girl. And her yoruba accent make sense gan.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:16am On Feb 25, 2015 |
mzjaney: Dis thread is really moving fast oo.How's everybody doing? Walex darling how are u? Sleekyonyx,Decira,ella,pretty3,pinkiepetite, electronzeez, babatawa,owliver,odunharry,richybanky,MAYOR, kingphilip,erisegun,judette,and dat big head boy Doublezero7 I hate u. I greet y'all haha you kon put mayor for capital letters. Una no go use laff kill me here... I greet you too. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:14am On Feb 25, 2015 |
babatawa: So the guy sef na family  na so e go be oooh* |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:08am On Feb 25, 2015 |
candygosh: Food science n technology goodmorning miss. where are you. Pls come out I need ya attention. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:54am On Feb 25, 2015 |
Nakarey: naso my guy..hopefully I go dey d party. Party no be problem. Boys are everly ready....u know as e dey go na.once booze dey,music dey play,babes yapa..boiz go fall in. E no dey hard na so your head correct well well... As from today me and you na best friends  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:52am On Feb 25, 2015 |
babatawa: Goon! let him be runnin his mawt there U join NCCF... lmfao Joke of the day ree o I swear. Free accommodation. Girls go dey cook for me. No girlfriend  I get some personal stuffs I need attain. I no want distraction in disguise as "freedom" |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:48am On Feb 25, 2015 |
Luchiana1: Better mataz..Nysc tinz....abeg hope ther wont be all these streams 1n 2 oo?? abeg o Nysc dnt post anybori to dose life threatnin states o.. its two streams na for each batch. So prepare ur mind for either stream 1 or stream 2... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:46am On Feb 25, 2015 |
Nakarey: wetin b ur problem sef?? U just dey shout party anyhow.e sure me die say u no go even dey there...ur type supose dey tink of how to join NCCF for camp hahahahahahahaha* na who tell you hin no go come... Person wey don pay sef. Me if them post me outside Lagos or Ogun I dey join NCCF sharply. That's a good idea though |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:35am On Feb 25, 2015 |
babatawa: my Gad! are u threatening me guy take et back b4 e too late o Just dey watch. I don target you |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:34am On Feb 25, 2015 |
Nakarey: I understand bro...but takia oo make dat blindness no go make u fall inside suckaway..lol E no fit reach that level my guy. But thanks sha. Hope you go attend the party? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:32am On Feb 25, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:31am On Feb 25, 2015 |
babatawa: Aleast now we know ur madness is Official madly in love abi? That's ok na. As long as dem no carry my case go yaba  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:29am On Feb 25, 2015 |
babatawa: shut up my friend who hates you? nonsense me and you go put leg for one trouza no worry. Continue |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:28am On Feb 25, 2015 |
Nakarey: nawa ooo...e don reach like this oboy na so we see am oooh. You know when love takes over one becomes blind. Looolz* |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:26am On Feb 25, 2015 |
mayorsweet: Na wa for u...i can c dat love dey shack u like ogogoro sef hehehehehehe |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:48am On Feb 25, 2015 |
Morning E-shout-out to one and only Pretty3 best E-boo ever... My screw in my grinding machine... My ice on the pink cute cake... My stepping stones inside potor-potor... My codine in my drink baby you make me slow... Much Love  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:43am On Feb 25, 2015 |
ladokuntlad: Morming house. Morning brother... Heard a lot about you looolz* welcome bk we miss you |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:32am On Feb 25, 2015 |
Walexsammy: Gud morning E-famz, hw una night be? Cc: Mzjaney (my E-boo) Sleeky Shego Zeez Owliver Doublezero7 Judith Zeez Pretty3 Catherine Pinkie Rosemary Richy Black nerd Excellency Ella And every other person in the house #A15 #July4th #turnup #partyhard shout out to you brother. Good morning and thanks yo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:36pm On Feb 24, 2015 |
dexcira: . l don tell am thank you pretty much. You be better pesin |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:34pm On Feb 24, 2015 |
erisegun: help me tell dem ooooo!!! Make dem lemme ooooo* Obatanla is working. Shey you see watin e do the other guy abi loooolz* |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:25pm On Feb 24, 2015 |
erisegun: my broda!!! I yaff tire4 dem o! Looolz* hahaha keep fighting bro. You shall win  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:25pm On Feb 24, 2015 |
dexcira: . yeah he is LooOoooooOoooolz* abeg help me tell am to leave shegun alone nau. Ahan* |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:07pm On Feb 24, 2015 |
sleekyonyx: My dear mk I follow u watch ni, #drags chair and sit with popcorn and ice-cream#
Title: Battle for love
Starring: Erisegun, Sparklered, Richybanky.
Audience: Doublezero7(e-boo) Mzjaney, Owliver, Kingphilip, Pinkiepetite, Babatawa, Luchiana1, Electronzeez, Dexcira, Mayorsweet.
Interesting movie, watch out for part2. thought richybank was hooked already. People just hate me and shegs I donno why... Hmmm |
Business › Re: Forex Trading - Season 15 by Owliver(op): 10:52pm On Feb 24, 2015 |
jendy36: thanks for the advice. I started with $10 at xm.com, after reading several lessons on forex, and after two weeks time since I started, I now have $20.91. meanwhile the indicators name needed why don't you do as he advised. Meanwhile, use google for anything you don't understand. Or wikipedia |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:13pm On Feb 24, 2015 |
sparkleRed: ogudu via Ojota hmmmm ok ba yawa... I go update you soonest ok. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:03pm On Feb 24, 2015 |
doublezero7: Okay babe!
Kindly send the money to Ajayi Mayowa A. 0035725557 GTB. After dat, send your name, moniker and shirt color and size to 09024381246!
Cheers!
*modified*
On behalf of myself and my sugar burger, sleekyonyx, I buy this wonderful space! Please beware of 419's like Owliver and Erisegun! And also of my bastard son King Phillip! Awon omo le jati jati... Loooolz see as you dey tarnish my image. Smh. Sparklered where you dey stay for lagos? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 3:35pm On Feb 24, 2015 |
Luchiana1: tell am o .. loolz* so the guy find you trouble too. Ehya sorry dear. Good afternoon  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 3:34pm On Feb 24, 2015 |
Gazaliah: Omo mapoly,I beggy..I no come wt anytin oooooo. Its jst a request from My GOD...and I know its not a curse...U can claim urs...
Enjoy urself bro eeeh* wan no dey be that na. Hope you dey come july4th o, no dull oh |