Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 606 pages)
attention seeker |
Gofwane:omooor.....wr una de see dis kain talk? guy abeg gime ur dealer number.....I get legit business deal for am |
robosky02:nothing go change....super eagles players are all foreign based n well paid.... na just 2 or 3 players go wire d total money wey Nigeria go pay dm for match bonuses n allowances... abi u don forget say mikel once single handedly sponsored that last male Olympic football team dt he captained... |
the man jus de joke. e de try motivated them.. if him serious, dm for forfeit AFCON bcox we all know dey cnt win it even if the other countries travel with their home base team.. meanwhile, Ethiopia arrived Cameroon yesterday n are the first country to start camping, dm even first d host Cameroon.. am tipping them to win d cup..
|
Moferere:chaaai.....c wickedness.....sars suppose arrest dis person
|
the last time na 5 them chop, arsenal too try na to lose below 3 goals.. city to win both half, city to win full time, over 3.5 go play too.. Mk I rush stake d game like dis with my street end of the year contribution moni wey dm wan do next week... this game too sure...
|
shame no catch dis idiot |
crazy fans |
daddytime:I swear |
AlhajiBitcoin:I happy Swy e no join city o....him fans go don place dis current city form for him head....say na bcox of cr7 |
very funny story. I know say barca no mumu like dt, if he can accept a huge pay cut n a free transfer, barca fit reason am.. |
kenzysmith:they may escape bt dt top 10 no sure bcox dose players don pass prime n no go jus do magic like dt.. injuries n lack of game time go affect those big names.. |
Amotolongbo:lolz....very perplexing reply, statue would attract cr7 to visit ur state?? like seriously?? ..its Owkay sha, gat to respect ur opinion n besides i dnt like wen people mix religion, believe or spiritism with football....I get ur point,....av a nice day ma |
Amotolongbo:no problem ma...wat would be ur opinion if rochas neglect our football legends n errect one for cr7 in his state?? would u also supoort him saying he gat his aims n objectives or criticize him too?? or we dnt av any football legend dt need such recognition ??
|
Amotolongbo:nice piece..but pls ma, won't dt 12,000 grassroots footballers be more perfectly psyched up seeing a statue of their own football legend or sportsman?? abi india dnt av any legend on sports or football?? must it be a player dt doesn't even know were india is on world map.. secondly assuming rochas neglect all the past heroes dt did well in placing Nigeria football on world map n erected cr7 statue in his state bk den...wont u also criticize him for such actions?? no be hate for cr7......I jus need ur honest unsentimental opinion |
kellyjc:I swear....if I talk same, dm go tag me hater....erecting a statue In a country dt cr7 may never visit to see It.. na dier moni, na dier wahala n e no concern me. i jus happy say even rochas wey bin get madness for statues bk den no clueless like dis. |
obembet:chaai...cr7 is an inspiration bt messi isnt, cr7 is hardworking bt messi is lazy, cr7 gat passion bt messi dnt av any n no even like football, cr7 is like zero to hero while messi came from a rich family... u like cr7 because he choose to improve himself bt messi doesn't like improvement forgetting dt even though cr7 started before messi, messi still av more awards n more trophies than ur man n he deserves more respect dt u do gv him online... u simply choosed cr7 bcoz u prefer him than messi doesn't take anything away from messi i like turkey pass chicken no mean say chicken no sweet. U are jus drowning urself in a pool of sentiments n na only GOD fit help u, I de pray for u shaa
|
finally saw a post about cr7 from this moniker after a crazy week of football.. pls ma/ sir, am still waiting for ur own opinion about mbappe winning the dubai d or award on Monday nite, it came as a shock to me bcoz I thought lewa would win it, it was given to mbappe n i didn't hear or see any online media outcry dt lewa was robbed.. Wat's ur take on mbappe dt did nothing winning dt award ahead of a fantastic lewa?? its all good n no problem as long as no be messi win am abi?? see wetin sentiments dey do all of una.. |
Cultistupdate:seen this joker...davido na kid for were top men wey don tey for d game dey....make e jus trade with caution |
too bad coming from davido.....he suppose get sense pass dis rubbish na..
even if u belong, must u loud am? |
killed a grown up man bcox of mere fone... after all the suffer to write waec, jamb n extra years to get b.s.c n even do service join.. those theives are heartless n I pray dey dnt escape this.. may GOD Gv the family the fortitude to bear dis painful loss.. |
Goldbw122:amen oooo |
olabolaji:DTS too harsh....not all police are bad....dey are some nice cops too |
always chasing yahoo boys asif na boys use phone divert their welfare packages n bonuses.. |
if dey spend well...dm go escape relegation |
Shobizz:sure na....it may be boring to me bt other fans are enjoying dt same game...it depends on wr ur heart is |
this Lagos people too like cruise...was in abak lg in akwa ibom last week n dey celebrated their masquarade festival dt same day see as crowds full road trying to catch w glimps of the many scaring n serious minded masquerades dt danced n walked pass the streets dt day.. even if they are all Christians, but still dey gave respect to their tradition n even made me feel asif m part of dt clan.. DTS how its supposed to be, dt was the plan of our forefathers bt it seems we no longer av regard for our tradition especially this Lagos people going by the many crazy photos n videos of masquerade doinz wey i see dis month.. lagosians too play abi...na real cruise city |
its both ways o...some men gat weak or low sperm count n keep blaming infertility on women only... I remember d case of a notorious player in my hood back den...the GE too de boost of how perfect he is in withdrawal style of sex, he do say for the past 5 years of using dt method on different babes, none don talk say dm dey pregnant bcox he is too sharp.. na wen e marry around 2016, him n fiance decide to run test before anything, naim bross discover say e get low sperm count or weak sperm n he start treatment sharply |
draw game full time...sporting packs starters |
Princedapace:I get ur point bt am talking based on wat av seen here n not wat I do see online...since u avnt seen the one in uyo and the one in Cameroon for real except pictures, I think I av an edge her because av seen one. the point is dt you guys should stop making it seems asif naija case naim bad pass....our country dey backwards bt we dey try abeg.. |
kenex4ever:u talking capacity or the beauty of the stadium?? camp nou is d biggest stadium in Europe bt isnt d best currently o |
m a big fan of Italian league n do watch dier late fixtures especially on sunday nites.. e get one match between milan vs inter i think last two season first leg...the fans started burning dt dier mumu fire wey dey mk smoke full field n I can hardly see Wat's going on n ths dull commentary no even help atall.. I watched dt game for only 30 mins bt I don already sleep wakeup lioe 5 times....na ontop couch i sleep dt nite n wakeup d next morning with serious headache bcoz my neck wasn't on a good position.. ever since dt day, if any match de boring, I go jus change d channel or focus more on more fone if na viewing center, if m not with my fone, na to jus forget d moni n talk a walk home.. no b 2h go mk me waste 90mins of my life watching a boring game |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 606 pages)

