Pharrel30's Posts
Nairaland Forum › Pharrel30's Profile › Pharrel30's Posts
1 (of 1 pages)
Atiku is not the right person, cause na him and Obasanjo spoil Nigeria, sold some company, all sort |
You people why are you like this.... you won send this woman away from her husband house.... she don apologize this morning for their program.... |
Till next year |
Just call it off, make person finish exam, after my exam, if you like go 7 years strike na na life |
I don't know this guy problem, Last election you talk say u no go contest again wetin make u come again, Bro You just dey waste your time and money go sit down somewhere |
I don't know why people still Respond to this woman...she wants to be famous by fire by force, old Cargo . |
Guys they are going to end this strike after election.... No money for ASUU the money wey dey ground na for Election, and if there is change in power maybe we go use 8month |
Why do you guys hate dis nigga so much |
1 (of 1 pages)