Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 606 pages)
this wan jus send waste her time...some curses no de work, if all de work eeh, politicians, police n nepa for don die finish for those endless mentions about curses of exes frustrating guys lives, una jus de joke.. since av bin dating, babes don scam me tire n pieces my heart but i accepted d pain, learned my mistake, moved on n didn't curse anybody then I broke lady's heart n she come remove pants dey curse me n u de tell me say d curse go work?? na big lie abegi d gods of curses isnt dt daft jhare, its dating n no b marriage dt is bonded by pastors or religious leaders or court o, u tink say na all relationships lead to marriage?? even marriages wey serious pass dating dey fail n curses no even sure.. abegi na she go tire n even after all her curses, I go still lap her junior sister or her friend if I get chance, Mk dm follow add their curses n nothing go happen.. |
Tbvxl:I no even understand the long chats wen I go don block her sorry assss since she start dt madness |
atimes all this stories dey look like makeup, I know say babes no get brain, are broke n do feel very entitled but the stories I do see here are too extreme... who da hell is the biitch dt would try dis with me? e depends on how una take start sha....imagine d rubbish |
ThierryJay:I still de study am too....I de watch d full match again like dis.. they said cr7 only turn up in big games....dt wolves game too small dts why.. |
nice list |
swell because na ijebu garri, ahmed musa na d water...no wahala |
Maxmilliano111:comrade calm down na...d year too early for this naa...una go wail tire I swear |
JohnnyPalmer:if na messi, dm go abuse e life |
this thread go too sweet...front page pls..
pls obeembet n fergie, ur attention is needed here |
imagine the rubbish..dis d real meaning of "small yansh dey shake o" I no blame them na out NFF I blame, u need players n u cnt send invite to their clubs on time, everything na "fire emergency approach" I dnt care n nonchalant attitude is the order of the day for Nigerins.. how this small club no go disrespect us? afterall my papa say na elder wey no respect himself n start to de play with small pikin naim go chop hot slap from dt pikin...nonsense |
Mercychen:wow...I no fit forget this movie...the name comes up whenever I see regina news bcoz she really killed dt movie.. dt was then wen naija dey act confirm movies, no b now again |
because na foreign based una no question hee age abi? this bea just too fine...BT she no fit sweet pass bukola wey de my next street.. yes..na me talk am |
up united..pls m still searching for obembet for her indepth analysis about dt united game yesterday.. I heard cr7 captained n didnt watch d game bt seems m not seeing any cr7 of united news on sports section...mayb dm lose o mr/mrw obeembet...pls ur attention is needed |
nice wan....lukwku wants conte, chelsea wants kane...mk dm do dt eto n ibra swap na.....we go see which club n player go laff last |
cyborg44:don tire for dt guy |
ChairmanOfLagos:AFCON is just a month, he can still come bk n win golden ball if he stays injury free.. I know of a club in d city of machester dt do win games once a month, so its no big deal |
expected....Mk mbappe follow pad stats small |
Enoch3721:lolz...wetin my moniker do u na? that club too small to dey mention me na...people wey my street ball boys go beat wella |
Leverage2021:edited |
dfrost:seems he is a reds fan..dt same wish of all dier fans in Europe n even klopp early exit for mane n sallah bcox Liverpool go too suffer without both |
men them...wish DM success in AFCON |
must?? one thing I like politics is dt, they is no must in politics, all man are for his own selfish personal gains...u can ask FFK |
[quote author= post=109061620]See More Photos Via www.. com[/quote]u don start? more photos of thr kidnappers taking him or photos of the kidnappers n victims taking selfie in their location?? na new year b dis o.. |
maybe na dt former governor aspirant the kidnappers come for n dm jus carry the ASUU chairman along based on try ur luck if money go come out.. how dm go kidnap chairman of ASUU in dt state, same ASUU wey de cry everyday to embark on strike due to lack of funds... maybe if they realize say na ASUU chairman, dm fit pity n release the man bcoz ASUU wahala don already full d man head |
Ayobami7:tired of stacking up cash?? they is a term called "law of diminishing returns" in economics, it means all tinz dt goes up, will keep rising but will surely reach a certain height or peak n starts to drop.. all things except "money", because nobody gets tired of making money.. |
Shellsploit:na u talk dt wan....u like chicken pass turkey no mean Swy turkey no sweet for my mouth |
was at that concert on Thursday, me n mr senior man letter went to meet wizzy manager bcoz we need him to perform in our company 25th year anniversary this monthend in V.I, Omo dm bill us well in dollars, 120k dolls almost 50 to see wizi for just 45mins without live band o.. that fee na almost our company total revenue last year n dey said its bcoz of logistics n rising insecurities. . I tell my boss mk we settle with ruger, d'prince na our person, rugar go blast all his hits n will stay till d party end for pics with his fans for just 15m.. as for wiz kid, I go Gv DJ fine boy extra 5k to de blast all wizzy latest hits bcox my oga too like wizzy....case closed |
oz4real83:lolz...see sweet prayer point...Omo na nite jet cr7 go take leave united, DM go just wakeup n see say e don join city, psg or sporting for new challenge make we dey see sha...cr7 is a champion, he would come bk stronger this season n win the EPL n even UCL... jus de watch |
Englandboy:u sure say no be another case of late submission of letter or them no even send letter atall... |
Maxymilliano:African football especially Nigerian football needs to respect itself too, streets say na old man we too follow small pikin play go chop small pikin slap.. wats d stupid nonchalant attitude of Nigerians generally, submitting letters very late to watford n now to this club, now u see as DM de use us dey shine bcox dm don see us finish.. if dey place Ighalo to decide, he may choose Nigeria bcoz he would still Mk world cup squad even without playing club football bcox he av paid his dues in eagles unlike denis |
who know al shabab for saudi, small yanshh de shake o see as DM de use d same mistake of late submission of letters to counter his invitation bt i think ighalo may choose us over them if he is left to decide since he is a sure starter... dts d same excuse Watford gave n it got me thinking wat NFF was doing dt dey submitted late letters or thr NFF were too busy with dt rhor case dt made dm forget about sending letters? this players are sure starters na.. |
oz4real83:lolz...dts not fair na...pls I want them to make top 4, So dey can keep star players next season... key fixtures lineup de wait for February n dey are dropping points instead of accumulating points n finding form |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 606 pages)


you are allowing club affinity blind your support for your continent's major tournament?