Pakute's Posts
Nairaland Forum › Pakute's Profile › Pakute's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 132 pages)
Hmm! my country Nigeria na giant, no allow a son of nobody to dey knack our country for ground. Imagine UN dey use Naija to dey beg for money, Naija big pass una papa level, if to say Naija no get value, UN no go dey use our country dey go find money. So, if wailers dey throway our country knack for ground, na because dem get small brain, if una no dey value your country, the outside world appreciate am. Kudos to Madam Minister for the spirit of Jagaban inside you, pikin wey lion been born na lion e dey resemble. We shall collect every penny that belongs to us. |
Aomial:So what? |
Neckpresser101:Keep quiet, Governors dey influence postings of security heads in their states. |
Solsix:James Nwafor worked with Obi when he was Governor. itibolibo |
sweerychick:Obi appointed James Nwafor of Akwuzu Sars that killed hundreds of Anambra youths, go dump their dead body inside Ezu river.. mechionu dia. |
Blitzerz:And na dis kind pighead go dey applaud Isreal against Hamas but Isreal no know say human right exist? |
Jagaban don already pen down one retired justice of supreme court from the north as ICPC Chairman. Make Falana dey try rest. |
Congratulobia to them, make ipob terrorists, ISWAP and bokoharam come play small friendly match for their country, make we see if dem go dey represent human right. Just small play fulani herdsmen follow Ghanians dey play dat year, their Oga Presido carry vex declare shoot at sight order, that time, human right no matter. For Nigeria, na we national security dey most important, abegi carry una human right go twerk for one corner. |
Check dis blog very well, na one member of headless mob go dey run am, see how e package the gossip, Lol. |
Atiku Kojoli, werey dey disguise. |
Fantastic.. As the new chairman of world bank Governors forum, we expect you to make good use of your office in facilitating the loan in due time. I like the fact that it has zero interest, we need all the monies in this world right now. Better to borrow to support our budgetary obligations than borrow to pay subsidy. |
Kukutente23:You don't know the meaning of autonomy?, you no go school reach that level. Do state have the autonomy to spend their IGR or not?. Why is FCT being inhibited? |
Kukutente23:Do they have the autonomy to spend their IGR on their budget as other states do prior to Tinubu's approval?. Receive sense. |
Kukutente23:Why won't Abuja have its own budget?, do other states not have their budgets, yet spend their IGR according to their budget. Why should Abuja not also spend its IGR according to its budget but depend on FG for handouts? |
Kukutente23:After generating the IGR, what happens next?. If your state Governor been free to dey generate IGR and use it for your state, how is the same a bad thing for FCT?. Receive sense. |
NaijaCowFarm:Are you one of Abacha foot soldiers that stole his original certificate and burn down his house? |
Ofunaofu:It increases employment, people will not only be going to Abuja for contracts. Agbado go reach for everybody. Obi should sit down learn from the boss. |
Ofunaofu:Why can't you be happy for the citizens of Abuja, atleast, ibos in Abuja could also work in Abuja civil service and will reduce their number in Asian prisons. |
Holluwhakemmy:God bless you too.. but you like to dey pepper wailers |
Ofunaofu:Even BBC knows there are a group of fools in Nigeria. |
Another great news, women are having more representation in the appointments of Mr President. Women dey grab appointment left, right and center. By the time all appointment is over, it would be the highest number of women by any President. |
Another great news, the Special Adviser to the President on Policy Cordination, Hadiza Bala Usman has announced a quarterly key performance indicator assesments for each minister in relation to the deliverables outlined for each ministry with respect to the 2024 budget. The assesment which begins in January 2024 will keep every minister on his/her toes. Now, every minister knows Mr.President is watching. Not going to be business as usual. For the first time, ministers will be assessed by their performances, it is either you work or be fired. Nigeria will be great again. |
For the very first time, The news of Abuja having its own civil service commission and the approval to FCT to generate its own IGR for the development of critcal infrastructures just like other 36 states, is a great news for the citizens of Abuja and Nigeria. Abuja is gradually taking a shape of a state and becoming an independent territory. Truly, President Tinubu is 20years ahead of his peers. President Bola Ahmed Tinubu will be the best President ever. |
I love this man called Jagaban, dis man no dey fear anybody, e no send anybody papa, e dey run hin own show like a boss. Look at Kalu, after e don enter agreement with Jagaban, e enter backyard dey support Lawan. Jagaban deny am senate presidency, deny am appointment, carry Umahi from senate give am appointment to pepper Kalu. Now, Jagaban dey enter hin house dey go rest..that is politics without bitterness. Na like that Jagaban take pepper OBJ, naso e enter OBJ house chop amala, OBJ come out dey carry Obi for head, end of the day, Jagaban flog OBJ for hin polling unit in Ota. |
Your first duty na to make sure say the social media bill must be passed into law. |
Quintopia:Nobody saw that coming, many people been dey tip Wike as minister of works or niger delta but Jagaban had other idea. |
There's nothing like subsidy, the marketers are only fighting for their own interests, make CBN dey give dem cheap dollar rate. They don't want to import fuel at the parallel rate. |
Supreme Court is for serious matter and for serious people, not for Soddiki and Giringori house of comedy. I didn't know that the two attention seeking clowns sabi the gate to Supreme Court dormot but dem two kukuma dey prefer to dey embarrass themself with press conference upandan. The Supreme Court must dismiss their dead case so that both Soddiki Abubakar and Peter Giringori continue to dey entertain us with their press jingles. |
After una two don agree, you come enter backyard go support Lawan. Abeg Kalu don tey inside dis game, you know say if you don lose, una go lineup for back for next election. Baba keep quiet. |
Na una dey chestbeat say una don buy all the properties in Lagos and somebody don come outside talk say 80% of una cross river niger, enter night bus with nylon bag to come Lagos and make money, yet una still dey vex, why una dey vex? why?, Lol. Even Ojukwu's father who is the richest ibo man ever, e enter Lagos, lived and worked in Lagos before he counted his first 1million naira in his life. So, if you dey vex, una vex no go fit boil stone. Truth is the truth, 80% no be joke o. God bless SW. |
Lol, things are becoming clearer. This man no defect enter APC when Buhari was in power, why?. If you no fear Jagaban as political Messi of Nigerian politics, then you're dumber than a snail. Jagaban no go respond to una hate but una political leaders na dem go fight Jagaban fight, all dem Ngige, Okorocha, Ogbonnaya Onu, dem useless to Jagaban, Jagaban dey gather strong recruits that will break the spell Obi had on the easterners. Obi does not have any value to offer these men, so dem go make sure say he doesn't use his badluck to rub off on them. If these men would truly work for Jagaban, then something big is comgng to the SE. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 132 pages)
