NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:26pm On Feb 25, 2015 |
erisegun: Haha! See as una scatter dis place since mornin*anyway bado don cum*hehehehehehehe abeg skatter more more. That's the purpose. We gash beat the 1000k thread. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:20pm On Feb 25, 2015 |
babatawa: ahhh! thought u was ma homie ki lese mi tani mose o  hahahaha* beg ur cousin gramama for village. Na them ooooo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:18pm On Feb 25, 2015 |
babatawa: i'll forever remain faithful to iya tawa smh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:02pm On Feb 25, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:01pm On Feb 25, 2015 |
babatawa:
Guy Go siddon one place gbe pinkie lori bi gala
in olamide's voice *sara sawon goons mi* Owliver, erisegun, richybanky, Kingphilip gbogbo buruji ati kashamu ati gbogbo BH Looooooooooolz* hahahaha I no fit laugh. Choi* brother this one pass my power oh walahi talai sumobinllah |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 3:38pm On Feb 25, 2015 |
babatawa: #Noted *co.cks ma saykaybula Gun* oga na sharkabula jare. Which one be saykaybula again? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 3:37pm On Feb 25, 2015 |
sparkleRed: me liar y na as you dey talk tinz wey son of man no do na. Smh |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 2:53pm On Feb 25, 2015 |
sparkleRed: Bros thank God say u show, all dis pple dey intimidate me since! Erisegun esp kingphillip, owliver, tolux, babatawa, dem dey gimme tough tym...my fellow uniben person welcum A15 parry july4...ya invited Loooolz* see lie. Which kind lie be this na. Na Obatanla go judge you not me. Smh continue. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:39pm On Feb 25, 2015 |
Banjousman: [s]This is an interesting story by mazi, it talks about how he graduated with 2.2, how he spent his 3 weeks in camp and his PPA, PLS THE STORY IS VERY INTERESTING IF U RE LESS BUSY U CAN TRY THE LINK, I know some have read it already while some are yet to.. But make sure u don't practice all in camp but the experience is needed.. https://www.nairaland.com/1189030/nysc-national-year-sex-comfort[/s] 
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:34pm On Feb 25, 2015 |
richybanky: U tink say everybody go be like u Na wetin I wan do be dat.. May God help me ✌
#A15Party #MassiveTurnUp #July4 loooolz* I take that as a joke. Hehehe. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:30pm On Feb 25, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:29pm On Feb 25, 2015 |
Nakarey: Shit happens... dat skul don dey fuq guys up since forever no be lie you lie. I enjoyed the 1week I stayed there sha. Fun.... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:27pm On Feb 25, 2015 |
richybanky: Abeg waka comot joor, u tink say na everybody go be like u ni I don't joke wit my darling dexcira, my one and only, love u plenty dear  loooolz* that second picture na die. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:18pm On Feb 25, 2015 |
Nakarey: Wetin come happen to the dream na Abi u 4get d road to the skool Oboy* I write post UME passs o. Dem say make me bring 100k say admission sure but balari no dey that period. Na so uniben gimme dapada o. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:10pm On Feb 25, 2015 |
Nakarey: the GREATEST of them all.....
UNIBEN.
Where u finish from? my dream school tha year  nice one brother. You get mouth |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:08pm On Feb 25, 2015 |
ucheogini: lmao. na die b dt ooo. if i hear.com say i jump then your not inlove. Sorry bruh
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:05pm On Feb 25, 2015 |
Nakarey: Loooooolll...dis guy......! Reason am with me. Na reflex
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:03pm On Feb 25, 2015 |
Nakarey: Hahaha... Nothing do u bro...do anything u like. I gat ur back...no dulling!!! very funny. Which school you finish from sef? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:58pm On Feb 25, 2015 |
Nakarey: hahaha..see my guy!!! Bad son of a good father its not what you think brother. I just want to be her friend  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:57pm On Feb 25, 2015 |
Nakarey: Lol...Nigga ur wicked walai.. aziiiiin* see fipa oooo. Choi* thank God for my life though |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:52pm On Feb 25, 2015 |
ucheogini: My frnd, take ur time oooo. which introduction are u talkn abt? d one dt was done long ago or d one u wish to see again. Nxt tym check well b4 u conclude. why jump into d river if u cnt swim? *no offence meant* when boo is inside the river shouting Help! Help!! Help me honey. Bro son of man need to jump in though  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:51pm On Feb 25, 2015 |
pixey: moses oluwatosin unilag,accounting dept,*A15 mobilization registration 95 percent loading*desired destination- lagos state or oyo state. ladies and gentlemen in the house,it's an honour to be here. my greetings! welcome brother. If by God's grace we make lagos you owe me one bottle for coming late. Agreed? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:48pm On Feb 25, 2015 |
kingphilip: ur case is defined as the worst case scenario
doublezero7 no beg like this, likewise Owliver, even Shame Shame Babatawa, come talk of electronzeez and many others
Why ur case come different?? is it by force to get a boo Laaffffffffffffffffff* guy you bad. Why una dey like torment the guy na  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:47pm On Feb 25, 2015 |
candygosh: I don't make trouble oh except when unavoidable...Both! Looolz* oya add me for bbm make I tell you something 292D9CCB |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:38pm On Feb 25, 2015 |
candygosh: Me? Did I do something wrong?  Yes oo. You haff cause wahala. Are you on whatsapp or BBM? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:03pm On Feb 25, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:01pm On Feb 25, 2015 |
doublezero7: Alakoba oshi! 
#A15Party #July4 last last na acid sleek go pour you for face. All those bloggers go carry your story. No more fineboy. He who laughs last laughs....................  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:56am On Feb 25, 2015 |
Nakarey: Cc: Babatawa Owliver Erisegun ...Anybody take doublezero e-boo? I see am I do like say I no see am... Na the guy dey even take people boo sef. Na hin suppose dey bear oliver not me. Leave am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:54am On Feb 25, 2015 |
tolustx: Chai. Dat tin can vex...esp for bursar office, dsa, where again sef... Even hall wardens, wen u dey do clearance and lab attendants sef Chai students dey suffer o. For my own school whr I graduate sef, some cleaners go dey do shakara 4 u. A swear. Aye ti baje! Looooolz* Na so one werey girl wey follow us do OND kan go dey one office o. We kan dey HND2 the girl kan say make we follow OND dey line up hahahahahaha na so we skatter everywhere. Dem kan dey beg us  very stupid and fat girl... Power drunk |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:51am On Feb 25, 2015 |
Nakarey: I just dey imagine how dat group go be. Abeg I never ready to buy new fone now...make guys no go use msges blow dis one wey I dey manage.*lol* If you stay away for night wake up for morning your fone go first pause like metrix dey load msgs. Msgs go dey enter 2k+... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:49am On Feb 25, 2015 |
doublezero7: Owliver, you don craze, abi? U think say I don forget say na for ocean I wan end una! Mtchew
#A15Party #July4 you don dey offend many of us. We go plan you oooh. I dey warn you now you no dey here. Continue. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:47am On Feb 25, 2015 |
tolustx: Abeg! Pple wey dey d bbm channel / whatsapp etc. Abeg how many ba3s una get. Me dey fear for dos ba3s o. because if posts dey bombard dis thread like dis, I wonder as comments go dey flood that channel loooolz* no be small matter oh. My fone dey kolo sometimes cos of that whatsapp own. Very annoying but son of man gash bear am na. |