Pakute's Posts
Nairaland Forum › Pakute's Profile › Pakute's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 132 pages)
Lol, when we been talk say Obi is the dumbest person on the surface of the earth, wahalai no be lie. No be dis same Agulu fraud dey tell Atiku say hin no dey interested in his fight with Tinubu when Atiku dey call am to join him. So, what do we have here?, another attention seeking clown that does not want Atiku to outshine him in their series of comedy press conference. Hin know say nobody dey talk about him lately, so hin dey try bring himself into the conversation. Such a pathetic loser. |
Did it ever occur to you that Reno was in charge of Obi's social media handle at the time?. i no dey understand the hulabaloo because Reno been dey flatter Obi in the past. Una dey go dig reno comments hin been tweet when dem two still dey chook hand inside same plate dey chop. una go dig tire. |
Is there any word to describe zombidients?.. After una cry ontop Tinubu sotey make hin no fight war with niger, say make e face our internal problems, una become preacher of peace, the Niger wey una hate during Buhari, dem overnight become your friend. Na even dis refugee guy come leak the military memo wey Tinubu been issue to attack Niger. So, i can't understand the tears of wailers. Tinubu has refused to have a direct talks with the junta despite their overtures to the President. The President been dey insist on democratic transition and even if this memo is true, the US is on the same page with Tinubu on the same demand for democratic transition. If you dey find sane people among headless mob is like to dey find virgin in a room of prostitutes. |
Racoon:Una carry Buhari name hang for mouth for 8yrs, una mouth pain you sotey Buhari no answer una. As Buhari and fulani don dey rest, na Tinubu be una next assignment but guess what, Tinubu hardly respond to you, just like Buhari, they know how to deal with you like y'all do not exist. Till date, una still dey belief Buhari never get certificate despite Cambridge University don talk am say Buhari write SSCE, despite CSU telling you that Tinubu graduated with honors, you still believe a graduate can forge the certificate of his school. I just hope you're using this hate and bitterness to feed your wife and children. |
Racoon:Nawa for una.. Any narrative dem drop inside your brain as long as e dey against Tinubu, na dat one go dey sweet una belle. Kperogi gave two different opinions, one was before the CSU deposition where he claimed Tinubu forged his certificate and the second was after the CSU deposition where he agreed with the testimony of the registrar on the issue of third party vendors, he even gave a personal experience to boot. He concluded that Atiku had no case but as usual, una brain go waka pick the opinion wey been dey sweet una propaganda. And na you been always dey carry Kperogi opinion come dey push for nairaland but his latest opinion wey been favour Tinubu against Atiku, dat one no dey sweet una belle. You are on a very long night, una wailer go wail tire. |
DominusPrime:If Obi submit hin degree, e go break INEC law?. Go to Tinubu sec sch and ask for his record, simple. |
DominusPrime:Which degree?, Lol. Na GCE e submit to INEC. I don tell you, as una waka enter Amelika, waka go hin secondary school. |
frankyychiji:Lol, my car dey hungry you to enter?, if you wan enter my car, ask politely. The problem with you headless mob is that una no dey gree think at all, na to dey parrot wetin some political jobbers dey drop inside una brain on twitter. Dollar is #1000 but Buhari dey use billions monthly to defend naira to 470 at official rate, still FX cabal dey round trip our dollar to become overnight billionaire at the parallel market. Tinubu enter and stop it, una still dey cry, wetin una want gan gan?. How many product una dey produce in Nigeria?, no be una dey carry dollar dey import phone charger and toothpick?. Tinubu dey invite investors, Ajaokuta go soon begin work again. Receive sense. |
Emotionss:Na ibo dey cry pass, election loss pain una pass civil war. Refineries no dey work since 80s, staffs dey collect salary, oil cabal dey collect subsidy, Govt dey borrow dey pay subsidy. Tinubu enter stop everything, una still dey cry. Ajaokuta steel dey almost complete, PH refinery go begin work December, CNG buses go enter but good news no dey gree enter una akpu head, ipob losers. |
