Pharoh's Posts
Nairaland Forum › Pharoh's Profile › Pharoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 177 178 179 180 181 182 183 184 185 (of 260 pages)
Hmm no try me oo, you know say i don't forgive. ![]() |
Why are you adding to the no sense rubbish words na ![]() Welcome to the jokes section sweetmum. |
You no like my pot belly, na evidence of good living na. ![]() |
The person wey dey feel guilty conscience |
Why you dey look fine boi like me with your mouth open, no let fly enter ooo. v ![]() |
No let am see waiting you post there ooo. ![]() |
[quote author=Abbey_city link=topic=373745.msg5439484#msg5439484 date=1265200694]lol stupid fifu [/quote] Better. |
He is the God Father ruling this city ooo |
That guy is sexx obsessed na ![]() |
Okay i will be expecting it and you can take your time to do that no hurry. ![]() I am cool with option 2. |
studio43:You no dey fear again since i give you freedom from being my house boy. ![]() [quote author=Abbey_city link=topic=327178.msg5438560#msg5438560 date=1265191238]na so dem dey greet 4ur fillage?[/quote]Am a big boi i live in ultra modern 21st century cities so u better grab my offer to step up to d league u heard. ![]() |
nana:You are right but i believe when there is a will then there is a way. Trying for the third time . . oh no the account has been blocked? Hmm thank goodness i was given two option, 1) Should i troubleshoot your cheeky password or 2) Can you send a password reset request to Which option do you prefer lol? ![]() |
nana:You know after three attempts the door will be locked? lol ![]() Let me try the second time . . . Haba still the same result ![]() |
Make una 2 carry una big head loff comot for road jor i one buy petrol. ![]() |
nana:Oh thanks but is cheeky the right password? ![]() |
nana:I promise i can handle any outcome so don't worry, let me into it. ![]() |
daylae:How did he see this thread if you are not the one and he is not on nairaland? ![]() Nairalanders easy oooo una insult don too much ooo ![]() |
mykali:You sure say no be shillings the guy dey talk about? ![]() Hmm ben . . . i fit break bank for you . . but make we do am eye 4 an eye. ![]() |
Present Sir/Ma ![]() |
Hmm na daniel puzo una dey yab like this. |
studio43:You know realize say ben don leave you for bachelorhood long time ago ![]() |
[quote author=Abbey_city link=topic=390546.msg5438185#msg5438185 date=1265187706]send him sm txt msg. & some 9ice gift. ![]() |
[quote author=Abbey_city link=topic=327178.msg5438234#msg5438234 date=1265188170]hw do u mean i shldn't use u gt hope lol pharoh is in loff with me. [/quote]Now we are talking ![]() Ben-10 i dey hail ooo, thank you jare . . . i dey see your work and we are making tremendous progress ![]() Studioooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo |
You are a bloody fool @poster ![]() |
nana:Hmm what are you hiding from me? ![]() |
^^^^ i don beat you 4 afcon so you one bet for this one too? ![]() |
follypimpi:There are many fishes in the river na, who get time abi na only hook them take dey catch fish ![]() |
^^^You dey expect me to accept defeat? ![]() |
follypimpi: Times have changed my brother, we have seen the light, know the tricks and do have unlimited options. ![]() |
Thank you my brother above me. |
Forget the chase after the first rejection. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 177 178 179 180 181 182 183 184 185 (of 260 pages)



Better.