Pharoh's Posts
Nairaland Forum › Pharoh's Profile › Pharoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 260 pages)
Yeye dey smell ![]() |
You dey mind them ![]() |
Between Who and who? You forget say i am very jealous of erm ![]() |
lysaa:Why you no speak pidgin instead of this kind blunder. ![]() I think you are maddest than cbase you thought was madder than the mad man he quoted. ![]() |
Cbase shey you well so abi who send you to quote the article ![]() D1 na you send that small boi Men-Say-J ![]() |
He be like say Dani and Ben dey for Hall-E-Day ![]() |
dani1luv:Haéhehehe . . . i just dey be my brothers keeper na since ben has been inactive these few days abi wetin you want make i do lol. |
cbase:You better be careful, i hear say them don dey ban and seal people yansh wey dey mis-behave. ![]() lysaa:That's so old school, na AK-47 and shoulder to anti front facing missile we dey deal with now. ![]() You done hear this word before[b] "Prevention is better than cure or treatment" [/b]? ![]() Doctor no dey threat body wey them don blow to pieces oo , so a few sentences abi na words is enough for the wise ooo. ![]() |
No let me whooze you ooo ![]() You no go open your eyes look who you dey give certificate abi i resemble Dani for your eyes ![]() |
Na she i give my quotation handbook na after i retire ![]() |
dani1luv:Wetin my name do you na abi i don dey trespass beyond my boundary Anyajohn:Come hia, make you take ya time ooo abi na who you dey kiss for hia ![]() You better mention person name right now or else ![]() |
cecegorz:Some players will still be eliminated and they cannot be in your 23 man squad but the budget will now be 145. |
lysaa:Chilax jare na only hmm dey make you vex. ![]() |
Better ![]() |
^^ Your pics . . . Hmm ![]() |
tkb417:Substitution is open everyday 12 midnight South African time and closes 15 minutes before the first match each day. Transfers for this round is closed as well, so wait for the free and unlimited transfer before round 4. |
We Hale ooo ![]() |
^^ Abeg cum! cage me too oooo ![]() |
[quote author=Tee_Jay link=topic=462295.msg6256068#msg6256068 date=1277134046]no need to queue, i intend to eliminate the opposition[/quote]Oya start with D1kelevra ![]() |
D1KeleVra:Misfits like? And hope you can defend your statement in a reputable law court. ![]() I don think she ( I no mention name ooo ) will take it lightly with you oo. ![]() |
lysaa:Can't afford that type of help, i heard about one Lysaa Berger so do you by any means know about this company?. ![]() |
[quote author=Tee_Jay link=topic=462295.msg6255961#msg6255961 date=1277133249]a bit of both, the girl is fyn[/quote]Hmm you are there but shey you done collect queue number sha? . ![]() |
Amen Amen and Amen. |
lysaa:Can i ask of help in that regard because i don't really know how to create those stuffs lol. ![]() |
[quote author=Tee_Jay link=topic=462295.msg6255899#msg6255899 date=1277132764]^^it better be, cos that girl is [size=4pt]going to be [/size] mine,[/quote]Hehe . . are you speaking by faith or over confidence? ![]() |
[quote author=Tee_Jay link=topic=462295.msg6255869#msg6255869 date=1277132471]^^^who u dey flirt with lysaa:::[/quote]Those are false and unfounded accusations ![]() |
Abeg no wink to much because me no too strong for that level ![]() I fit be one way thinking traffic if i one interpret some kind actions ![]() |
This is roger's specialty but still routing for nadal. ![]() |
Tomorrow's match is the day Nigeria will be confirmed to be a 419 country or not. From 1994 when we first participated in fifa's world cup tournament we have [center]Won Draw Lose 4 1 8[/center] Won four matches, drew 1 and lost 8 while a loss to south korea tomorrow will make change the statical number to 9 losses thus confirming us to be a 419 country. Abeg ooo super eagles no fall our hands 2moro oooo ![]() |
Hmm Hmmm ![]() |
@Lysaa got that no probs ![]() |
D1KeleVra:Me vex for wetin? i just one know if una go need referee na ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 260 pages)





