Ozila's Posts
Nairaland Forum › Ozila's Profile › Ozila's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 81 pages)
[b]TwentyEight I guess hes afraid of the bridge, not knowing that the river is more dangerous, i run follow am i nor want leave am behind, the guys run follow us, the race wey my guy they tear no be here oh, we ran till we get to one place where tipper pack sand close to the river, we hide below the sand, after some minutes when we no hear sound again we come out and look around, we nor see anybody though everywhere dark but we they use our phone as touchlight, thanks to tecno. Varth: e be like say them don return back. Me: i think so too, we should start going. As we say make we they go, we hear girl voice behind us, we look at each other, we look at the direction the voice came from, from the river. Me: make we run oh. Varth: make we see wetin dey there. Me: you well so. He didnt even listen to me he begin waka they go the river, i follow am for back, we reach the big river come see wetin i dey see, beautiful girls playing inside the river, they saw us and started laughing then they straight their hands beckoning on us to come join them, before i they know wetin they happen vareeth don pull him clothes they waka go meet them smilling.[/b] |
Typing... |
[b]TwentySeven Varth: guy we nor go enter bike so? Me: bike nor dey pass by this time and beside na 500 naira them go even talk. Varth: how your mum come dey take pass this bridge alone? Me: she dey call person to come carry her or if the person no come she go sleep for the store. Varth: na wa oh, i dey fear this bridge oh. Me: lol only me they pass am talkless of say now wey we be two. Varth: you nor dey hear the bad bad story about this bridge. Me: i nor hear anything i witness am. Varth: really wetin happen? Me: no worry make i nor put fear for your mind after we pass am i go tell you. We continue moving fast till we get to the bridge,. Varth: make we run abeg. He started running, i dont have any choice than to follow him, i was running behind him at the back as we ran pass the bridge, then we rest a little after we cross the bridge, then later we continue walking, getting close to the filling station we saw a car park at our front i stop cus i think they look like that same car that park at the school road the other day i was coming back from school after exam. Varth: you know them? Me: na bad people they that car.. Varth: how you know? Me: no time to explain make we run go back. Varth: you mean say make we go pass that bridge again, me i nor dey go oh. Two guys cameout from inside the car and begin waka come meet us, i run go back to the bridge and varth follow me for back, i look back and see say them they run follow us, then varth run pass me, i nor know say him sabi run like that oh, but instead of him to cross the bridge he follow bush part enter the road to the river[/b] |
[b]TwentySix Varth: since wey i sit down for this place i never still see fine girl pass oh. Me: no worry wait small make day dark small. Varth: so you mean say i go sit down for this store till night. Me: maybe. Varth: no be and you you see. I was inside the shop selling drugs while varth sat outside monitoring the movement of girls like monitoring lizard. Then somebody came in to buy drugs. Guy: bro na you they here? I look at his face very well. Me: sorry i know you before? Guy: na me junior wey give you uniform to take write exam for our school. Me: waoh, how far na. Junior: i dey oh, i think say you nor they come this side. Me: why you go they reason like that? Junior: na so so your mum we they always see na. Me: well na because i nor they around before. Junior: so how far na, na your guy they outside. Me: yes na my friend vareeth. Junior: bros i hail, he greet him outside. Varth: na me hail pass brother. Junior: bros abeg give me sit make i join una for here na, Me: no problem na. I gave him sit and he took it to join varth outside, they started discussing about girls. I was inside waiting for customer to come and buy medicine, since nobody gree come i carry sit go join them outside. Me: ehen junior you hear anynews for that exam? Junior: them say na tomorrow them go bring result, no worry all of una make am. Varth: how you take know say them make am. Junior: them say na all of them them go collect. Me: i hope so oh. Varth: guy why una village dry for girls like this? Junior: all ours girl they benin, the ones wey they here no dey reach sixteen before them get belle. Me: e get one fine one wey i see one day, she say her na cherrymay, you know her? Junior: yes na, na my cousin her house they opposite my house. Me: waoh, that means e go they easy for me na since na your cousin. Junior: ehen e go they easy well well, wey e father shoot one boy for leg when he catch am they sex him pikin in the night for backyard. Varth: waoh, na so him father wicked. Junior: na retired soldier na, he beat him pikin well well oh, use razor blade tear her back and put pepper. Me: waoh, me i nor go there oh. Varth: seconded. Junior: hahahaha, but i fit help u sha, but e depend wether she go agree. Me: confirm, na just one letter i want you to deliver for me. Junior: okay no problem, anytime you write the letter you give me. We gist about football till time for us to go, then we bade junior bye bye and enter the road to the dangerous bridge[/b] |
[b]TwentyFive After sex. Jiji: how did you know how to sex like this? Me: a girl thought me. Jiji: where is she now? Me: she's dead. Jiji: eyaa, whats her name? Me: celestina, (read brouhaha for more details) Jiji: eyaa sorry oh. Me: thank you. Jiji: did you love her? Me: very much, more than anything. Jiji: how did she die? Me: its a story i dont want to remember. Jiji: okay, where do you live, i will like to come visit you sometime. Me: that blue house close to that upstair,. Jiji: you mean PA Ayeni house? Me: exactly. Jiji: okay, anytime am coming i will call you. Me: no probs, i gave her my number and varth came in. Varth: una don do finish abi, make i go off my gen. He left us to of the generator, i stood up to wear my clothes. Jiji: whats that? Me: what? Jiji: i mean that mark on your back. Me: its a bullet wood. Jiji: oh my God, how did it happen? Me: i told you i dont want to remember my past. Jiji: you must have live a mysterious life. Me: more mysterious than you can imagine (dont miss brouhaha 2). I wore my clothes and wanted to leave when varth came in, i took the money from my pocket and gave it varth. Jiji: varth, i wan go oh. Varth: okay na, manage this one ( he gave her the money) till next time. She took the money and wear clothes, she left us alone in the room as she met us. Varth: you say you wan they go house abi? Me: make i relax small. Varth: oboy but you they knack akpako oh. Me: me and you nor be mate. Varth: na medicine you they use wey you nor quick release? Me: no oh, sometimes i they use but i nor use today. Varth: then how you come tey like that na? Me: mumu you nor see say she first suck me release before i start to dey Bleep her. Varth: chai, she dey always complain say i nor they tey, e be like say you go give me that medicine oh. Me: na you sabi but know say e get side effect. Varth: bone that one joor, just bring the medicine next time you they come. My phone started ringing, i look at the screen and saw my mumy largely displayed on the screen. Me: hello mum. Mum: where you they? Me: i dey house. Mum: okay abeg go store i wan pass here go service. Me: okay ma. Mum: key they ontop table. She said and cut the call, chai i hope she go quick come cus i cant pass that bridge alone in the night again. Me: varth wetin you wan they do for house? Varth: nothing oh, any show. Me: come follow go evbiamen na. Varth: mtcheeeew i nor they go, that boring village wey fine girl nor they. Me: e get one babe wey just come from benin, she fine well well. Varth: really? Oya make we they go.[/b] |
mopolord:tnx bro |
Osman1996:Hapi birthday bro |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 81 pages)