Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,620 members, 7,813,037 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 05:26 AM

Help: My Dick Is Paining Me - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Help: My Dick Is Paining Me (2775 Views)

My Husband Bend Me During Sex And My Body Is Paining Me- Woman Laments (V / This Thing Is Paining Me / Please Help My penis Is Paining Me (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Help: My Dick Is Paining Me by IFuckYourMama: 10:28am On Aug 08, 2021
My dckîck is hurting me embarassed

How it all started.

Last night I was watching pórn, then one of my new fish branch my location....as my diçk don turn to rock, naso I just dey smooch this babe, she dey respond well...naso I off her pant, she con dey behave one kin
Me: "babe whtsapp"
She:"I am a virgin"
Me: you dey whine me?
She: No.
Me: oya make I look
She: ok.

Naso I off pant look her tóto...and try chook...ogbeni d tin be like wetin dem use cement block.

And my rock don stand....and I no wan disvirgin her because I no wan stress myself make anoda guy con enjoy am later..... angry

Na so I tell say I can't do anything......she con dey tell me sorry, say make I no vex...


But the problem na say, my prîck dey pain me till this morning...that ball side dey pain, if I sit down for few seconds and try to stand, the thing go pain me heh.

And I no sabi all these soapy stuff...any solution?

1 Like 1 Share

Re: Help: My Dick Is Paining Me by slawormiir: 10:31am On Aug 08, 2021
Damnnn niggarrrr
Ogbeni....call runs babe

8 Likes 1 Share

Re: Help: My Dick Is Paining Me by Uzomacharles: 10:34am On Aug 08, 2021
By the look of things e fit be say u dey church type this stuff

5 Likes

Re: Help: My Dick Is Paining Me by IFuckYourMama: 10:34am On Aug 08, 2021
Uzomacharles:
By the look of things e fit be say u dey church type this stuff
You no lie...the thing dey pain me for brokus

1 Like

Re: Help: My Dick Is Paining Me by IFuckYourMama: 10:35am On Aug 08, 2021
slawormiir:
Damnnn niggarrrr
Ogbeni....call runs babe
You valid...make I invade mîchat

1 Like 1 Share

Re: Help: My Dick Is Paining Me by Nobody: 10:52am On Aug 08, 2021
Wait ooo. She be virgin and she get mind open her kpekus to show u how tight e dey.
Op,abeg no be Disneyland be this,na nairaland we dey ooo.

4 Likes

Re: Help: My Dick Is Paining Me by IFuckYourMama: 11:01am On Aug 08, 2021
Doja2000:
Wait ooo. She be virgin and she get mind open her kpekus to show u how tight e dey.
Op,abeg no be Disneyland be this,na nairaland we dey ooo.
I am not here to let you believe me.


Now fuçk off

1 Like

Re: Help: My Dick Is Paining Me by Temmylee02: 11:06am On Aug 08, 2021
IFuckYourMama:

I am not here to let you believe me.


Now fuçk off
wetin dey worry you is called blue balls, try buy ice blocked then lay it on the affected area u will be fine after 5 or ten minutes.

1 Like

Re: Help: My Dick Is Paining Me by Nobody: 11:14am On Aug 08, 2021
IFuckYourMama:

I am not here to let you believe me.


Now fuçk off

2 Likes

Re: Help: My Dick Is Paining Me by IFuckYourMama: 11:28am On Aug 08, 2021
Temmylee02:
wetin dey worry you is called blue balls, try buy ice blocked then lay it on the affected area u will be fine after 5 or ten minutes.
Are you for real?
Re: Help: My Dick Is Paining Me by Nobody: 11:56am On Aug 08, 2021
Uzomacharles:
By the look of things e fit be say u dey church type this stuff
Swears cheesy
Re: Help: My Dick Is Paining Me by OnlyDeCapPlease(m): 1:44pm On Aug 08, 2021
Doja2000:
Wait ooo. She be virgin and she get mind open her kpekus to show u how tight e dey.
Op,abeg no be Disneyland be this,na nairaland we dey ooo.

Some virgins don spoil pass olosho sef. They will do everything with you concerning sex apart from you chooking their front or back hole.

3 Likes

Re: Help: My Dick Is Paining Me by Nobody: 1:54pm On Aug 08, 2021
There's something strange about the monikers gathering on this thread.

Ifcukyourmama, smellysperm, onlydcapplease etc.

Looks like a family meeting going on here. grin

8 Likes

Re: Help: My Dick Is Paining Me by BigDan69: 2:02pm On Aug 08, 2021
Beloved3:
There's something strange about the monikers gathering on this thread.

