Pharoh's Posts
Nairaland Forum › Pharoh's Profile › Pharoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 260 pages)
Are u sures he spoked to uuuuuusss? ![]() Any force IQ-zating is creaminally offensing ooo. ![]() |
The guy don kolo finish ![]() |
It is never in my character to compete with any human for whatever reason or stuff. ![]() I know say u one laugh and condemn my jokes but i am partially retired now. ![]() You just dey make me to dey reminisce the good old days I dey feel nostalgic right now. ![]() Them call this place amusement park so na wetin he mean for ya eyes lol? ![]() |
No he is spokening to me ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=498991.msg6596403#msg6596403 date=1282163180]@Pharoh Why you no grab the bull by the horns and use this joke take open up your own thread? abi you dey fear critism(s)?? [/quote]Hehehehe na now i know say u be confirmed new bee wey just dey buzz up and down for hia lol. ![]() Trust me, i have been there, i done shake this section and ideas still full my head just dey wait for the right time because i am tied up at the moment. ![]() Shey you know say na me be the Resident Moderator? for hia No be to copy and paste jokes be the matter, na innovative mind we dey search for hia. Guess u never see my impact for forum games section? Abeg visit that section and see how people dey develop forum game ideas from their head and comeback to compare with wetin una dey do for this section. Na so so insult, lovey lovey and chatting una sabi shior, but you dey try sha on your own part. ![]() |
Okay let the amusement begin . . . . i done open the floor now. ![]() A guy walks into a bar and demands to know "Who's the strongest in here?" The toughest guy looks at him and says "I am the strongest around here!" The other guy politely asks[b] "Can you help me push my car to the gas station?"[/b] ![]() |
tanimz:Na wetin u speak for up there so? English abi pidgin ![]() |
Idowuogbo:It takes two to tango u know. ![]() We go blamises both the shayzer and the shayzee. ![]() We done know the shazee abi na shazet or shazette now ( Tanimz ) so na who be the shayzers. ![]() |
tanimz:Funny enough the word alata is also used in nigeria when they refer to girls that sell tomato and pepper walking about on their head. They are called omo alata and u don't argue with them because they are very rude and argue too much to sell their stuffs lol. Guess i am the most intelligent then lol. ![]() |
I wish someone else can educate some of us that this isn't the romance or meet-up thread.Five pages including this advice and una still no get the gist . . . Press Release coming up tonight. ![]() |
tanimz:Lol still can't figure it out fully right now . . .the head does not correspond with the body lol. ![]() The title of the thread says amusement park but the content is filled with lovey lovey matter. ![]() |
Shey na amusement park i dey abi love park? ![]() |
lol sup peeps? ![]() |
Vic2k3:Na english abi latin u dey speak? Abeg no dizgwaze moi 4 public again i beg u. ![]() Make u try just stick to pidgin abeg u hear. ( Finish abi na finishing touches ). |
Idowuogbo:U be math major abi security expart? Abi na which kind code u dey crack self? ![]() Oh okay i been forget self. . . na love code u dey crack. ![]() |
Idowuogbo:Nah just one teach that small boy some lessons ![]() We don't toast . . . . they toast peeps like us. ![]() Wetin u one teach me wey i never know before? ![]() Na inside my bedroom i dey now so why i go shy? ![]() |
Vic2k3:U well so? Toddler dey use computer to surf nairaland for ya village? ![]() |
Idowuogbo:Oya na who dey sell and na wetin dey for the offering table . . . we fit buy some people wifey too like Afay? [b][/b] ![]() |
This kind begging get as he be ooo ![]()
|
Element G:You dey mind am . . . efe done use virtual luv wash him head finish ![]() He no even know how to answer simple question again. . . ![]() |
@vick Shey u need binocular googles abi na answer to my question be this your kool wey u dey spit so? ![]() |
Am i in the jokes or love section? ![]() |
v3:The team that will hand you your first defeat this season. ![]() |
Wish you the best poster. |
[quote author=chi-baby link=topic=492003.msg6578780#msg6578780 date=1281907653]i cannot fit shoutin for u guyz [/quote]I can't fit saw ya voice ![]() |
Lol . . . And if you put the two of them inside one room now . . . . them go dey form holi holi ![]() |
^^ Wetin we go call this one now? kissing abuse abi abnormal excessive kissing. ![]() |
Sup sweetie . . How u dey?` ![]() |
Lol na waoh ![]() |
blacksta:Blend wetin . . . u no read news again . . .Just last week a black couple gave birth to a white baby. I tell ya strange things ar happening these days ooo. ![]() |
@Googles . . . I like long, smooth and sexy legs so i won't mind if they are pulled more to be longer and , , . ![]() Before i answer that question . . . will your people accept my ogogoro drink with kola nuts first? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 260 pages)





[/quote]I can't fit saw ya voice 