DominusPrime:Lol, you get degree but you dey hide am dey submit GCE.. stop playing, everybody no be mumu. |
tesppidd:Na lie, una losers just dey labour in vain. CSU never said Tinubu no be their student neither did they deny that third party replacement certificate is legal. You been dey call headless mob because una no get thinking cap. |
ivandragon:Wetin concern me with the narratives una they trend from your whatssup group. Atiku wey enter America dey find CSU record, make una enter hin secondary school go find hin record join. We no dey bother about Atiku wey carry adult class diploma or Obi wey no submit degree certificate. |
DominusPrime:If we ask you why Obi no submit hin degree, una go say the minimum the law talk na school certificate. |
ivandragon:I thought you were all saying he never attended CSU. Una just dey labour in vain, una see as Obi and Kwankwanso dey quick to reject Atiku, even no PDP Governor or NWC follow face for Atiku comedy press conference. |
garriAndsugar:No be you dey talk, na smelly akpu dey turn una brain. Illiterate ipobs everywhere. |
Including some journalists, tv & radio presenters, even lawyers, dey twist facts to dey make their gullible audience happy, na dem gullible audience dey patronize their stations and news blogs. All of them be fools |
Stupid radio station, congregation of fools. |
Na dis same Kperogi been dey yarn nonsense before, e dey mislead zombidient on Arisetv, he come dey change mouth now after facts don clear am. If Kperogi been get honor, e for first tender apology as like Prof Remi Sonaiya been do. |
Una gather unaself for one radio station dey celebrate stupidity, that radio station is a platform for fools alike. The only sensible thing he said was that third party are legal and not fake. Still, those fools never belived him. |
Blackfire:You see wetin i dey talk, you lacked the capacity to think for yourselves. Kenneth dey distribute lamba like palliative, na una dey collect am dey chop. Because they know you cannot think and that is why dem go dey continue to dey drop lamba give you. God bless the man that called you "headless mob" |
iwaeda:You're rigid, you don't want to learn and that's una problem. Let's see where the hate gets you. |
iwaeda:Look for a lawyer friend (non partisan) to explain you the deposition line by line. No dey enter social media disgrace una family, all of una. |
iwaeda:If you go school, calm down and read the deposition very well, nothing go bite you. The one he did not pick was the one gIven to Enahoro Ebah, when Tinubu reapplied for a replacement, he was issued another one and was certified by Mr. Orr. normal normal, na third party agency dey issue replacement and the registrar been confirm it. Illiteracy worse pass terrorism o. |
iwaeda:So?, if i don't pick a certificate, na crime? |
iwaeda:It was AUTHENTICATED because it match with other samples but they usually don't CERTIFY because it is a REPLACEMENT certificate. Seems our English teachers are really doing a terrible job on our students in this country or is it that na our student dey abandon classroom dey enter yahoo class?. God abeg o. |
StOla:My broda i don learn never to underestimate the foolishness among large people. This na 1979! 100% manual, and the school been talk say na clerical error. How una wan take explain to this pipu again?. Me, i dey fear for their children if na this kind people dey give birth. |
[quote author=iwaeda post=126231897]What of the SSN. SSN means Social Security Number, which is unique to individual, I know because of Blue passport in my domain. /quote]How many times will the School go dey tell una say Tinubu is male?. The registrar don tell everybody for court say the SSN on both the college and university transcripts identify with Tinubu. wetin una dey find?. i just dey pray make una children no resemble all of una for low IQ. |
DMerciful:Keep looking for una missing manhood. Bye |
DMerciful:I'd believe you if you give me your contacts make i run am, otherwise you're a smelly poo. |
DMerciful:O'boy give me contacts make i forge first class, no dey change mouth. |
DMerciful:You can forge first class?. o'boy give me contact na, my nephew needs a first class badly. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 132 pages)