Petrzoom's Posts
Nairaland Forum › Petrzoom's Profile › Petrzoom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 22 pages)
oyewale0001:Thanks once again for the opportunity sir. We pray for green. XEF0D771 |
akwesenana:For you to get this loyalty you go don fire gan. Football wey stingy die. 😂 |
oyewale0001:Good morning boss and happy new week. Please kindly give me some minutes thanks boss. 🙏 |
Juventus. Wetin I actually do this Italy them go tell me one day.
|
Samueltemi337:No mention the man here bro abeg. |
Reloadedisraelp:Lol if e easy to chop game almost nobody go dey here. No be man u wey comot food from my mouth last time do that option today |
Sam2310:I cant still use it sef. I had to tell someone to do it till their stupid network comes back. Thanks once again and thanks to boss oye wale for the opportunity once again. |
goldenval:When one gives out from the little he has the rewards come back to him in future. |
goldenval:As Sabah and united no allow others tell me congratulations. Make I kuku drop my own congrats. More wins. |
Sam2310:I've done it. No vex for the delay bro. I don't know why the thing didn't suddenly go. I've used almost all the card you sent sef to pay sara 7 naira charges. Thank you. PlutoPJ:I swear na data do me this rubbish. I thought I picked over 0. Cause I was rushing before the opera mb finish. Chai. |
Sam2310:Boss I dey come abeg. This my people wan dey give me issue. No vex. 🙏 |
Sam2310:Seen. Thank you. Let me transfer it back. |
ispreloaded:I no see am I been think say na over 0.5. 🙆 |
Samueltemi337:Yeh. I don mess up. Na opera 50 mb I dey use do am maybe na why I rush. Chai. |
Sam2310:Siggy boss because of ban. Thank you. |
oyewale0001:Hopefully boss. Thanks so much again. 🙏 Samueltemi337:Second half over 1 ke? Na over 0.5 from anybody. |
Petrzoom:Abeg if you get I go do the transfer immediately e enter. |
Sam2310:I just pick them cause them need the match to enter champions league and as long as no red card them suppose score two goals at old Trafford. Brentford stubborn sha but na make person just get luck cause other games dey. |
Sam2310:Man u. 😭 |
Abeg who fit do me card 1500 I go do transfer 2k for you now now. I no fit buy card cause I no get airtime to sort their charge. Make I use the last 1k there buy data monitor my game. if you get abeg. |
Samueltemi337:Dem fit do nonsense again abi? |
oyewale0001:Thanks so much for another opportunity. We pray for green boss. GF53V8 🙏 |
. |
. |
oyewale0001:No problem I'm on it boss. Please kindly give me a few minutes thank you. 🙏 |
Samueltemi337:I meant goals. Those guys go still relegate with the thing wey I see dem play. |
SPF247:Congrats. |
Samueltemi337:Same thing wey dem do against Freiburg. See them and Barca dey win with big odd but Tottenham dey hard to score. |
WhiteIverson:Them go still follow wolves even though them dey win now. Them no good at all. I say them and wolves no get one shot on target for 70 mins. Since I start I never see this kind thing for england. |
Na Tottenham dem send come today. 70 minutes zero shot on target. |
Sam2310:See as this ones spoil this beautiful stuff. Better luck next time boss. |
RealityKings1:You no get joy eje. 😂😂 |
