Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 606 pages)
Daaaamm |
who are all these lowlifers? pics looking soo dirty |
just too bad....see Wetin wife wey u use hand pay her bride price dey do man |
the report maybe true based on process of data collection.. theirs is by the numbers of reported crime meaning the unreported crimes are void.. that is to say, a country dt is riddled by crime bt not reported is save from dis list.. |
k |
try vsit her ous wen she's alone in a cold morning or silent evening n act asif u wan follow her find dt stuff for her ous.. I de feel say no b just dt nepa bill she de find, she de find something else from u bt u are too blind to decode it.. |
3 times this year bt the only joy was dt i no even put my mind for d relationships or take any serious, it was more like friends with benefits n na dm take am serious.. the one wey pain me small na dt of ronke bcox she was soo caring, very good in bed bt her prefare her talents in d kitchen.. the bea made me stopped eating outside n I started seeing outside food as a waste of money bcox she dey cook finish.. she left me for a more serious gee dt wants to marry her next year, I wished her well bt she still de come ous n cook on code n she do tell me dt her guy knows about her coming bt I know say na lie.. she is still coming to my place with food n even visied dis Christmas n i gave her perfect Christmas gift, I Kum even increase the thrusting wen I saw her phone ringing n noticed its her man calling.... |
another attention seeker...dis wan don too read about different America seria killers bcox 90% are psychopathic and suffering from this necrophilia, they do kill mainly for having sex with d bodies before mutilating them.. I hope say ur case different, abeg no carry dt kain fetish enter 2022 o |
yuping:I jus happy say shilo na each year....wen e go happen, she go follow dey shout GOD wen.. person wan reason her now n she de use person feelings fry Turkey abi? wen dt time reach, she no go see turkey fry again.. |
chaaai...this wan na confirm see finish.. Wetin de pain me pass be say, this same babe wey dey form Beyonce ontop dis gee feelings go get one guy wey she dey die for bt dt guy no send her atall...dts life bro |
nrexzy:guy calm down... |
digne bt d gee small stature na wahala |
Maxymilliano:blindly supporting mediocrity....i asked my bross dt av been in lisbon since 2005 if he knows this our new coach, to see if he can Gv me hope with good recommendation about him.. my guy just smiled n said he knew him doing his time in Portuguese clubs n wen e assisted mourinho and asked me why our NFF gave him d job? dt he is surprised bcoz dey are many coaches In Nigeria dt are better than this man... but our NFF said dey dnt need a local coach taking us to worldcup |
which stupid impressive resume?? I even think say them wan talk say na bcox mourinho recommend the unknown gee |
this wan na psycho wey just wan trend just like d same way dt french man slapped dier president n even said he would do it again if chanced.. the mofo tink say na real life na Hollywood movie wey james bond go act as snipper n dey inside one ous, arrange him gun, time n shoot president of the state just like that.. if life easy like dt american action films eeh, war for don start since.. I remember a story about a journalist asking a policemen about finding the armed robbers dt robbed n bomb a bank in Lagos, the d.p.o said with time dey would be apprehended.. the journalist asked, wats d time range? the d.p.o smilled n said, he is asking bcoz he tink its easy, its not his fault bcoz too much of action films av made such a difficult task seems so easy.....I no fit laff |
other countries are using its oil very efficiently, we still de fight on who owns oil in Nigeria delta area ..are we go forward or backwards? |
same wahala lingaard get....dm de to chill wit d big boys |
nrexzy:its normal to see problems wen d ship ain't sailing well |
TheGiftedOne:I beg to differ...it wasn't dt difficult for pep bcoz he just used his first season to adapt before he started running monopoly asif he is coaching ajax in holland |
nrexzy:UCL us never easy n all no big team go sit down look....this blues m seeing cnt do a back to back |
Jidemoo:destined?? bos na dm get d league, desiny or not...from d start they are huge favorites.. d edge city gat above the rest clubs is consistency.. DM know how to keep winning |
pman096:na dier d wahala syart |
and we keep asking for Nigeria officials in AFCON |
very funny |
EmzyT:sure...dts dier regular trademark.... |
u get lucky say u even see the phone...I stopped taking football so personal ever since dt day wey Liverpool do barca dt UCL come back for anfield wey I lost my new phone due as I de waka very angrily n furstrated tinking about d game I reach ous n no even know say my phone don lost till d next morning bcox I switched it off to avoid online banters n was using my small phone to make calls.. na d next morning my eye clear n i start to blame myself....never again bro |
obembet:nice one bro....next year would bring more blessings n more surprises. i fit end next year in cr7 camp
|
thanks all nairalanders...the names too plenty to mention... especially the girls for romance section n the guys for sports section....all of una too much next year will be more fun, more wins n more bashing...the criticism is coming out raw n undiluted next year... I pity the clubs or players wey go jonze... happy new year all
|
PECON1:nice one |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 606 pages)
