PatienceAl's Posts
Nairaland Forum › PatienceAl's Profile › PatienceAl's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 17 pages)
mrvocalprowess: Wats happenin nw!! Dz pple 1 gv me heart attack! Release dz thing!! Argggg::lol....release wetin?....abeg specify wetin u wan make dem release o.....cos small children dey here o......lolz.....api new week pple |
Pokemon43: dats good news thnks for not hiding it from us.i hope d list comes fast nd favours us allAMEN finz oooo.....itz obvious dey are working on d cut-off marks and list....cos delsu's official site is still temporary unavailable.... i see 1 beta hostel for campus 3 but fear grip me wen i hear d price....95K per year...cold rily catch me....abeg who don see hostel of 25K...make d pesin drop d info here....cos no tym o....b4 pple stat to rent all d apartments wey near skul finish....brb...i wan go cook....later tinz guyz.... |
Akposy: Does dis luk lyk a political forumi taya o ma broda....abi dem dey pluck money for d site? |
solonzo20: Nice been wit u guyz...Our faith will see us through,cus admission is ours..Delsu,ist choice,religion..Jamb 200 nd utme 55..Still praying nd hoping..God bless u all.lol...wetin religion dey find for there again.....abi shay dem dey calculate religion join aggregate.....cos if na xo i am a boooorn-again xtian o....because e be lyk say dat born-again go add 10 marks 2d aggregate.....gud afternun palz.....i don dey plan d way wey i go take dance alingo wen dem release ma name join d 1st batch....hmmmmmm.....cut-off marks loading...78% |
Akposy: Tanx sis...admission is ours dis yrlol...i no be girl o......plz y'all shud get dis noted......ayam a GUY ooooo and ma name is not Patience....itz jex ma nairaland username.....cut-off marks loading...65% |
Akposy: Delsu Helpdeskgudt job bro |
regulated: Same in my center, d time was n't enough and I did n't finish shading. When will the 2013/2014 cut off mark be out?probably nextweek |
Pokemon43: Hapi sunday fwnds hope u guys went to churchover-went dey worry us sef |
tonididdy: wetin u score?...i just checkd mine and scored 44 under soc.stu education DEme no be direct entry....na tru jamb......scored 59.....eco edu |
Chei!!....direct entry result rily cast o...... |
Social science aspirants rily chop beans 4 dis post-utme o.....me just thank De Lord 4 my 59 aggregate sha....... |
Pokemon43: I beg nbody no when d admission list go show?i hear say na early next month o |
I did myn 2day....just checked ma result 2day...... POST-UTME=56, JAMB=248.....AGGREGATE=59.....DEPT: ECONOMICS EDUCATION...........NA GOD I JUST DEY THANK LYK DIS O |
Did myn 2day.....no tym oo.....God help me sha......#unto ECO EDU level |
[quote author=Fran6i.k]Males onli I can help u wit a night sleep at the Canon Mason hostel @campus 1. halla me on 08034882210[/quote]na only God fit bless dis kind of bros.....God bless u....na me call u just now |
Akposy: Me too oooo... I dey village lyk dis... Eku villageabeg i fit come stay wit u for dat village on thursday...na friday be ma exam....jex drop ur numba make i holla u...abeg oooo |
Myn is august 2nd oooo......no where 2 stay yet o.....all ma pals dey house cos of stryk......any gudt Delsuritan in d buildinq? |
U GUYS CAN NOW PRINT UR EXAM SCHEDULE (DATE, TIME AND SEAT NUMBER) .....cos itz now available on d site.... www.delsu.edu.ng.... |
Fedric: My fellow aspirant. I score 187 in my jamb am aspiring for medicine, i wanna use this mdium to encourage my fellow guy who are aspiring for any faculty in Delsu to pray and believe in his or her self that he/she can do it. I was about changing my course but my sister encourage me to stick to my aspiration. Now i have a sleepless night reading, praying that i will be admited no matter what it cost me. The rate of your motivation is directly proportion to what you acheive in life. Just believe, read and pray over it. God who created you knows already what you will become in life. Every real man has went through difficult and disgusting situations, just believe. It is indeed for a guy/lady to be well educated and have good job. I wish all my fellow aspirant good success. AMEN.AMEN finz ooooooo |
WEN IS D 2ND CHOICE FORM GONA BE ON SALE OOOO.......am sick of waiting oooo |
joilin: I scored 195 in utme. Going for pharmacy Delsu 1st and second choice though the second course in delsu is agric science. Pls i want to kn if delsu will consider second course when u did not meet up with the 1st i.e pharmacyyep |
engr zion: DELSU POST UME 2013, EXPIRY DATE 14TH JULY 2013 BY MIDNIGHTno be on the 14th oo....na 19th oooo!!!!!!!!!!!!! ![]() |
Kingzy4pep: Noowkies....tanx |
Torch1: Is the Delsu post utme form also for all the second choice candidates?yeah!!! |
Akposy: Really? How sure r u? Did u buy it in lag?sure tinz.....400% xtra sure |
stanley2sky: patience, plsss i dont knw whom 2 trust in this pume stuff. i stay in enugu state.... plss could yu give me your number?? i believ u r a good person and tht yu could help me purchase d delsu pume s.card cuz my distance is kinda far. if posible u cn help me, i would love to contact u via ur phone, den send u d amount via ur bank acct. so dat u do d procesin 4 me. am STANLEY.. 07039126833. cheersu can actually register from anywhere in Nigeria....U'd find out dat d process is very easy IF u read d instructions carefully.... |
Aghagba: Am confused,pls can sum1 help me out i got 179 nd cutoff is 180.can i still buy d form.ur advise is needed plsplz dont try it o |
is ASUU strike gona affect the post-utme date?.....and is NDU ASUU also on strike?..... plus when is d 2nd choicers form gona be on sale? |
is ASUU strike gona affect the post-utme date?.....and is delsu ASUU also on strike?..... |
@Mr. Besto.....2nd choice ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo |
plz i nid answers asap.....will d strike affect d post-utme date?...... |
no hope 4 2nd choice abi....too bad o |
