Pharoh's Posts
Nairaland Forum › Pharoh's Profile › Pharoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 260 pages)
Hmm ![]() |
wendoworld:I go soon leave you for that position very soon, how me and you go dey for the same category? ![]() (Fela @ 1823)Three defeats in a row in the h2h . . . :O God help me oo and have not be fairing any better self in the main league. Time to do away with this man shitty and spuds players. ![]() |
Its too early for all these talk ooo. This one wey una dey shine teeth so early sooo. them say He who shines teeth last shines it . . . . . . ![]() |
![]() |
lol ![]() |
jokingmary:He look like my black yansh na . . . come sniff am to confirm am wella. ![]() |
^^ You are welcome brother and its not too late you just need the codes. I am in the house ooo and it has been really hot for me lol. ![]() Eldee is the one in charge of the codes this year and he will send it to you by PM. |
What a thread . . . . na amusement park be this so? ![]() |
![]() |
** Shakes his fyne african head in pity ** |
![]() ![]() |
![]() |
Make una post pictures or else . . . . . ![]() |
debosky:It will work after the last match - ( Man sea tea vs Leaper fool ) ![]() Abeg time to use the first wildcard oooo. ![]() |
Idowuogbo:Yu wellcome jare . . wetin u bring 4 guys na . . swit hat ![]() |
tanimz:I Re-Same-Bull Mad-Man 4 ya eyes? abi i suppose to dey greet empty house ni. ![]() |
Sum bodi phwaise da lawd. ![]() |
![]() |
^^ Inclusions of you and exceptions of moi. ![]() |
Omo no doubt me i go bring home the trophy ![]() |
Na him be this ![]() |
googles:Haba why u one carry me run for inside bush na . . . . shebi na meet up thread we dey? ![]() If i vex i go waka go back to my ex wey them they call Bing Bing. ![]() |
Lol tanimz still small for toasting levels na abeg break am down. ![]() |
Abeg ooo this na meet-up thread oooo . . . ![]() Googles can i meet you? ![]() |
^^ You and efe done crase finish . . . . i go bash una wella today weather dry or not. ![]() If your dog is barking at the back door and your wife is yelling at the front door, who do you let in first? The Dog of course, at least he'll shut up after you let him in! ![]() |
^^ You self dey kraze lol . . .abeg ![]() Shey i fit carry come dump 4 ya side? ![]() I dye waka kuru-kere waka all the time so him no fit stay with moi lol ![]() |
What do you tell a woman with two black eyes? Nothing, shes already been told twice. |
See efe pikin . . . . na me the guy come meet say make i take am run away. Efe too poor to care for the mal-nourished boy. ![]()
|
Wetin make you think say i don kolo? ![]() Infact make i find your pikin pishure too but see efe own. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 260 pages)


This one wey una dey shine teeth so early sooo. them say 


