Persin04's Posts
Nairaland Forum › Persin04's Profile › Persin04's Posts
1 (of 1 pages)
![]() |
![]() |
Sentence a ram to jail Sudan and north pple Na like 5 & 6...dem value cow n ram life pass Human's...Abeg kill d ram let's eat asun |
![]() |
Call or WhatsApp 08103812900 for more details Legitz:
|
Fairly used 1hp surface water pumping machine Location: egbeda,Ibadan Price: 20k Call 08103812900 / check tope rewinder Egbeda market
|
![]() |
Hmm...some millions of naira ready to be gulped... Any new thing for naija Na another avenue for embezzlement... Otida..ekare ... Chop chop chop till it collapse..... Soon grass go soon full the tracks they will say they wana use 100billion naira for maintenance when the project never generate any makesense profit...ekare Otida |
Hmm.... I don't know why some pple see this marriage of a thing a do or die matter...to d extent that even if they av been foretold that Na dat marriage go kill them they will still go ahead more like childbearing...Na wa oo Na dis same reason AS go marry AS saying God is in control....I shake my head simultaneously... All dis religious beliefs no be so ooo, even our saviour no marry ke, e get reason nau, e for no save anyone oooo |
1 (of 1 pages)


Sudan and north pple Na like 5 & 6...dem value cow n ram life pass Human's...
