Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 152 153 154 155 156 157 158 159 160 (of 606 pages)
he no need confirm am..na wetin d world knows, its too glaring n he cnt hide or deny it |
Kriss216:sure na....d truth here is dt messi won it, he deserves it and currently ahead of ur man cr7 and its bitter to u guys.. kiss d truth n swallow d bitter pill with enough water... |
longetivity:focus on the message n leave d messenger......the main gave his own opinion n deserve some respect bcox he is entitled to his opinion |
Kriss216:na 1 week mourning we declare for una...una still get some days left,. continue wailing bro |
man wey sabi....ur son is busy counting his wins and haters dey busy de count dier opinion dt doesn't matter... d lewa dey are fighting for av moved ahead but haters keep dropping opinions n crying more than the bereaved.. |
olasaad:maaad o....d bea fit die n craze for cr7 matter eeh... abeg help me ask am if the 200 votes naim go make am win ballon d or next year? abi dm dey also count dis 200 votes for am for Dubai d or n dts why e de always win am... this cr7 online fans eh.....una case dey different |
Teaser4:I swear, she need am bcoz I feel na she this messi new win pain pass.. next is to tell us dt cr7 have more crushes n girlfriends than leo, I no go even shock if I see new post dt said "cr7 have more diamond earrings than leo" I hope d 200 votes go make am win d next ballon d or?? we talking 7 awards n u talking 200 votes...
|
wow.....I dnt kno dt cr7 had such a beautiful and wonderful record like this.,...a huge 200 votes dan messi?? dts insane jhare.. this new record av placed him as d hot favorite to win d dubai d or dis month end.. when both finally retires...... son- dad u always said u are the G.O.A.T bt in skul today, my friend paulo said dt messi is the real GOAT n he had won 7 ballon d or while u stopped at 5, is It true dad? u never told me dt na...why?? cr7- my son, dnt mind dt silly Friend of urs, my friend messi really won more ballon d or but am better bcoz I had 200 more votes than him, meaning am d GOAT, but i think its time I change ur skul bcox of dt ur silly Friend. I so much like cr7 fans bcox dm sabi find stats, timeline n numbers dt favors cr7 to relieve dier pains.....cr7 must b proud of u all....clowns
|
gentleguy1975:winning away games isn't my problem, d problem is how we are playing so badly... no wahala if city lose any away game bcoz dey would surely play beautiful football n dts my point..dis rhor no even get pattern |
allowed or not allowed no concern me..na who see government job for abuja naim e concern.. each mallam with e kettle |
story for d gods....d same system wey u take de pay ur many ghost workers for north.. the north would suffer more if Nigeria have a capable system dt can detect n stop payment of ghost workers bcoz na dt zone dm plenty pass bt nobody is talking |
Wetin dis wan wan sing?? instead of him to enjoy his fame n money on a low na music e wan spend am on, I wish him well sha welcome to nigeria were anybody with small fame n cash go jus enter studio n record song.. I respect ur hustle sha bcox d way naija take hard eeh, i no go shock if buhari drop single dis weekend...all man de find bar |
nice post mr op but the way tinz dey now, these jobs are for those weyf fit afford heavy data usage except from dt hair stylist.. I remember bk den for lag wey all girls n boys dey learn petty jobs like hair stylist, tailor, generator repair n even barbing of hair take hold body after dm finish waec and as dm de wait for jamb n admission.. but now eh, DM don even start yahoo n ashana business even wen them still dey secondary school n nobody wan learn work again.. small Bolaji wey dm born mid 20's jus finish sec skul n de sit for ous all day, him mum talk to me mk I fix am for my guy saloon to learn one or two, Bolaji open mouth tell me say "na Mumu dey learn work" I just weak... I pity d upcoming generation.. |
gurunlocker:omor d tin shock me...cr7 deserves wetin?? person wey lead juve for 4th of seria a n run leave dm, had a bad euros n left in knock out, couldn't win a lowly serbia n qualify for worldcup, abi na big games ghosting dt he did against Leicester, chelsea, Liverpool n city only to get yellow cards in dose games....d list in endless jhare.. cr7 himself know say dt poster na joker n even mendez him agent or him family member no fit talk ft trash... |
please we need a new coach...I dont see him doing any wonders in AFCON....my respect for him died in dt last AFCON especially with d way we played n dt mahrez last minute heartbreaker bcox dt rhor lacks tactics.. the game we lost against CAR in lagos n dt last draw in qualifyers exposed him d more.. please he should be shown d exit door, make him go jack d person wey owe am blockage of salaries.. Nigerians environment lacks joy n our only source of joy is football n i can no longer stand one man ruining dt joy for us.. |
our Nigeria messi....messi turn down neyma 10 and u self dey turn down number 9.. its not ur fault bcoz u left it and we found a new worthy successor dt is doing fine in oshimhen, na dt person wey reason to gv u dt 9 back naim i blame |
gurunlocker:I swear dis cr7 too funny ... i find it hard to believ dt he liked a post n even commented on such dt blasted ballon d or n messi... make him take an easy o bcox he is far from being d favorite for dt award going by last season.. since d ballon d or is wack, lets wait for Dubai d or dt dey would award him d "best player in history" seems dt wan legit....jokers |
