Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,646 members, 7,955,352 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 11:43 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend (2463 Views)
Burna Boy's Girlfriend Stefflon Don Shares Stunning New Photos / Nigerian Sex Worker Fights Dirty With Oyinbo Client For Not Paying Her (video) / How Do I Open Up To My Oyinbo Client (2) (3) (4)
Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Crossroad1(m): 2:41pm On Sep 12, 2021 |
Dem say wahala be like wetin again? I just want us to know every action has a repercussion either you like it or not... 1 Share
|
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Haakeem(m): 2:48pm On Sep 12, 2021 |
How i fit laugh this kind laugh nw. 1 Like
|
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Manigie: 2:52pm On Sep 12, 2021 |
Yahoo boy has been yahooed...... Shift make I faint abeg 2 Likes |
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Acjohn(m): 2:55pm On Sep 12, 2021 |
Yahoo wan dagbo person dem come dagbo am |
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Abfinest007(m): 3:26pm On Sep 12, 2021 |
Mod push this to front page we just want to laugh |
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Jeon(f): 3:31pm On Sep 12, 2021 |
Omoh see perfect match.. The girl is wiser than tortoise [she made the right decision ]. 4 Likes 2 Shares
|
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by McStoic(m): 5:02pm On Sep 12, 2021 |
Is this for real? Saw it somewhere and thought it was a joke 1 Like |
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by begoniaa: 5:12pm On Sep 12, 2021 |
Awwwnn. They look soooo good and happy together. 1 Like |
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Cholls(m): 5:23pm On Sep 12, 2021 |
My brothers this girl na real MVP 2 Likes 1 Share
|
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by ifytrik(m): 5:35pm On Sep 12, 2021 |
Manigie:WETIN TROUSER NOGO SEE FOR BUHARI WAIST 1 Like |
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by ifytrik(m): 5:39pm On Sep 12, 2021 |
Abfinest007:lalasticlala and mynd44 abeg make we laugh this yahoo boys together |
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Nonexisting1: 5:42pm On Sep 12, 2021 |
Daughters of Jezebel and backstabbing everywhere. |
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Karemarealty288(m): 6:23pm On Sep 12, 2021 |
The baby na Hushbaby 1 Like
|
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by RioCarputo(m): 6:25pm On Sep 12, 2021 |
the hustle is real. 1 Like |
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by mytime24(f): 8:54pm On Sep 12, 2021 |
dem don ya-hoe Yahoo boy 1 Like |
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by pepperdemzombie: 9:01pm On Sep 12, 2021 |
Bush meat catch hunter! 2 Likes
|
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Manigie: 7:40am On Sep 13, 2021 |
ifytrik:waiyoooo, laugh wan kill me die for this buhari waist matter. In fact for this upper cut wey you join that tailor give buhari, make I change where I first faint before 1 Like |
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by zed7: 10:37am On Sep 13, 2021 |
Figment of the writer/ bloggers imagination. Anything to trend. |
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by skywalker240(m): 6:35pm On Sep 21, 2021 |
Wahala 1 Like |
(1) (Reply)
Lady Reveals What ASUU Strike Has 'Done To Her' As She Shares Her Photos / My Boyfriend Can't Buy Me This Thing / Is It Possible To Enlarge My Dick?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |