PMONEY6's Posts
Nairaland Forum › PMONEY6's Profile › PMONEY6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Dis 21 gunshots too much oo. Abeg make dem no use joke shot baba o ![]() |
I dey tell you. |
Madam sorry. But… your husband na pdp? Cus na dem way. ![]() i know of a man with similar attitude! Try to meet with your MIL face2face, and stop the call or sms tin. |
Dem don start again. |
The refrigerator no dey work na. |
Your legs go just swell up for nothing. Dey trek dey go. Madam shepo dey wait for you . |
Bros ur area no good.! Mtn network is equals to a speed of light here. I even get as high as 5mb/s download over here bro |
Copy copy idiot. Na so buhari own do am? No wory senior men go soon collect that fon from u. And before you go even finish ur trekin, gej don handover. ![]() |
Ramsey is doing it in Naija way ![]() |
E don happen. |
Money don finish ![]() |
Rubbish money. |
Nonesense. |
This fat COW of a woman should go and ask questions about wen trying to play dirty with the government for a proper advice. Even HENRY OKA Will instruct her. GMB ISN'T GEJ. Get that to your dead brain you Fat COW. |
So wike should be sworn -in after all the killings? Over 50 persons were killed by wike and his gang. They even vow that no apc campaign rally should be allowed in okrika, which was carried out by several bomb blasts. Several apc supporters were killed, Now they want the rule of law. No problem. They will get it in due time. Karma is coming!!! |
So buhari shouldn't probe the missing money? $20 billion na coins? Madam you're a COW. |
How The Table Turned? THEY HATED HIM. THEY VOTED AGAINST HIM. THEY HUMILIATED HIM IN THE EYES OF MANY. NOW THEY "WANTS" HIM FOR THEIR "RESCUE". ISN'T IT IRONIC? A Very Big Lesson To Everyone Of Us. DON'T LOOK DOWN ON ANYONE, CUS YOU NEVER CAN TELL. PEACE!!!!!! |
Waste of funds. Election wey Rochas Aminu okorocha don win already. That cap wey no dey gree enter that green snake head well go cover e entire face tomorrow. Igbozu head. |
Funny people. They asked them to merge before, but they no gree. Instead them carry bros J. For head. Now the mata don tire dem. Earlier today na obiano, now na otti. Wait oo.. E want make the apc candidate step down for am? Nonsense! |
Power Don Change Gear!! |
Weytin you dey go find there? Na the Poll unit wey u supposed go vote be that? ABI you wan hack the site before. |
Poisonous Rice. |
Signature repeated!! |
That stick Abi gun for just bring fire for Im niash nw. Dey form stunch as if e sabi wer trigga dey for gun. ![]() |
This man called fawoshit is becoming more annoying . Why the hell is he giving himself so much headache over this London ish? Anyway a man like FAWOSHIT that publishes a death advert for over 20million, he can manipulate that room. Afterall cheap carpentals are in everywhere. Spit! |
Blazing Etisalat payg SIM up for grabs. Interested pals should contact via my signature. .. Benin only!! |