superintendents:omor I swear d tin shock me....hope say no be Photoshop? azin na d real cr7 be this?? this guy jus de fall hands jhare...person wey go just act asif the tin no pain am even if we all know say e dey pain am.. dts wat stars do... d painful part b say d post de ask for cr7 to win am, dt poster na goat bcox even his fanboys on nairaland know say cr7 no deserve top5 secondly he said, cr7 is the best In history? mayb e mean best in Portugal bcox dey is an alien called messi |
lolz...this guy na joker....I can confidently said dt messi winning dt ballon really pain this cr7 more than lewa himself bcox the lewa i know don forget abt dt award.. this joker cr7 bin happy wen the bad n corrupted system favored him in 2013 n now he is commenting "facts" like a pained loser dt he is.. Leo dnt gv such importance on individual glory but instead focus on winning trophies n dnt care about people opinion of who d best between him n cr7.. but this cr7 is busy working, sulking and having sleepless nites jus to better messi and be called the best ever do life eeh.....who pass u, don pass u...dts nature for u... ballon is shiit abi? mk e start to boycott am n face dubai d or dt have credibility.. |
muykem:yes...its cr7 winning Dubai d or consecutively.. |
naija1stnigar:bros we know say ojoro go always dey am...my point be say why una de blind wen e favor cr7 but dey shout wen e turn to messi? |
Whazar:jus ignore her....i tink dey are soo many awards for players like bbc african best, epl best, player of the year in each country n club n even one important Dubai d or award.. make she relax till wen her man cr7 win his Dubai d or this monthend then she can kill us with endless threads on dt.. |
Kriss216:DTS awards for u...sentiments are always included no matter how hard dey try to hide it n even you would do the same.. if am Mendy, I'll jus ignore other opinion about me n focus on improving myself bcoz dts the only way forward.. |
lolz...this is the 6th anti messi thread hitting f.p in less than 3 days n am yet to see any congratulatory message from exfootballers on f.p, i know u guys are trying too hard to undermine messi win bt GOD pass una.. about the topic, their reason was simple, dona won it because it was an euros year bt it makes no sense to me bcox mendy isnt playing in euros n he won the ucl, gat a better performance n deserve dt award d more.. as for his opinion about lewa, he is trying too hard to act asif he do pity lewa when we already kno dt he is a bih cr7 fan n a chronic messi hater.. its funny seeing d same evra dt was silent wen a trophiless cr7 robbed " his own country man Ribery" n won dt 2013 ballon now acting as an activist for a lewa dt he hardly know personally. evra Is just a pained hater and a stinking hypocrite....yes I said so...
|
OJEEMAH:no probs man....I dnt know of any other way than to create a thread about the happening n mention him, dts if the mods dont take it down before he sees it.. am solidly behind u bro... i gat ur back |
OJEEMAH:get his attention?? u sure he isnt aware of wats going on?? u sure he isnt seeing or reading about our rants n complain about dis same bias n sentiments?? all.man are sentimental but it varies in degree of which u choose to hold, u sure dt he isnt a die hard cr7 fan like dis mods?? |
emae009:baba no get dier time...him kno say e pass d rest..case closed |
JohnnyPalmer:bro, u de reason too far, jus wait Mk cr7 score tomorrow against arsenal, u go see countless threads on f.p hailing m praising him as the god of football but if he fire blank n we create threads to criticize his bad nite, it can never hit f.p... |
funmi37:you see ur problem? u simply saying messi should stop winning it simply bcoz he av won it 7 times.. meaning dt the award should be given to other players irrespective of their form, wins or stats apart from messi bcox he av won d more.. am sorry bro, those organizers are professionals n experts n dey dnt reason dt way.. who are the better players dt would av won it? how do dey av soft spot for messi? is it a crime dt messi is too talented n way above the rest players?? I think we need 2 awards, one should be given to messi each year while d others compete for the second balloon to avoid problems like wat u saying |
its well deserved bro..na who no understand the system go de waste time to argue rubbish d best d organizers can do is to gv lewa his own for 2020 mk peace rain.. as for the 2021 season, messi was miles ahead of lewa...no cap |
JohnnyPalmer:u never see anything....d best is to just ignore them bcoz we don complain tire n nothing change... dey run s show n make dm enjoy d anti messi campaign bt nothing fit stop who GOD don bless |
did test last month n it was still negative n I do run test every 4 months based on my work.. its funny seeing dt people dnt even care about HIV dis days, the main reason people still buy condoms n stay protected is bcox the guys de fear other S.T.I and S.T.D wey girls dey carry Waka and the girls de fear pregnancy.. I no even remember wen last I risk going down without protection, assuming this H.I.V de show for face, we would be more careful bcox dey are many with it BT dnt even know dey gat it |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 152 153 154 155 156 157 158 159 160 (of 606 pages)
