European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by planetE(m): 9:18pm On Apr 27, 2022 |
Villareal go qualify, dem go still win this match
Ma 4# |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by planetE(m): 8:37pm On Apr 27, 2022 |
Na villareal go collect this champee. I don talk ahm before. Na like miracle e go be |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool vs Villarreal UCL (2 - 0) On 27th April 2022 by planetE(m): 8:35pm On Apr 27, 2022 |
This ten odd no go waste. I don carry ahm
Danjuma, do your work
Chukwueze, no fall my hand |
Crime › Re: Ekiti Man Drugs His Girlfriend, Films Her Being Raped By Friends, Uploads Video by planetE(m): 8:24pm On Apr 27, 2022 |
Weak men. Nah jail dem go rot. With ordinary 1k, u go service olosho but dem chose the way of jail |
Celebrities › Re: Khafi Faces Met Police Tribunal For Going On BBNaija Show Without Permission by planetE(m): 6:06pm On Apr 26, 2022 |
Oniranu, she comot from work go dey act porn. Dem suppose sack her. |
Politics › Re: Twitter, Nigeria Agreement Suffers Setback As Musk Buys Microblogging Platform by planetE(m): 5:59pm On Apr 26, 2022 |
Elon my man, abeg no put eye for our government matter. No reason ahm at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Real Madrid : UCL (4 - 3) On 26th April 2022 by planetE(m): 4:28pm On Apr 26, 2022 |
As a die hard Chelsea fan, i dey dilemma state, I can't support madrid bcoz na them comot my team,
I can't support mancity, bcoz na my enemy dem be, I can't support liverpool bcoz dem collect carabao cup from me
But I go support villareal to win the champee bcoz I don collect super cup from dem make dem also use champe hold body
Villareal to win champee!!!!! |
Politics › Re: 2023 Presidency: Amaechi Arrives Ondo State (pictures) by planetE(m): 4:56pm On Apr 25, 2022 |
Wishing you success |
Crime › Re: Imo To Conduct Mass Burial For Victims Of Illegal Refinery Explosion by planetE(m): 4:54pm On Apr 25, 2022 |
U |
Politics › Re: 2023: Based On Your Birth Month, Which Aspirant Are You Supporting by planetE(m): 4:50pm On Apr 25, 2022 |
Wike my man. Mr no nonsense. Do nonsene , collect woto woto
February |
Jobs/Vacancies › Re: Can't Decide Which Of The Two Jobs Is Better by planetE(m): 3:02pm On Apr 25, 2022 |
I be cahier for bet9ja shop, na monday to sunday we dey work with nonsense monthly payment. No rest !!! No time for any other activity. Omo, some jobs no be jobs ooooo. Na pure slavery. But watin person go do as country hard.
Having your own personal business is the best job you can ever get. |
Romance › Re: These 5 Types Of Women Will Cheat On You by planetE(m): 10:07am On Apr 24, 2022 |
That's why me no dey do girlfriend dating, I no dey attached to any lady romantically. If konji dey hold me, nah to book for olosho. |
Romance › Re: Why Do People Condemn Sex Videos And Still Share The Videos by planetE(m): 1:41pm On Apr 19, 2022 |
U |
Crime › Re: Fake Brad Pitt, Three Others Bag Jail Term In Benin City by planetE(m): 9:57pm On Apr 18, 2022 |
Crime doesn't pay. |
Education › Re: Chrisland School Sex Video: We Have Commenced Investigations - Lagos Police by planetE(m): 2:59pm On Apr 18, 2022 |
I don watch the video oooo. No be rape be that oooo. The girl self sabi ride well on dick. Omo, the girl don watch porn videos tire |
Politics › Re: Wike: Forget My Rough Face & How I Talk, Vote For Me As Your President (Video) by planetE(m): 8:54pm On Apr 15, 2022 |
The kind india hemp and marijuana wey wike dey smoke no common at all.
