₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,113 members, 8,448,744 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 06:41 PM

Toggle theme

PlanetE's Posts

Nairaland ForumPlanetE's ProfilePlanetE's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)

CelebritiesRe: Isreal Dmw Brags With Davido Diamond Collections (video) by planetE(m): 8:43am On Mar 19, 2022
Enjoy your life Davido

We live once, we die once
PoliticsRe: Bianca-Ebele Fracas: Soludo Apologizes For Breach Of Protocol by planetE(m): 1:14pm On Mar 17, 2022
After she don collect hot slap wey fit turn person face upside down.


I wonder if respect no dey igboland or dem no dey teach their daughters about the acts of honour and respect.

They are so disrespectful. I have interacted with numerous igbo girls and I can testify that most of them lack respect and honour. They are very rude and pompous.
CelebritiesRe: Davido Shares Result Of His Fitness Journey (photos) by planetE(m): 9:05am On Mar 17, 2022
I must make this money
EducationRe: #NoSchoolBagChallenge: Student Brings Coffin To School In South Africa by planetE(m): 8:41am On Mar 17, 2022
The guy wey take coffin go school no fit sabi book
EducationRe: JSS1 Student Caught While Trying To Use 'Juju' On A Female Student In Lagos by planetE(m): 8:33am On Mar 17, 2022
Juju!!! I fear that thing
EducationRe: The Star Of Africa: Racism In Schools In Finland - Mother Cries Out by planetE(m): 8:04am On Mar 17, 2022
Nothing can actually stop racism
PoliticsRe: Electricity: National Grid Restored; Minister Of Power Abubakar Aliyu by planetE(m): 9:55pm On Mar 16, 2022
You shouldn't just work on its restoration alone. It has to be stable and regularly supplied 24/7
RomanceRe: Man Bought ₦125M Duplex In Lekki For His 19-Year-Old Side Chick by planetE(m): 6:57pm On Mar 16, 2022
It is not about the age of the pussy

19 years old pussy don dey cash out in no small way while pussies wey don tey for market still dey hustle day and night just to hammer and hit the jackpot

May favour locate us all.
Foreign AffairsRe: 7.3 Magnitude Earthquake Hits Japan by planetE(m): 6:45pm On Mar 16, 2022
In righteousness voice, end time signs***** accept jesus now
PoliticsRe: Which Other 2023 Presidential Aspirant Is As Serious As Tinubu? by planetE(m): 6:19pm On Mar 16, 2022
Though his name has widely spread to every region but he will experience a first class depression because he will surely be defeated at the end
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Liverpool (0 - 2) On 16th March 2022 by planetE(m): 6:08pm On Mar 16, 2022
Correct score 4-1


Thank me later
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Lille Vs Chelsea UCL (1 - 2) On 16th March 2022 by planetE(m): 6:07pm On Mar 16, 2022
Over 3.5



Thank me later
PoliticsRe: Nigeria Will Remain In Darkness Except FG Pays Our N1.6trn – GENCOS by planetE(m): 5:50pm On Mar 16, 2022
No be darkness we dey before!!!!
CrimeRe: Ugandan Man Strangles His 8-Month-Old Son To Death After Quarrel With Wife by planetE(m): 5:24pm On Mar 16, 2022
Make dem strangle ahm to death also


sharp sharp
PoliticsRe: “We Are With You” – APC Senators Back Tinubu For 2023 Presidency by planetE(m): 5:21pm On Mar 16, 2022
Person wey dem go later ghost

E go soon clear for his eye
FoodRe: Checkout This Delicious Frog Soup by planetE(m): 5:02pm On Mar 16, 2022
The tin sweet make I no lie, I don chop ahm steady steady before
FamilyRe: Man Gifts Wife A Car For Staying With Him When He Had Just A Motorcycle by planetE(m): 4:32pm On Mar 16, 2022
Na correct woman she be. Better women still dey outside wey go stay with their hubby through the thick and thin periods.

No be all these tiktok and instag girls wey no sabi any other thing than to dey shake bumbum shamelessly for the whole world to see online

Awon alaye runrun
Nairaland GeneralRe: How's Power Supply In Your Area? by planetE(m): 4:18pm On Mar 16, 2022
E no dey okay oooo. Everybody dey complain about heat.


Heat fit kill person ooooh
EducationRe: Lagos launches Comprehensive Schools Programme by planetE(m): 3:32pm On Mar 16, 2022
Adequate measures should also be put in place to disallow the occurrence of any activities or gathering of underage cultists
Jobs/VacanciesRe: A Job Of N50k Plus Transport Or N108k Without Transport? by planetE(m): 3:28pm On Mar 16, 2022
Go for the one that will massively contribute towards your career growth and development
PoliticsRe: NDDC: Akpabio In ₦800 Billion Scandal As Group Demands Accountability by planetE(m): 2:58pm On Mar 16, 2022
Baba just dey embezzle money at every level.

How Nigeria won take better when there is no single saint in government.
PoliticsRe: Court Rejects Nnamdi Kanu's Request For Oral Evidence From DSS by planetE(m): 2:47pm On Mar 16, 2022
If bubu tenure no finish, Kanu no fit get maximum freedom
NYSCRe: NYSC Reacts To Unwholesome Dance By Corps Members. by planetE(m): 2:44pm On Mar 16, 2022
See future leaders !!!!

Awon werey
TravelRe: Immigration Kicks As Nigerian Passport Ranks Below Niger, Chad, Others by planetE(m): 2:04pm On Mar 16, 2022
Werey, why dem dey kick? Na football game ?


Shey dem go talk say Dem no know all the wuruwuru and magomago wey dey go on within the system.
SportsRe: Maguire Accidentally HEADBUTTS Ronaldo At A Corner Against Atletico by planetE(m): 1:26pm On Mar 16, 2022
World class defender""""
PoliticsRe: 2023: Tinubu To Meet APC Senators Today by planetE(m): 1:08pm On Mar 16, 2022
If baba buhari can mercilessly deal countless Nigerians, who is Tinubu wey buhari no go singlehandedly finish. E go soon clear for Tinubu eye by the time Buhari takes actions
PoliticsRe: Presidential Race: We’re Not Troubled By Osinbajo’s Ambition – Tinubu’s Camp by planetE(m): 12:37pm On Mar 16, 2022
Osinbajo be like omo butter. E no too get area boys. Watin those wey inside Tinubu camp dey say be say if Osinbajo dey do anyhow, area boys and hooligans plenty for their camp wey go deal with him.
Foreign AffairsRe: Marina Ovsyannikova Appears In Court by planetE(m): 12:32pm On Mar 16, 2022
Humanity has never benefited from any form of war!!!
PoliticsRe: NDLEA Assisted Drug Barons To Ship Cocaine To Nigeria – Abba Kyari Opens Up by planetE(m): 12:31pm On Mar 16, 2022
Baba no won go down alone

E dey feel the heat seriously!!!
TravelRe: Pictures Of The Completed Ijebu Ode-Epe-Sagamu-Benin Expressway Interchange. by planetE(m): 12:29pm On Mar 16, 2022
Q
CelebritiesRe: Comedian MC Bob's Wife Reminds Him Of His Journey In Abuja 9 Years Ago With Gift by planetE(m): 12:23pm On Mar 16, 2022
Her kind is very rare!!!! Na already made guys many gals dey follow these days with their damaged and shattered puna
TravelRe: Before You Sleep In Any Hotel In Nigeria !!! - Read This. by planetE(m): 12:08pm On Mar 16, 2022
Alaye, death fit reach anybody for anywhere. No dey badmouth and spoil person business.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)