₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,050 members, 8,448,402 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 10:11 AM

Toggle theme

Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWhy A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. (5414 Views)

1 Reply (Go Down)

Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by Iamdbull(op): 11:15am On Apr 07, 2021
Girls can be Petty Sha. Na so this girl come my side, I come go meet am for where bike drop her. As I reach the place I jam boys for there and those niggas too dey tax me when they see me, me wey my music never blow. As I no get money to give them na so I bone face go pick the babe, she one hug me I just drag am commot I no one look anybody face because na billing go follow. We got home not up to 10min babe talk say she dey comot, but you just enter na why you dey comot so early, she insisted on leaving, na so she comot ooo. I come call her say why you leave like that. Na their she come bust me say me " am ashamed of her in public but I can lash her in private " na so I try explain to am ooo say na because of those boy na him make me strong face, she no believe ooo chaiiiiii. Small change wey I no wan arrange for boys don make me loose my breakfast. Stinginess no good. Make I check whether my Vaseline remain jaree.
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by bhella10: 11:17am On Apr 07, 2021
grin
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by Kriss216: 11:19am On Apr 07, 2021
The time and energy you wasted typing this rubbish would have been channeled to see if you can have atleast one hit single.
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by majamajic(m): 11:20am On Apr 07, 2021
She lied to u ,

U didn't look same as your pics , or your house no bam or u no cook
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by Iamdbull(op): 11:26am On Apr 07, 2021
majamajic:
She lied to u ,
U didn't look same as your pics , or your house no bam or u no cook
that's not her first time of coming over
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by Skyfornia(m): 12:17pm On Apr 07, 2021
Iamdbull:
Girls can be Petty Sha. Na so this girl come my side, I come go meet am for where bike drop her. As I reach the place I jam boys for there and those niggas too dey tax me when they see me, me wey my music never blow. As I no get money to give them na so I bone face go pick the babe, she one hug me I just drag am commot I no one look anybody face because na billing go follow. We got home not up to 10min babe talk say she dey comot, but you just enter na why you dey comot so early, she insisted on leaving, na so she comot ooo. I come call her say why you leave like that. Na their she come bust me say me " am ashamed of her in public but I can lash her in private " na so I try explain to am ooo say na because of those boy na him make me strong face, she no believe ooo chaiiiiii. Small change wey I no wan arrange for boys don make me loose my breakfast. Stinginess no good. Make I check whether my Vaseline remain jaree.
Iamdbull:
that's not her first time of coming over
Liar! Why did she stop at the junction if she knew your house?
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by BENRAZY(m): 12:20pm On Apr 07, 2021
I tire o grin
Skyfornia:
Liar! Why did she stop at the junction if she knew your house?
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by Kriss216: 12:46pm On Apr 07, 2021
Skyfornia:
Liar! Why did she stop at the junction if she knew your house?
FBI agent don show grin
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by Nobody: 12:54pm On Apr 07, 2021
Kriss216:
FBI agent don show grin
swears cheesy

Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by Kiddogarcia(m): 1:18pm On Apr 07, 2021
Kriss216:
The time and energy you wasted typing this rubbish would have been channeled to see if you can have atleast one hit single.
The amount of savagery and wickedness in this na, try dey take enough water, it prevents wickedness of this magnitude, na we be your best plug for everything sexual enhancement tho
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by Cerebellum: 1:35pm On Apr 07, 2021
The goat wasn't slained grin

And Op's virginity still continues...

