Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 606 pages)
Claff123:it have always been an individual award to celebrate individual brilliance n messi is the only favorite for the award.. Jorginho had a nice season n av been rewarded with dt oda uefa award, even himself know say the only recognition he needs dt day is to be among d nominees wich would be a good reward for his best season.. |
nothing fut stop leo...even injury no fit bcoz winning dt copa means he had paid his dues n won it already n na to jus Go snap with d award n mk it official naim remain.. all other players dey hustle for next ballon d or, make dm double their hustle or messi fit still come win am again |
Claff123:messi for sure na...even Jorginho don accept him fate after e win dt oda uefa award |
baba don talk n even dey ous dey sleep like this...una dey here dey analyze the meaning of wetin him talk.. speech wey him don even forget self.. |
Dycaptain:DTS life for you....all na with time...na Mk we jus get dreams n make plans n hope tomorrow click for us |
mbappe once had a dream, now he is enjoying the dream.. |
real gees...this their connection na sure one n dts wat streets call real OG.. it would be hard to see a female international famous celebrity linking up with any of our female celebs bcox each dm to get pride n each dey hustle to increase their clitocurrency value.. |
that's how stars do |
adefitim:I remember wen barca n madrid were also spending n splashing huge cash like these each season to get the hottest big names.. but now, barca dey sell players n still dey run free transfers n even madrid dt once had galaxy of stars in each position no fit afford just 220m for mbappe... thats life for you....we rise n fall...spanish giants are rebuilding and both go surely bounce back |
city always breaking the bank n spending billions on transfer....but no problem because pep dey deliver English trophies each season but na UCL be the main goal and I wish he wins one theirs better pass man.u wey don dey spend millions for years and still going trophiless.. |
DT was d same i told one company wen I first went to small tanzania for site work.. say I wan stay dier small branch for there than returning to naija bcoz dt side get proper cordination.. but d company threaten me with wage cut n na so i japa come bk to naija |
HONESTFACT101:dont agree me |
he go win am |
Jackson105:no expectations bro ...barca are building from scratch n dts wat d last transfer window taught its fans...no seriously club would sell messi. griezman without making any key buy except from a free depay, aguero n garcia.... the club now na PSG we stand with....till barca build finish...jus a friendly update |
Kingcalls:his grace go drown me. Wetin messi own go kum do u carry u go deep blue sea?? |
Crazeworld:all positions bt tactically not the same format....ur Pogba is free to attack because he plays like a 4 but a free or attacking 4 n rodri doesn't play like dt.. city formation isnt d same as united n we all know grealish is a playmaker while rashford is an attacker, why d pairing?? I'll conpare ur Bruno plus pogba against gundogan n kdb because they are d only attacking midfielder dt city have rodri do sit back n watchout dor fast counter...till den shaa |
Kingcalls:tuchel is playing mind games n all coaches do dt....same tuchel wey say city have d best squad to win all trophies last season...Chelsea no beat am twice in a bounce? pundits jus dey give Una hope bcox of cr7 bt he cnt change tinz dt easily...thats d dame way dey all gave Juve hope wen he joined them.. we know wetin end am |
Jackson105:see who de talk torment....na man u u wan use torment me?? wen una win trophy last?? clubs like city n chelsea wey dey win cup dey talk, u wey jus beat Newcastle dey follow talk....abeg no let me lag jhare |
see oppression for use wey never even fit buy bicycle for ourself not o talk of buying car of 2m for wify.. man gat hustle so dt I go create my own thread on how to buy car of millions for my mum first before wify...e get reason |
pafo:Chelsea with a lukaku dt cnt stop scoring n city with grealish should be scared bcox u gat a goal scorer in cr7?? dt funny bro bcox Cr7 cnt score without creative midfielders n dts where d problem lies.. |
Crazeworld:bros make season end....we go trash dis talk....its too early to start stats comparison na...na me go bring d topic after many games... jus save ur strength n relax bro |
Crazeworld:you guys are jus too blinded by sentiments....why d same winning mentality no win UCL for Juve n dey had to dump him?? juve no like win games n trophies?? |
Juve would bounce back....allegri isnt new to this.. an early UCL exit would propel them to win d league..they need to build from scratch n dt takes alot of time n wat barca needs too |
sure bro |
Elzakzaky:which achievement be dt?? winning newcastle don turn achievement?? dt team needs work bro, wen time reach, I go us de laff una endless excuses |
Skmoda360:a new look chelsea n city....mk we dey see shaa |
ogascomax:guy save me this trash talk...best assit for now but we all know dt wen d season ends, him n fernandez wont see the likes of grealish n kdb wen it comes to assist.. |
Kingcalls:sure bcoz mbappe must be kept happy to stay n sign a new deal, mbape can play all games unlike messi n neyma dt needs rest for UCL.. but messi woukd outscore cr7 n win trophies than him...messi av a bigger shot in winning UCL than cr7 man.u... and lastly, na end of the season we go know who had a wonderful season between both...jus relax n enjoy d ride |
slowice:very bad for a footballer, if a player like pogba with such character in man city, its either he stops it or would be shipped out.. pep hates such bcoz its gives fans n critics words to use attack a player with wen his form drops... dt was d case of ronaldinho wen pep joined n why he said he would hardly work with neyma bcoz they both love parties.. |
Hangmnk:you just choose to on data n off ur reasoning.... and people self dey like dt post...nairalanders eeh |
nice seeing real gees turnup n unwind...but seriously this united team I saw yesterday looks faulty and dnt tink cr7 can fix dt.. united team needs more work n they should focus on dt with less noise if they are serious on winning trophies next may I jus like d way Chelsea n city are winning games playing beautiful football wit more work n less noise....dts wat starz do currently, a team like city n Chelsea would take the united to the cleaners bcoz cr7 only scores wen d supporting cast is active.. |
DDfruitful:yeah it was but dt team i saw yesterday isnt ready to win trophies and cr7 cnt help that |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 606 pages)

carry u go deep blue sea??