Pharoh's Posts
Nairaland Forum › Pharoh's Profile › Pharoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 260 pages)
Provide evidence or remain silent there abi the thing dey pain u lol . ![]() Make i even give u more self. ![]() |
Lol i mean say if you want me to mention person name here . . . then that one na big fail. You no know steve jobs? |
Wetin remain wey u still dey find . . no wonder they say give a woman your finger and she will ask for ya arm. ![]() If a name has to be written here then you blew it . . . aka . . . . steve jobs . ![]() |
** whispers ** I tell u say my ex-wife name na efemena . . . u still dey ask how i take get pishure. ![]() Lol efe no worry about that side . . . i dey yarn wella with my Ms for skype and yahoo. ![]() No try use your aproko question deceive me. . . . leave me make i post ya pikin pishure jare. ![]() |
Lol oya more bashing now . ![]() Whats does your wife and a condom have in common? They both spend 99% of their time in your wallet |
** whispers ** The chamber flows with love, milk and honey . . . . u better grab this offer, , , , he no dey come the second time ooo. ![]() I no get fanta-cee for efe but efemena so try again next time . . . . wait make i post ya mal-nourished pikin. ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=320278.msg6609539#msg6609539 date=1282328165]^^ dat na pharoh pikin conceived in Imhotepe's chambers [/quote]My pikin dey live large na, just wait make i bring ya pikin pee-sure cum hia. ![]() |
** whispers** I hear say him wife name na efemena-tanimz |
Na beans to do dry fasting lol |
Decoded under 2s . . . . waist of time. . . been dey think say i dey deal with professionals self. ![]() @ID Shey u dey for IT abi security field? ![]() |
Make i try decode all the morse code all these small gals dey use here. |
[quote author=Efemena_xy link=topic=492003.msg6607343#msg6607343 date=1282308590]Come, I's tishing u d rope of d business if you liking ![]() but 1st 'cos I's liking u very march, yous paying Efe £350p/hr to learning the business but you gotta be quickie - nor wanting Ben's to cashing me making monies in his ab-sent [/quote]** singing thin-sha no tish me nonsance ** |
jokingmary:I be ya mate? i is upgraded now to womanizing. ![]() If u cant beats them u berra joining the but . . . . . ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=492003.msg6607243#msg6607243 date=1282307795]Woman mush saw-vive: country harrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrd o![/quote]Yahoo yahoo is belongest to men so lets moi gives u cab fare to dropping u where womens does their trades and marketing standing on them footings. ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=498991.msg6607072#msg6607072 date=1282306572]@Pharoh - nor be today you start sha [/quote]Start wetin oya i command that fowl mouth to be opened now. ![]() Receive ya healing and speak now or remain silent 4 . . . . ![]() |
jokingmary:Flease abeg . . no milla-kuls 4 any mans in my oppice. ![]() |
Mrs vish frinshipal. Flease and flease i begs of u . . . this new stew-dent belongs to moi. I am the heading thin-sha in this schoolings. ![]() |
Attention! Attention!! Attention!!! Everyone No oppices no fromosions to the next classes. ![]() A words is enouphism 4 the wise, wises and wisers. ![]() Evens the frinshipal does oppices too . . asking 4rm googles. ![]() |
googles:They saying . . . seeing is a believers of miraculouses . . . oya comes to my oppices for ya miraculouses. ![]() |
Thats the works of moi as secretariat . . . Lysaa please comes to my oppices. ![]() |
A-fay Hmm everybody know me here as a saint abeg no soil my reputation . . it took me years to build it. ![]() Why all these name calling abi i do you any bad thing before? ![]() wetin u dey even suspect for self i no even know. |
lysaa:You think say i dey joke when i tell u to read between the lines. ![]() Okay take this hint from moi . . quickly go find the old off-topic thread. |
lysaa:I say make u read between the lines na . . Well as u done come so . . sum of the losers fit play that song come ya door but i trust u sha. Hmm so u even get yim self? ![]() |
Idowuogbo:That one na force iquzashons ooo A hole moi ya persin na persinet Pharoh. You no let me complete my statement na. I been one say except my idowuogbo na. Oya come give me hug and 4give ya guy. ![]() |
lysaa:Shuo u 4 cook cook man use giant men and ladies na. ![]() You know say i no go school but i get am 4 Ph.d certificate. ![]() Not doing good since u left me all these while without care. ![]() Wetin dey 4 hia now na yori yori oooo if u put ya eyes down well. ![]() |
Don't wishes bad thinking 4 my ![]() |
lysaa:We dey jare, how u dey too? long time no see Hope u are good sha and welcome back. ![]() Good say u no hail dem gals sha . . buncha market women. ![]() |
Mobinga:Yes u can enter, eldee will give u the codes to join the league and all other details later today. Just request for it. |
Lol . . . ![]() |
jokingmary:If u are wants that awarding . . .come saw moi in ma oppices. ![]() |
blacksta:i fit follow you like this? ![]()
|
blacksta:You done here of " anal "before? I say no more too.Abeg no let us take am to the raw level ooo. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 260 pages)



. . . . wait make i post ya mal-nourished pikin. 