Of all people, wike self dey show face. |
Politics › Re: Ebelechukwu Obiano Not In Our Custody - EFCC by planetE(m): 11:04pm On Apr 14, 2022 |
slawormiir: Damnnn niggar Isoright
Good to know that nairaland is now updating their front page late into the night
So that we keyboard warriors will always comment on front page You may later spend the rest of your life behind bars if you continue duping people of their hard earned money. |
Phones › Re: Elon Musk Offers To Buy Twitter For $43 Bn by planetE(m): 11:56am On Apr 14, 2022 |
For this life, everything is in level. Billionaires self get level |
Politics › Re: 2023: Worries In Sanwo-olu’s Camp As Tinubu’s Cabals, APC Consider Replacement by planetE(m): 2:23pm On Apr 12, 2022 |
Premium tears |
Career › Re: I Just Lost My Job !!! by planetE(m): 1:07pm On Apr 12, 2022 |
You weren't sacked directly. Just because your salary was withheld and multiple insults were given to you, you resigned from your job without having anything to leverage on.
I wish you good luck in your pursuit of new jobs. |
Crime › Re: Driver Smashes LASTMA Official’s Head With Wheel Spanner Over Alleged Extortion by planetE(m): 11:59am On Apr 12, 2022 |
U |
Politics › Re: Wike: Nigeria Needs Someone With Courage To Fight Insecurity by planetE(m): 10:00am On Apr 12, 2022 |
Awon werey. They won tackle the insecurities they created by themselves for political gains and profits. As if they don't know the people that are championing insecurities.
Trust any Nigerian politician at your own peril |
Politics › Re: Osinbajo Is Not A Betrayer - Segun Dada by planetE(m): 9:47am On Apr 12, 2022 |
Why is he a betrayal ? Na democracy era we dey and the constitution allows any qualified individual to contest.
Sheey na only Tinubu the constitution allows to contest ?
All man for himself |
Politics › Re: Troops Kill Several Terrorists Around Lake Chad, Recover Weapons (Video, Photos) by planetE(m): 10:00pm On Apr 11, 2022 |
Audio killing |
Politics › Re: Humanitarian Ministry Paid Rural Women’s N300m Grant To 3 Ghost Names by planetE(m): 5:51pm On Apr 11, 2022 |
Looting continuallllllll |
Politics › Re: Bashir Ahmad: Osinbajo's Declaration Has Made APC's Presidential List Longer by planetE(m): 3:43pm On Apr 11, 2022 |
Longer with self centred, failure , useless , visionless and mother fuckers aspirants |
Jobs/Vacancies › Re: Please Help: What Position Can I Apply For Or Fit In by planetE(m): 3:34pm On Apr 11, 2022 |
U just dey after the money wey u go dey use for survival and sustenance. Work wey b say u no even sabi d role wey u go dey play for the hospital. U ain't trained in that field, why accepting the job offer ? |
Politics › Re: “He’s Not My Son” – Tinubu Reacts To Osinbajo’s 2023 Declaration by planetE(m): 3:22pm On Apr 11, 2022 |
Na u born him before ? Pikin know him papa.
All man for himself.
No go dey carry politics for your head up and down my people. All the aspirants wey don make their presidential intentions known no go do any good for this Nation.
A United Nigeria can never be great but I can not say about a divided Nigeria |
Politics › Re: Shiek Nura Khalid: They Were Happy When I Hit Jonathan Hard, Asked Him To Resign by planetE(m): 9:44am On Apr 10, 2022 |
If you can't be in their camp, they will be against you.
No go dey carry politics for head
A united Nigeria can never be great. |
Politics › Re: 2023: Tinubu, Osinbajo Divide South-west Governors by planetE(m): 9:39am On Apr 10, 2022 |
Anything to bring shame to the frog eye is accepted |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Manchester United (1 - 0) On 9th April 2022 by planetE(m): 2:20pm On Apr 09, 2022 |
Man u, u do me strong thing oooo. Ordinary X2 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Manchester United (1 - 0) On 9th April 2022 by planetE(m): 1:52pm On Apr 09, 2022 |
Chaiii man u, abeg nah. Just avoid defeat, my money don dey enter bush. X2 ooooo |