Sorry o
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by xpensivealex(m): 2:28pm On Apr 07, 2021
Kriss216:
The time and energy you wasted typing this rubbish would have been channeled to see if you can have atleast one hit single.
He can as well use this experience as a lyrics too. Inspiration can come anywhere when it come to music.
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by MickzyDonald: 2:50pm On Apr 07, 2021
oh man TF,let the bitch go and work harder that she will come back begging
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by realman42: 3:30pm On Apr 07, 2021
I go sell a hit song to you 200k
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by OGWILLS123: 3:53pm On Apr 07, 2021
realman42:
I go sell a hit song to you 200k
Why you never hit huh
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by lascos912(m): 3:54pm On Apr 07, 2021
Skyfornia:
Liar! Why did she stop at the junction if she knew your house?
you catch am redhandad
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by OnlyDeCapPlease(m): 4:26pm On Apr 07, 2021
Iamdbull:
Girls can be Petty Sha. Na so this girl come my side, I come go meet am for where bike drop her. As I reach the place I jam boys for there and those niggas too dey tax me when they see me, me wey my music never blow. As I no get money to give them na so I bone face go pick the babe, she one hug me I just drag am commot I no one look anybody face because na billing go follow. We got home not up to 10min babe talk say she dey comot, but you just enter na why you dey comot so early, she insisted on leaving, na so she comot ooo. I come call her say why you leave like that. Na their she come bust me say me " am ashamed of her in public but I can lash her in private " na so I try explain to am ooo say na because of those boy na him make me strong face, she no believe ooo chaiiiiii. Small change wey I no wan arrange for boys don make me loose my breakfast. Stinginess no good. Make I check whether my Vaseline remain jaree.
Turn all your typed above into a hit song - "You reason am wrong".
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by realman42: 5:14pm On Apr 07, 2021
OGWILLS123:
Why you never hit huh
No funds
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by onomeabuja: 8:55pm On Apr 07, 2021
Iamdbull:
Girls can be Petty Sha. Na so this girl come my side, I come go meet am for where bike drop her. As I reach the place I jam boys for there and those niggas too dey tax me when they see me, me wey my music never blow. As I no get money to give them na so I bone face go pick the babe, she one hug me I just drag am commot I no one look anybody face because na billing go follow. We got home not up to 10min babe talk say she dey comot, but you just enter na why you dey comot so early, she insisted on leaving, na so she comot ooo. I come call her say why you leave like that. Na their she come bust me say me " am ashamed of her in public but I can lash her in private " na so I try explain to am ooo say na because of those boy na him make me strong face, she no believe ooo chaiiiiii. Small change wey I no wan arrange for boys don make me loose my breakfast. Stinginess no good. Make I check whether my Vaseline remain jaree.
why u think say na only vaseline them de use take greese boomarang, u for use gas take rub am nah....teye de smell...na for nairaland u wan come find babe abi embarassed de there make pant wear u

Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by Nobody: 8:58pm On Apr 07, 2021
Goat undecided
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by Lamanii22(f): 10:12pm On Apr 07, 2021
Kriss216:
The time and energy you wasted typing this rubbish would have been channeled to see if you can have atleast one hit single.
Honestly!
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by Skillsnigeria: 11:43pm On Apr 07, 2021
grin Hahaha
Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by chiiraq802(m): 10:45am On Apr 08, 2021
Kriss216:
The time and energy you wasted typing this rubbish would have been channeled to see if you can have atleast one hit single.
cheesy

Re: Why A Girl Left My House Immediately She Came To Visit Me. by ictjobber: 10:55am On Apr 08, 2021
Iamdbull:
Girls can be Petty Sha. Na so this girl come my side, I come go meet am for where bike drop her. As I reach the place I jam boys for there and those niggas too dey tax me when they see me, me wey my music never blow. As I no get money to give them na so I bone face go pick the babe, she one hug me I just drag am commot I no one look anybody face because na billing go follow. We got home not up to 10min babe talk say she dey comot, but you just enter na why you dey comot so early, she insisted on leaving, na so she comot ooo. I come call her say why you leave like that. Na their she come bust me say me " am ashamed of her in public but I can lash her in private " na so I try explain to am ooo say na because of those boy na him make me strong face, she no believe ooo chaiiiiii. Small change wey I no wan arrange for boys don make me loose my breakfast. Stinginess no good. Make I check whether my Vaseline remain jaree.
grin grin grin grin
1 Reply

A Guy Slept With Former Girlfriend When She Came To Drop Wedding Invitation CardMy Girlfriend Left My House To Go Have Sex With Another ManWhy Does "Visit Me" Sound Like Sex To Many Girls?!!234

My Experience With A Nairaland Lady Today...+picsList Of 7 Scary But Normal Things That Happen To Women During Sex.Please I Need Help Oh