TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 11:03pm On Jul 10, 2019 |
livelymatilda: Tacha and Kim... Why you like them? Any reason? I want a lady to win this year. I like your man too |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 11:00pm On Jul 10, 2019 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 11:00pm On Jul 10, 2019 |
iamJ: my messages are showing 2 ticks
Alright push a reply through when you get your phone I will dear, hope na correct gist, I no like chat on WhatsApp |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 10:56pm On Jul 10, 2019 |
iamJ: just sent you a message on WhatsApp
We get gist come online asap My phone dey off, na oga own I dey use now |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 10:54pm On Jul 10, 2019 |
livelymatilda: Madam, you never sleep? Who you dey even support sef? I still day awake, I just come online. Na PH babe I dey support and I like Kim too |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 10:30pm On Jul 10, 2019 |
iamJ: my girl is lying on top of me, can't stand up right now, later I will rewind and snap Werey  |
Family › Re: Battle For Child Custody For A Deceased Friend by Oyindidi(f): 10:07pm On Jul 10, 2019 |
UjuJoan2: Having that child with her will fasten her healing process. Exactly, she need the child by her. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 2:34pm On Jul 09, 2019 |
loomer: Una no get problem for that country at all Lol, we no go tie am for head like gele |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 12:17pm On Jul 09, 2019 |
aroundnaija: Na only u dey die here better go join ona crew members for Instagram...  I dey here |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 12:06pm On Jul 09, 2019 |
Giel: Tacha is still trending now, I hope Tacha trends nonstop till eviction day and I hope she stays. You are a Darling |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 8:15am On Jul 09, 2019 |
Mariinee: That is what he means, obviously. I don't think Mike is fine sha! Correct |
Romance › Re: What Do You Do When Your Wife Is Always Denying You Of Sex? by Oyindidi(f): 8:10am On Jul 09, 2019 |
All I have to say to the op is, grow up! I will cheat! I will cheat with a hot babe, if you like cheat with mummy water nonsense! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 12:00am On Jul 09, 2019 |
Tacha just dey her own jejely, no time to asslick |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 11:55pm On Jul 08, 2019 |
mediocre: Like say you no dey gossip The people wey them nominate dey go through a lot. Why discuss about it? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 11:33pm On Jul 08, 2019 |
I no like this Khafi always want to gossip. Thanks Omo for shuting her up |
Romance › Re: If She Tells You She Had An Abortion by Oyindidi(f): 11:31pm On Jul 08, 2019 |
Most of una wey dey form saint here don give girls money to do abortion and the ladies most of una don abort before including moi in the past. Just saying |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 9:54pm On Jul 08, 2019 |
Mercy big yansh with bad grammar, watin be if I was him  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 9:11pm On Jul 08, 2019 |
Munzy14: lol story.. she has been sleeping on their instance page..
oyindidi come pick ur form for team IKE.. so 3bear will not accuse u later... I like Ike but let me be with my ph babe for now |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 7:07pm On Jul 08, 2019 |
iamJ: Omashola nominates sir Dee and Tasha Old man with no sense. My Tacha |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 7:06pm On Jul 08, 2019 |
Oh my Tacha! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 7:03pm On Jul 08, 2019 |
akthedream2019: ONLY CEE-C FOR 3 DIFFERENT ADVERTS 1....DELTA SOAP 2...WAIST TRAINER AD. 3..BUY POWER
CEE-C CEE-C MY GEE.. PUTTING HATERS TO SHAME. 
IS GOD NOT WONDERFUL? HE IS WONDERFUL, HATERZ NO JUST UNDERSTAND  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 6:58pm On Jul 08, 2019 |
Threebear pack your bags cos you will be in bbn next season. You are too connected to be dragging space to campaign on NL. Go and bring the 60m  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 6:54pm On Jul 08, 2019 |
iamJ: it got to her head that she got into the house because of her Instagram fame I like the babe and Ike |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 6:53pm On Jul 08, 2019 |
iamJ: Sir Dee said only Mike wouldn't wash toilets
And nobody argued
My nigga just needs to chill Hahahahaha.. See hyping |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 6:51pm On Jul 08, 2019 |
Tacha  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 2:41pm On Jul 08, 2019 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 2:41pm On Jul 08, 2019 |
Show other HMS na, this year bbn get as e be |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 4:27pm On Jul 07, 2019 |
thatigboman: let's hope so. But omashola should be disqualified. Biggie should give him a strike |
Christianity Etc › Re: Christianity In Nigeria: Irrelevance Looms by Oyindidi(f): 4:15pm On Jul 07, 2019 |
Una dey analyze spiritual things, I no get time for this analysis. Islam no fit take over Nigeria |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 4:11pm On Jul 07, 2019 |
iamJ: who be your dear
Bia I have a sexy curvy girl
I'm like Mike, I don't appreciate compliments, even if it's from som1 that I have zero attraction towards Craze boy   |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 4:09pm On Jul 07, 2019 |
janefrancisca: If you are gonna isolate urself, then make sure you have a strong or controversial personality. That is the only way it will favour u. Not being a cry baby. Cee-c had alliances (bamteddys, lolu# ceeleo. Their fans became her fans coz of her relationship with dos guys. Bamteddy and Ceelo? Abeg say something else, she survived on her own |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Oyindidi(f): 4:04pm On Jul 07, 2019 |
thatigboman: tot u are from ph. Are u different from onyididi17, 18 or so? I like edo people. U rich culture like my people own I'm same person, my oga is from Edo, I'm not from there by birth |