Help: My Dick Is Paining Me - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Help: My Dick Is Paining Me (3193 Views)
| Help: My Dick Is Paining Me by IFuckYourMama(op): 10:28am On Aug 08, 2021 |
My dckîck is hurting me How it all started. Last night I was watching pórn, then one of my new fish branch my location....as my diçk don turn to rock, naso I just dey smooch this babe, she dey respond well...naso I off her pant, she con dey behave one kin Me: "babe whtsapp" She:"I am a virgin" Me: you dey whine me? She: No. Me: oya make I look She: ok. Naso I off pant look her tóto...and try chook...ogbeni d tin be like wetin dem use cement block. And my rock don stand....and I no wan disvirgin her because I no wan stress myself make anoda guy con enjoy am later..... ![]() Na so I tell say I can't do anything......she con dey tell me sorry, say make I no vex... But the problem na say, my prîck dey pain me till this morning...that ball side dey pain, if I sit down for few seconds and try to stand, the thing go pain me heh. And I no sabi all these soapy stuff...any solution? |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by slawormiir: 10:31am On Aug 08, 2021 |
Damnnn niggarrrr Ogbeni....call runs babe |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Uzomacharles: 10:34am On Aug 08, 2021 |
By the look of things e fit be say u dey church type this stuff |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by IFuckYourMama(op): 10:34am On Aug 08, 2021 |
Uzomacharles:You no lie...the thing dey pain me for brokus |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by IFuckYourMama(op): 10:35am On Aug 08, 2021 |
slawormiir:You valid...make I invade mîchat |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Nobody: 10:52am On Aug 08, 2021 |
Wait ooo. She be virgin and she get mind open her kpekus to show u how tight e dey. Op,abeg no be Disneyland be this,na nairaland we dey ooo. |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by IFuckYourMama(op): 11:01am On Aug 08, 2021 |
Doja2000:I am not here to let you believe me. Now fuçk off |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Temmylee02: 11:06am On Aug 08, 2021 |
IFuckYourMama:wetin dey worry you is called blue balls, try buy ice blocked then lay it on the affected area u will be fine after 5 or ten minutes. |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Nobody: 11:14am On Aug 08, 2021 |
IFuckYourMama:
|
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by IFuckYourMama(op): 11:28am On Aug 08, 2021 |
Temmylee02:Are you for real? |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Nobody: 11:56am On Aug 08, 2021 |
Uzomacharles:Swears ![]() |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by OnlyDeCapPlease(m): 1:44pm On Aug 08, 2021 |
Doja2000:Some virgins don spoil pass olosho sef. They will do everything with you concerning sex apart from you chooking their front or back hole. |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Nobody: 1:54pm On Aug 08, 2021 |
There's something strange about the monikers gathering on this thread. Ifcukyourmama, smellysperm, onlydcapplease etc. Looks like a family meeting going on here. ![]() |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by BigDan69: 2:02pm On Aug 08, 2021 |
Beloved3: [b][/b] |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by rex444(m): 2:48pm On Aug 08, 2021 |
You for carry ice pack for blokos enter church ...ehe why U no tell father for church or pastor say see wetin happen ....oya go back |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by ekitimanalways(m): 3:12pm On Aug 08, 2021 |
IFuckYourMama:Take a cold shower to help restrict blood flow to the genitals or apply a warm compress to the testicles to ease the pain. |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Oesophagus99(m): 5:03pm On Aug 08, 2021 |
Blue Balls:- cramp-like ache in the testicles and prostate region caused by prolonged sexual arousal; testicles experiencing such an ache. (slang, figuratively) Unfulfilled sexual desire. |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by NiklauseFred(m): 5:20pm On Aug 08, 2021 |
Doja2000:Lol this one still dey 1552 ![]() |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Rickmann: 5:35pm On Aug 08, 2021 |
IFuckYourMama:
|
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Nobody: 5:48pm On Aug 08, 2021 |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Cerebellum: 5:53pm On Aug 08, 2021 |
This OP issa Eleribuu OP ![]() |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by IFuckYourMama(op): 6:51pm On Aug 08, 2021 |
ekitimanalways: |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Legbegbe21: 8:41pm On Aug 08, 2021 |
lol. it's called blue balls. it has happened to me before. It felt like I was stung on the balls. I was behaving like I was having menstrual pain |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Fedrick100: 8:59pm On Aug 08, 2021 |
As una dey fear to disvirgin virgins come dey fear me and my girlfriend is already asking me to disvirgin her Wetin i go do now |
| Re: Help: My Dick Is Paining Me by Mrscarter(f): 3:11am On Aug 09, 2021 |
IFuckYourMama: ![]() |
My Dick Is Making Me Depressed Will I Ever Be Able To Make A Girl Mourn? • My Dick Is Too Small I’m Ashamed Of Having Sex • My Husband Bend Me During Sex And My Body Is Paining Me- Woman Laments (V • 2 • 3 • 4
A Yahoo Boy Hit 5million , Lose All To Bet9ja Virtual Bet • Man Goes To Propose To His Girlfriend But Catches Her Having S3x (video) • I Need Your Advice, Nairalanders


