Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,146 members, 7,818,441 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 03:54 PM

Peroskyeze's Posts

Nairaland Forum / Peroskyeze's Profile / Peroskyeze's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)

Romance / Re: Mr Nairaland - Elimination Round 1 by peroskyeze(m): 12:24pm On Dec 11, 2012
Oahray: put my pishure for your profile and watch the magic happen grin
NO VEX ME O angry ABEG WHO TELL U SAY U FINE PASS ME. MIND URSELF angry
Romance / Re: Mr Nairaland - Elimination Round 1 by peroskyeze(m): 12:17pm On Dec 11, 2012
ABEG WETIN PERSON FIT DO 2 GET VOTES 4 DIS MR. NL SELF. UNA 2 LIKE VEX PERSON angry
Romance / Re: Mr Nairaland - Elimination Round 1 by peroskyeze(m): 12:14pm On Dec 11, 2012
[size=25pt] VOTE 4 ME AND I GO SHOW MY 6PAC IN THE NEXT LEVEL [/size]
Romance / Re: Mr Nairaland - Elimination Round 1 by peroskyeze(m): 9:41am On Dec 11, 2012
[size=20pt] VOTE PEROSKYEZE 4 MR.NL 2012!!!!!!!!! [/size]
Romance / Re: Mr Nairaland - Elimination Round 1 by peroskyeze(m): 9:30am On Dec 11, 2012
bennyraz: post a good pic.. U luk unserious with dis one
oya bros i don change am,abeg go vote 4 me.
Romance / Re: Mr Nairaland - Elimination Round 1 by peroskyeze(m): 9:21am On Dec 11, 2012
so afta 29 pagez not 1 person fit vote 4 me abi. nawa 4 una, no so una bad belle reach. fine boy like me uno no fit see, e be like say sometin dey worry una for dis NL. una don vex me angry
Romance / Re: Mr Nairaland Dec 2012. *nominations* by peroskyeze(m): 1:19pm On Dec 08, 2012
kandiikane:

Wheeey! Who is THAT!

Sorry, I have too many clients already, next time. kiss
kai! dis tin u dey do me is not fair oo. ehm abeg idowuogbo, fukcwithme, tashamania, vivichoz make una help me na. i need fine babe 4 my campagne manager
Romance / Re: Mr Nairaland Dec 2012. *nominations* by peroskyeze(m): 1:12pm On Dec 08, 2012
kandiikane e b lyk say na u dey organize dis tin. u fit b my campagne manager?
Romance / Re: Mr Nairaland Dec 2012. *nominations* by peroskyeze(m): 12:12pm On Dec 08, 2012
which fine babe go manage me na. i need fine babe ooo no b wowo 1. i promise if i win i will take u out 2 a nyt out in town. u no go 4get am. so who go manange me?
Romance / Re: Mr Nairaland Dec 2012. *nominations* by peroskyeze(m): 12:03pm On Dec 08, 2012
who fit help me upload my other pix. i no kno wetin be e problem my other pix no wan upload angry
Romance / Re: Mr Nairaland Dec 2012. *nominations* by peroskyeze(m): 11:52am On Dec 08, 2012
who wan be my manager? I want the best ooo no b wowo manager, I wan win this thing

Romance / Re: Mr Nairaland Dec 2012. *nominations* by peroskyeze(m): 11:46am On Dec 08, 2012
which person wan be my own campaign manager
ladies, i get wetin e take to win?
Romance / Re: Chubby Ladies On Nairaland,pls Share Your Love Life Experience by peroskyeze(m): 8:24am On Oct 02, 2012
JallowBah:

I`M ALLERGIC TO IGNORANCE.

because UR A FAT WOMAN. STOP DEFENDIN NASTY DIRTY LAZY COWS
Romance / Re: Chubby Ladies On Nairaland,pls Share Your Love Life Experience by peroskyeze(m): 1:28am On Oct 02, 2012
IM ALLERGIC 2 FAT CHICKS
Romance / Re: Someone Tell Me Who Is Datin All Diz Ladies by peroskyeze(m): 8:37am On Sep 16, 2012
NA UR POPS MAN WEY DEY DATE ALL OF DEM NA
Romance / Re: How Do I Get Him Bac by peroskyeze(m): 8:37am On Sep 16, 2012
NEXT TIME WEN U MEET ANODA GOOD GUY NO TREAT AM LIKE SHYT
Family / Re: Thank You NL by peroskyeze(m): 12:19am On Sep 14, 2012
HMMM THIS GIRL SO U USE OUR HEAD FINISH SHA UR STORY WAS GOOD WILE D TIN LASTED
Family / Re: Mummydearest, Pissed@mum And Raising Kids Abroad by peroskyeze(m): 12:16am On Sep 14, 2012
MRbrownJAY: ^^^you are trying too hard to try to make this thread look real, while we can all understand that you are a fake and the same person.