Ifcukyourmama, smellysperm, onlydcapplease etc.

Looks like a family meeting going on here. grin


cheesy cheesy cheesy[b][/b]
Re: Help: My Dick Is Paining Me by rex444(m): 2:48pm On Aug 08, 2021
You for carry ice pack for blokos enter church ...ehe why U no tell father for church or pastor say see wetin happen ....oya go back
Re: Help: My Dick Is Paining Me by ekitimanalways(m): 3:12pm On Aug 08, 2021
IFuckYourMama:
My dckîck is hurting me embarassed

How it all started.

Last night I was watching pórn, then one of my new fish branch my location....as my diçk don turn to rock, naso I just dey smooch this babe, she dey respond well...naso I off her pant, she con dey behave one kin
Me: "babe whtsapp"
She:"I am a virgin"
Me: you dey whine me?
She: No.
Me: oya make I look
She: ok.

Naso I off pant look her tóto...and try chook...ogbeni d tin be like wetin dem use cement block.

And my rock don stand....and I no wan disvirgin her because I no wan stress myself make anoda guy con enjoy am later..... angry

Na so I tell say I can't do anything......she con dey tell me sorry, say make I no vex...


But the problem na say, my prîck dey pain me till this morning...that ball side dey pain, if I sit down for few seconds and try to stand, the thing go pain me heh.

And I no sabi all these soapy stuff...any solution?
Take a cold shower to help restrict blood flow to the genitals or apply a warm compress to the testicles to ease the pain.
Re: Help: My Dick Is Paining Me by Oesophagus99(m): 5:03pm On Aug 08, 2021
Blue Balls:-
cramp-like ache in the testicles and prostate region caused by prolonged sexual arousal; testicles experiencing such an ache.
(slang, figuratively) Unfulfilled sexual desire.
Re: Help: My Dick Is Paining Me by NiklauseFred(m): 5:20pm On Aug 08, 2021
Doja2000:
Wait ooo. She be virgin and she get mind open her kpekus to show u how tight e dey.
Op,abeg no be Disneyland be this,na nairaland we dey ooo.

Lol this one still dey 1552 grin

1 Like

Re: Help: My Dick Is Paining Me by Rickmann: 5:35pm On Aug 08, 2021
IFuckYourMama:
My dckîck is hurting me embarassed

How it all started.

Last night I was watching pórn, then one of my new fish branch my location....as my diçk don turn to rock, naso I just dey smooch this babe, she dey respond well...naso I off her pant, she con dey behave one kin
Me: "babe whtsapp"
She:"I am a virgin"
Me: you dey whine me?
She: No.
Me: oya make I look
She: ok.

Naso I off pant look her tóto...and try chook...ogbeni d tin be like wetin dem use cement block.

And my rock don stand....and I no wan disvirgin her because I no wan stress myself make anoda guy con enjoy am later..... angry

Na so I tell say I can't do anything......she con dey tell me sorry, say make I no vex...


But the problem na say, my prîck dey pain me till this morning...that ball side dey pain, if I sit down for few seconds and try to stand, the thing go pain me heh.

And I no sabi all these soapy stuff...any solution?

Re: Help: My Dick Is Paining Me by Nobody: 5:48pm On Aug 08, 2021
NiklauseFred:


Lol this one still dey 1552 grin

grin grin grin
Re: Help: My Dick Is Paining Me by Cerebellum: 5:53pm On Aug 08, 2021
This OP issa Eleribuu OPgrin
Re: Help: My Dick Is Paining Me by IFuckYourMama: 6:51pm On Aug 08, 2021
ekitimanalways:

Take a cold shower to help restrict blood flow to the genitals or apply a warm compress to the testicles to ease the pain.

shocked
Re: Help: My Dick Is Paining Me by Legbegbe21: 8:41pm On Aug 08, 2021
lol. it's called blue balls. it has happened to me before. It felt like I was stung on the balls. I was behaving like I was having menstrual pain
Re: Help: My Dick Is Paining Me by Fedrick100: 8:59pm On Aug 08, 2021
As una dey fear to disvirgin virgins come dey fear me and my girlfriend is already asking me to disvirgin her
Wetin i go do now
Re: Help: My Dick Is Paining Me by Mrscarter(f): 3:11am On Aug 09, 2021
IFuckYourMama:

I am not here to let you believe me.


Now fuçk off

grin

(1) (Reply)

I'm Done With Porn And Masturbation! / Should I Continue Pretending To Be Her Cousin In Her Uncle's House? / You Catch Him Cheating: Why Go After The “other Girl”??

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.