Pharoh's Posts
Nairaland Forum › Pharoh's Profile › Pharoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 260 pages)
cynthoney:Na who say make u tran-fool go ya yeye philliage ![]() You forget say u spend more than one night?. ![]() You know wetin go happen . . make we do am the moses way. Eye for eye and teeth for teeth . .oya come inside my bedroom. ![]() Make u give blacksta the taste of his own medicine. ![]() |
googles:All these fee-mail tissars are so corrupts takings bribes there and hia becauses i goes 4 holidaying. ![]() Oga ben pleasing puts me backs to my comi-thiefs pozishoning. ![]() |
Idowuogbo:Imagine this small sea-Hot gal one put leg for the same trousers with u a hole Nwa Aba even lagos gals self dey bow for aba babes. Abeg deal with she jare ![]() No wonder u can speak igbo and very streetwise. ![]() Me likey lol. ![]() |
cynthoney:Madam take am easy now abi u no see as u dey spit for my fine boy face? cmon gbeborun u no fit spell self, na real wa 4u ooo. ![]() |
jokingmary:I am biggest than that poshiezon ![]() Me is skuul ciaman oga pata pata. ![]() |
Idowuogbo:Men really scarce ooo but erm i think sea-Hot don leave ya husband for you lol. ![]() |
How you take no abi na u dey erm ![]() |
Nice thread ![]() |
^^ Yes everything is okay with moi n u? ![]() |
^^ Na where u sleep last nite oya confess now. ![]() |
Googles pleez comes to mai officessss first to orientations yous abouts yours newing jobses. ![]() And dooos that befores sees oga ben okays? ![]() |
Hmm ![]() |
Idowuogbo:You dey fear husband snatchers? ![]() Leave am to take fresh air na and use him very broad shoulder's for other things as well like . . . ![]() Abi na only you one chop am? Abeg be your sisters keeper oooo. ![]() |
blacksta:You done kwaze finish lol, . . we dey luke for cure and you one add more problems. ![]() Abeg start with tanimz so we go fit cure the krazie love portion wey dey flow 4 her small head. ![]() Or u fit start with efe self but i hear say she be big fishes ![]() |
[quote author=chi-baby link=topic=498991.msg6603755#msg6603755 date=1282252524]Wat is ds place turnin in2??[/quote]Its called amusement park . . . it is for those who only drove jangun lova when they were little kids. ![]() I am just here to monitor them ooo . . . peopl like erm efe, studio and co. How is u jare my sweety. ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=498991.msg6603750#msg6603750 date=1282252443]King Pharoh - shebi u like your pishur?? ![]() **with pamela anderson**[/quote]Abeg no dey associate me with silicon babes, i like them natural and raw like a fay ga[/b]l. ![]() blacksta:Na syringe dey for u today, na which person [b]yansh u go start with? ![]() |
blacksta:All is good bro thanks for asking n u? ![]() |
^^ Even you too with that ya head wey dey shapeless like sony studios ![]() |
Abeg make una stop to make noise. . . i dey listen to NTA news. ![]() |
Pwo-fezzor of ingrisses ![]() |
Lol i said i am brown and sorry to burst your bubble . . i don't do blonds and brunettes. ![]() |
^^ The thread does not belong to Mr Ben lol ![]() [quote author=Ben-10 link=topic=498991.msg6602235#msg6602235 date=1282237551] No thanks. he-diot! you no see pharoh slap bah?[/quote]The guy know him size na . . . . we need to discuss about this section ooo. ![]() |
v3:After i defeat you at your home ground right? ![]() tkb417:I no be chamotex athletic na . . . . Just cool down let me finish up @V3 first this week. ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=320278.msg6598734#msg6598734 date=1282201008]e don tey when I dey suspect that one. . .[/quote]Why u no ask directly make i show you my celebrity body. ![]() tanimz:I am brown sorry dear, abi u dey mistake me for your ex husband? Whitestar ![]() |
[quote author=Okija_juju link=topic=320278.msg6598489#msg6598489 date=1282197910]^^^ You be Albino?! [/quote]Albino done finish for ya village wey u dey find them come my area for your yeye sacrifice? ![]() No let me call amadioha for your head ooo. ![]() |
Yu forget to mention my name abi? ![]() |
He be like say u need googles abi? ![]() Them tell u say i be black man? ![]() |
But will like to see ya [size=1pt] pics[/size] lol. ![]() |
Forget about the status stuff but really happy for you lol, ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=492003.msg6597363#msg6597363 date=1282172221]<had smiling>[/quote]Whats you meaned bee-loling there? ![]() |
googles:Are you talked to me? your Krass mon-heator ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=498991.msg6597343#msg6597343 date=1282172017]Oh, I already know that. . . [/quote]Hehehehe abeg no go that side ooo, bad gal like you . . . . [size=1pt]make u just dey enjoy your new status dey go okay abi na how u take know that side of me?[/size] ![]() [quote author=Efemena_xy link=topic=498991.msg6597343#msg6597343 date=1282172017]dunno - just know that I wanna amuse myself with a funny joke of yours. . . [/quote]Hahahaha lol, well if na original jokes forget it but i fit do am as u dey do am. ![]() We here to amuse everybody so we gat drop what is benefiting to the whole family. ![]() Well we go dey amuse dey go with jokes, pics and videos as he suppose be then mixed with sum chatting. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 260 pages)





[/quote]Hehehehe abeg no go that side ooo, bad gal like you . . . . [size=1pt]make u just dey enjoy your new status dey go okay abi na how u take know that side of me?[/size]