PlanetE's Posts
Nairaland Forum › PlanetE's Profile › PlanetE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Osogbo nah cool city |
Micheal Msughter ? Abeg slaughter the man |
May South East not experience the present state of North East |
If the people for UN no wise up, buhari fit fool them oooo. person wey fool over 200 million people with fake campaign promises still get LAMBA for hand oooo |
The crumbs that fall from his master's table into his mouth have deluded him and also prevented him from speaking the truth with absolute sincerity. He is after his own interest. Don't ever trust anyone and don't ever take any national activist serious. Every activist we have in Nigeria is fighting for his own personal interest and needs |
If mancity no qualify tonight, all man city players go dey dispirited and unmotivated to pursue the epl title, after tonight game, man city go flop for the remaining epl matches dey have |
Gardiola eyes go dey teary oooooo |
Omo, the kind heart attack wey gardiolar go get go dey another level. |
Gardiolar killed the game, nonsense substitution. He dey underate the miracle wey fit happen for injury time. He go comot strong pillars |
Madrid go win for extra time. Guadiolar don gamble, he comot better players for 80 minutes, he dey think say halla madrid no fit score 2 goals. |
Benzema putting it in gardiolar bumbum woto woto |
Chaiii gardiolar don make nonsense substitution. E dey think say madrid no fit score 2 goals for injury time |
orisa37:You lack sense |
I talk ahm for first leg say villareal go reach final. Dem talk say my mouth dey smell. Lol Villareal vs man city final Villareal to win the champe Coming from a chelsea fan |
I go dey happy if son collect ahm |
Alexa na legend |
Sincerely, the sweetness of "No payment of house rent" blurred the victims eyes of understanding to give heed to the caretaker's advice Cheap things dey kill |
If election no finish, government no fit reason ASUU matter. |
Lol!!!! Dem dey chop life and club in the night together and their supporters dey wail and fight one another online. Supporters wey be mugun. Anyway, dem go also chop from the crumbs wey go fall from their bosses table |
Obviously, Pastor kumuyi has been serving God and Humanity faithfully, Unfortunately Obasanjo has been serving Humanity woefully. He's one of the unfortunate beings that put our dear country in her current pitiable state. |
Diogo Simeon has always been a rascal and no nonsense man. When athletico collected the trophy , they were given honour, E reach their turn to reciprocate, they turn ahm to hatred and bitterness |
Anyone that is involved in abortion processes is a murderer. I can't even imagine the pain the lively foetus gonna pass through during the process. That's wickedness |
Na democracy era we dey, any eligible person fit contest. No be say one mugun go dey talk say to become president na him lifetime ambition. Make dem all test their political strength. Life ambition kooo birthright nii |
No dey call them to step down for Tinubu oooo. Make dem all test their political strength and supremacy. No b say one particular person get presidential ticket as birthright. Na democracy era we dey, no be by lifetime ambition or birthright |
That's very bad |
Buhari dey give everyone woto woto. Baba wey no get mercy |
Many ladies are hypocritical beings. Their love and desire for prick dey limitless. Dem just like to dey taste every prick both tiny, big, black, light, muscular non muscular prick. Their toto no dey reject any kind prick |
Mr Sani, your prick deserves a standing ovation. The prick don enter varieties of toto. Both hairy, shaved, black and light puna |
Una wan comot food from. Gumi mouth Na him means of livelihood B dat |
I wanna beat man u mercilessly tonight 0-3 correct score |
Hypocritical hailing |
Since you are currently jobless, you have to accept the offer while you keep on looking for better offers. Put in your best and try to be exceptional in the service you will be rendering the hotel regardless of the payment. Who knows if you might get connected to higher offers through that channel. I wish you success in your future job pursuit |