Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 606 pages)
because they were other options while she was still with you...she just switch options, dts all |
lolz...maybe them no wan chase members out of churches bcoz almost 90% of members are into it thats why de all preach prosperity, na wetin all Nigerians wan hear |
drogba..that his UCL performance against Bayern in 2012 I think sf Chelsea won in allianz arena gave him d crown |
we still not ready...maybe the next 10 edition when African starts will be playing in African league. unlike now wey Europe no wan gre allow our stars play for us happily |
una no de tire for all this dressing room lies?? messi isnt happy n the dressing room is fighting each day bt dm de top the league.. united are peaceful and the dressing room is very happy n even partying each day bt dm de 7th for table.. una never see anything....the year jus start o |
Kriss216:after e score dt first goal, city players know say e mean business |
lolz...e come b like say messi don join guners... DTS wat I like about pep team, all man de attack n defend, u can see d likes of sterling, kdb n bernado tracking back to assist defender.. you gat do same or u sit for bench, unlike d other side of Manchester dt one 36yr old player choose to wait inside the box for counter n tapins... abeg i no call any player name o |
jokers are doing underground deals, first it was £55 for ferran n noe dm wan sign haaland wey be hot market.. abi messi de send moni gv barca codedly?? |
TheDemola:big lamba...na same tin united for talk assuming cr7 dey out of wolves game, if to say dm draw, dm go say united for win if cr7 play.. cr7 play n even wear captain band for d first time since e return n dm lose at home, I hope ralf no go make such mistake again, instead e go gv tomminay d band.. |
nice one giving apologies as things are settled...I heard he had a final meeting today with tuchel...he isnt leaving again n he av realized his mistake for blasting T.T openly....apologies accepted |
good |
sure...once trained with DM wen they were in I.k in akwa ibom bt i hear dey are now in lagos. they are trying to bring private investors into the league so clubs would ne owned n manage by private firms than government dt do nothing about the progress of the clubs. I wish dm well even if e go hard |
barbing gvs more moni depending on ur location n if una dey get light u fit buy Benz before dis year ends.. phone repair are for special people, dts if u gat engineering skills, u need to be very good before u would get new customers n keep dm I remember wen I go learn barbing bk den for ogun state, d man I paid to teach me was too nice n soft on me n I lost focus.. instead of learning d trade, na one shade staying opposite his shop naim i go de play love with.. after 1 year n 3 months, shade left for skul, oga closed his shop n traveled to lagos, na so I jus waste moni, time n stress n learned nothing, mr op pls dnt be like me, bt d barbing wasnt my passion na force DM force me to learn am.. |
Beblessedbaba:lolz....na dt exercises n seeing blood dey pain me pass...na so one bea use dt lamba scam me after I don wait tire for months n spend enough bar before she reason me.. after the few mins sex, Omo d cuntis wide like 3rd mainland n i vex stop d runs, she kum de cry n say na bicycle were she bin de drive naim cause am, say she climb down n see blood for her shots.. I googled It back den I see dt its scientifically tru bt i fit bet my life say her own no b same case, maybe na another thing she don de ride for long.. the abuna was so weird dt I cnt even feel d walls, seems a bigger lorry jus drive out before I park my Benz....deby na tunder go fire u |
DominionGreat:lolz...na dose ones easy pass my gee....dts if she's truly d churchy type n a virgin or she jus de use mind games n format make u for date her, trust n spend on her easily n even wife her without sex n mayb she go de collect steadily outside.... na who wear shoe know were e de pain am, use ur head bro. |
DominionGreat:oga free her, na stupid mind games she de play mk u beg more so sje go use dt no sex relationship trap u n u no go just accept like a simp n u no go fit complain.. people doing no sex relationship before marriage really dey try o, cnt do such except she's medically certified a virgin |
all dis kain story wey de sound asif na lie... u both kissed n caressed n she vex no gree pick call saying she is a virgin? virgin wey kiss man on her first day to his ous?? if this story na true eh, I fit bet my balls say dt bea na just dis new year virgin.. maybe u no understand wetin she mean., simply mean say she never knack dis year |
because the rate of clitocurrency coin keeps rising each day n dm wan join as investors. e pain me say na only girls e de pay oo |
DannyXpress:see as u talk sm with confidence as if ns achievement |
attention seeking LovePeddler.. |
nice watch....I pray Ighalo makes it n sdd to his tally |
something must kee man bt I de pray mk mine no be kpekus, I no choose to serve womanity dt way.. |
reality or real life situation don't start or end online |
abidem4real:sure na |
k |
MALIGNANTGuest:I mean hee country na...jus keep d baby n deliver to orphanage after d flight |
the woman is a big disgrace to womanhood, she is even in an environment dt system works, wat happens to orphanage home? or is she mentally unstable?? |
these ones never even reach 20 b dey already av the balls to kill a lady for blood money . m happy dt dey are caught bcox assuming dry were successful, dey won't even think about killing their parents n the whole community to continue the blood money.. all I see is failure from bad parenting..,they are victims of bad upbringing, i heard one father is an herbalist n u won't b shocked to hear dey the herbalist is fully aware of this wickedness..... lion can never born goat, never |
stephenabudu959:na normal...it's dier work n dey are hugely paid each week for it, jus as I take de insult aboila my gen mechanic wenever e do bad work even if I no sabi lose plug from gen.. abiola self no fit do my work....dm no born am well, na life b dt |
players wey serious.. |
j |
Yinkakolawole:atall....e no fit finish...na only guys de break heart?? abi u don ever see guys hold boxers n dick dey swear Gv girls for breaking dier heart?? or na only babes dm do curses for?? guys no sabi curse abi? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 606 pages)