Paulolee's Posts
Nairaland Forum › Paulolee's Profile › Paulolee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 256 257 258 259 260 261 262 263 264 (of 606 pages)
na just cruise guy...if e easy, e no go noise am like dis..na coded way to make bar n e np go fit use am brag Mk e no cast |
village people why na? |
d same canada wey people dey hype n rush travel go or na jus make up news to spoil their soft name? |
things dey happen for streets o...seems jungle justice is here to stay in some hood in naija bcoz boys no trust police again. I remember wen lag was used and known for burning thieves not until d early fashola regime banned it |
Pernotti:no tell me say u believe dt joke? husband dey lick her menses to get rich n she never run or voice out since bcoz of d fear of death.. na lie jhare |
na wah o...all dese stories dey really happen? or na one jambite wey fail jamb dey use online catch cruise? d story looks too shallow to b truth.. |
no joy for streets at all....the mama try bcoz so many boys for hood wey don enter street fully no even send dier parents n dier parents no send them... na until dm pick naim u fit hear about their mama or dad.. |
he had done alot for the national team n it's time for old legs like him, muller, hummels n even dt emery can to leave d squad for young blood |
Amotolongbo:skuls get different types my friend....reproductive system n digestion process wey dm teach us for ss3 back den for ajeromi ifelodun high school naim dem don already teach my banker neighbor pikin for jss2 |
Amotolongbo:see people wey really go skul n not back benchers like us wey dm force go skul say make we no become agbero for streets.. thanks bro for this educative piece...I know ur type....na ur type dey always sit for front n always dey on dose soft looking eye glasses. |
noticed it too n was confused bcoz Glasgow is not in south America.. |
nice win against Germany bt I dnt see england winning d cup |
favorites are Italy, Belgium n spain before ur england |
this lady needs a break...I remember delima ronaldo once said "it wasn't easy for him to call it an end to football, so many injuries n his body took too much time to heal, dt his spirit want to keep playing but his body says NO" |
Greatguy02:sentiment n bias naim de do you...who da hell is fernandez wey u de talk ahead of Pogba? |
JOACHINpedro:sure na...e dey pain badly bt d bea de find gee wey she go control...I no b like dt na...i big pass dt tin |
looking so broke n malnourished...even dier local guns fresh pass DM |
Only GOD can really forgive n dts d most important forgiveness you need but the law can only send u to GOD.. you took a life u CNT create n now asking for forgiveness dt easily |
what is this na?? I know say she be stripper n ashawo no get shame but she's married n dt gee suppose de advise her na.. |
all because of Highness's.. |
just too bad....a big shame to d giant of Africa |
chaai....dey don run baba pure streets, d painful part be say the man from naija oo.. nothing dey pain pass when a pure street gee from hood visit advance place like banana island n ajebo boys for island kum run u street...e dey pain eeh |
means she likes my gee lamba more than mine BT e no mean say my gee lamba strong pass mine o.. all girls no fit like u no matter how fresh u look...d most beautiful bea for my faculty tell me point blank dt she cnt date or even walk wit me because my ego n confidence do piss her off. she's dating one of my lodge gee n e no mean say d gee dope pass me bcoz i dnt see myself over simping for a banny bcoz say she fine.. |
ladies do dt craze alot..even complementing their friends boobs, asss n shape . guys too get so many wahala for head n hardly do such... I dnt see a guy complementing his follow guy or DM go call and gay |
hmm...d picture is getting clearer....hungry dey dis country oo |
dt doreme song na jus cruise...
it started from comedy skits but now na club house dey gain more from am.. |
why ask? u b sars?? |
he became the hero and d villain at d same game....I keep saying dt so many players would have gone pass their current stage assuming they are totally focused n serious all tru their career... u would hardly see bigger players like messi, cr7 n even de bruyne joking around with d ball no matter how big they are winning.. they always place seriousness first and do gv respect to thier opponent no matter how small.. but d likes of neyma, dis pogba, n even balloteli sees football as jus fun or cruise. |
Adakintroy:I swear |
ojaysam25:am noy criticizing him based on yesterday game or a baby game..all am saying is dt he gat a bad tournament....d player with d most shot on goal (20) without a goal is unlike d mbappe we know.. its bad run of form which is normal....all am focused about is d pride dt he is now showing in his game just like d spoilt neyma dt I once knew.. he looks unbordered whenever he miss sure chances n lacks hunger like before |
nrexzy:sure but mbappe is still on his learning curve...he should watch it |
he was bad all through d tournament n even on d game....bad days are part of d game sha.. BT d problem is dt am seeing traces of pride in his game.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 256 257 258 259 260 261 262 263 264 (of 606 pages)
