Pakute's Posts
Nairaland Forum › Pakute's Profile › Pakute's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 132 pages)
DMerciful:And he graduated with honors..ipobs sef |
DMerciful:You and lies na like akpu and ogbono. Na transcripts dem dey use employ in US, no be ceremonial certificate. |
Uguruzik:If Obi doesn't win, let Atiku win, na so ibos dey talk, abeg no dey ask me mumu question. |
yankison:Since 1999 when OBJ and other Presidents no gree fix the refinery but dey borrow dey pay subsidy, you no know say dem don collect the food wey una suppose chop today from una mouth. |
DMerciful:Are you not supposed to be happy? |
DMerciful:Since Tinubu win, una never sleep, na suffer head no gree you sleep. Na suffer you dey so. |
KanwuliaExtra:Lol, wetin dey happen?, una don dey attack Westberg, no be una dey happy say Westberg don talk say the certificate na forgery? |
DMerciful:This your lie wear Agbada but try dey use brain abeg. Look around, this is nairaland, no be radio biafra where mumu dey follow mumu talk. |
SpecialAdviser:No be ibos dey talk say if Obi no get am, make Atiku get am?. The way una carry dis Atiku matter pass your love for Ojukwu. |
If you like write everything in ibo language for them to understand, as long as it is not against Tinubu, dem go tell you say na fake ibo language. |
Kalu Kalu my ibo bloda, dollar sweet o, if you no chop Atiku dollar, wetin be your purpose in life? |
*The owner of CSU document is a black American*.. No be Gloria Tinubu again?.. Chai, northernern no dey mumu like this for politics but as Atiku don rub body with pigs, e don carry pig virus. |
joyandfaith:Tinubu dey enjoy for Aso rock. |
Atiku is a very stupid animal. I swear, Supreme Court go vex tear am dirty slap for this nonsense e wan file. The school don answer everything from A to Z, close case. Na only idiots wey don use their mama grave swear say dem no go ever like Tinubu, na dem no gree rest this matter. Atiku just dey waste hin dollar for marry new yanrinya. |
When you are big, you are big, na CSU dey carry Jagaban fight for head like gele, while Jagaban dey cuddle Remi for night dey enjoy nunu. When Obaseki was accused, U.I say na dem get am, everywhere silent. Sanwo Olu was accused, WAEC say na we get am, everywhere silent. Buhari was accused, Cambrige University say na we get am but Atikulators drag Buhari for 8yrs. Jagaban was accused, CSU say na we get am but Zombidients still dey drag, enter US court still dey drag am. Jagaban ain't Buhari that allowed it slide, when Jagaban turn reach to start to dey drag Atiku and his sidechick Obi, nobody must cry. Because if there's one thing strong men do very well, they know how to crush their enemies completely. We watch. |
After Supreme court judgement, Obi yansh go open, una go collect receipt tire. This is just the begining. Atiku and Obi messed with the wrong guy. Shebi Atiku fit go US court to ask for certificate, that same US, he go finally enter there to answer his case he been run away from since 2008 when Jagaban go remove hin cover give FBI.. Dem dey strike like Giroud but when Jagaban go strike, e go be like Ronaldo Delima. |
This is the fraud his people are packaging as saints. He would open his gutter mouth to say he wants to dismantle the system, same system he is at the top of the chain, using his corrupt networks to amass wealth while lying to his gullible pigs of using one wristwatch and a pair of shoes for a decade, God abeg o! |
Offpointng:Leave those idiots make dem dey masturbate ontop fake news, checked the date of the link he dropped, it was last year news. If dem provoke the Army to carry Tucano enter that region, can these ragtag idiots stand what will happen to them?.. |
pachigo001:Sept 28, 2022.. May God punish all of you. May your region never have peace, terrorist sympathizers. |
Amazing |
If this news is true, my love and respect for Jagaban has gone ten notch higher. Jagaban truly a political strategist. Jagaban making his enemies sweat hot blood. |
I hate this idiot. His clout chasing is nauseting. |
Ibo kids are here again showcasing their insecurities. Same thing they did on the thread where 50 tech startups founders made it to the frontpage. Whenever they are far below lagging behind in critical sectors, these ipob kids find a way of drenching the threads with tears. We are talking about Top Manufacturers and one gala ambassador is mentioning Innoson. Do we look like a joke to you? |
Olodo zombidients, extremely dumb and daft bunch of headless mob. NNPCL is a commercial company who can source for funds for fuel importation and sell at its quoted price at its various stations. Indepedent marketers are also at liberty to source to import fuel and thereafter sell at their own margins different from NNPCL's prices. The market is open to everybody to get license, bring in fuel and sell. NNPCL is not subsidizing shiit. |
That was when he had not had a sniff of power, soon as he was on the seat of power, he wished his boss never came back alive and stylishly dismantling the Governor's teams. Power is intoxicating, whatever you do with it could either make or mar you. Na like the similar tori of Aguiyi Ironsi, after ironsi carry body enter power, e carry decree 34 kill regionalism. West dey on e own jeje, East dey for east, North dey for north but ironsi no like as dem be, naso hin carry everybody join together under one center, na dia Nigeria come begin dey scatter. Today now, hin people dey carry paper dey draw map enter SS, Warri, enter Benue, dem dey carry gun dey kill, dey demand biafra because the power Ironsi carry enter the center no dey favour dem again, e backfire. Beware of power. |
Good.. burn down all terrorists hideouts in AfhgaEASTan |
Little wonder Akeredolu doesn't want to go back to Ondo, he doesn't want to see him again face to face. Behaving as if your boss won't make it back alive, O wrong nau. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 132 pages)