one minute you need to come on NL to communicate with your "mother", and the next you and your "mother" are best of friends communicating offline....come on, how old do you think we are?!and what exactly is your point coming back here? wasnt talking to your mother the reason you came here? so now that you and her are best friend, why come back here with more BS stories?!

if you were real, you would have never come back to NL again, but because you are fake, and we are close to busting your charade, you came back to try to sway us in another direction, lol! you even opened a thread claiming that this whole story was a school project or whatever.......

is that Seun and the mods new technique to bring traffic to NL?! it cannot be a coincidence that there are 3 distinct thread about the same controversial issues and a poster that is eager to reply with extreme views. lol
the fact that the Mods are very quiet is also weird.......why is Sexkillz suddenly quiet?! come and explain this charade to us in dicombobulated English. abi you get brain freeze?! or let the Mod who deleted that thread come and explain to us the reason they did so. lol!!!


HMMM ABEG OOO CALM DOWN THE PERSON SAY SHE DEY FORM STORY 4 US SAY SHE WAN USE AM LOOK 4 ADMISSION
Family / Re: 15 And Pregnant by peroskyeze(m): 12:14am On Sep 14, 2012
HMMM NAWAOO MADU97 ABEG COME BACK I MISS U OOO
Romance / Re: In Luv With My Husband's Sister by peroskyeze(m): 10:13pm On Sep 13, 2012
HMMM NAWAOOOO. SEE INSULTS. ANYWAYS SHA, OP I NO BLAME YOU. ME SELF I GET MY OWN WAHALA BCUS ME I DEY SEX MY SISTER BUT UR B ANODA KIND OF PROBLEM SHA. UR OWN B SAY U NEED JEHOVAH.
Romance / Re: Half Breeds: Do They Exist? by peroskyeze(m): 10:57pm On Sep 12, 2012
IM A HALF BREED ALSO
Romance / Re: Open And Answer by peroskyeze(m): 10:32pm On Sep 12, 2012
cindyrella: Op, you say?

WETIN U MEAN? I NO GET U
Romance / Open And Answer by peroskyeze(m): 10:26pm On Sep 12, 2012
HMMM SO I GET THIS MY FRIEND WEY WANT MARRY THIS CHICK, THEY HAVE BEEN DATIN 4 2 YEARS NOW N HE THINK DAT D TIME HAS COME FOR HIM 2 MAKE AM HIS WIFE. HE IS 25 N THE GIRL DEY 27 BUT THE AGE NO DEY BOTHER AM, THE SMALL PROBLEM HE GET B SAY THAT THE GIRL IS BI-INTIMATE. HE SAYS HE KNOWS THAT IT MAY B A PROBLEM IN THE FUTURE BUT HE LOVE THE KIND GIRL 2 MUCH 4 IT 2 STOP HIM 4RM MAKIN HER HIS WIFE. I DON TELL AM FINISH SAY MAKE HE GO FIND BETTER PERSON WEY HE GO WIFE BCUS THE GIRL HERSELF STILL DEY LOOK OTHER GIRLS N DEY ROMANCE AM BUT SHE DEY TALK SAY ITS NOT CHEATIN BECOS SHE NO DEY DO AM WITH OTHER GUYS. BUT HE NO WAN AGREE LOOK 4 ANOTHER CHICK. SO MY QUESTION IS, IF NA U N U KNOW SAY UR PARTNER B BI-INTIMATE, U STILL GO MARRY AM? ANSWER HONESTLY.
Romance / Re: Gal – Am Attracted To My Dad, Please Help” by peroskyeze(m): 9:44pm On Sep 12, 2012
LOL I UNDERSTAND YOU. WE CANT HELP WHO WE LOVE OOOO DAS HOW I FEEL ABOUT MY SISTER. ABEG GIRL NOTIN DO U JOOR, CARRY GO
Romance / Re: Is She The Right One For Me Or Not? Pls Advice by peroskyeze(m): 9:43pm On Sep 12, 2012
NAWAOHHHH 10YR RELATONSHIP? WETIN B ND?

(1) (2) (3) (4) (5) (of 5 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.