₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,920 members, 8,447,752 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 10:19 PM

Toggle theme

I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceI Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female (8620 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by larrixauto2017(op): 10:03am On Sep 22, 2021
mosdii:
Nigerian Girls Are Useless...All Of Them
oga sir.. you don reach hear..I greet oh
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by larrixauto2017(op): 10:04am On Sep 22, 2021
Beebah2000:
GUYS WAY DEY DRESS LIKE THAT DEY ANNOY ME, I SWEAR gringringrin
lolzz
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by larrixauto2017(op): 10:06am On Sep 22, 2021
IJOBA11:
EGGXACTLY POCAHONTAS DON DATE EM TIRE, NA REASON WHY SHE SABI ALL THEIR DRESS CODE.

OP YOU NOR UPLOAD THE ONES WEY DEY WEAR CROSS EARRINGSgrin
lolzz brother
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by larrixauto2017(op): 10:07am On Sep 22, 2021
IJOBA11:
GBOYS GO FIRST KNACK NONSENSE COMOT FOR YOU TOHTOH BEFORE DEM GO ANSWER YOU.

NA DEM BE THE REAL REDPILLERS

ALHAJI SLAWORMIIR I DEY LIEhuh
no cos trouble for hear.. IJOBA11 LOLZZZ
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by larrixauto2017(op): 10:08am On Sep 22, 2021
larryking540:
imagine a lady asking you ,why u kw day do yahoo yahoo ,I day ask back ,why u kw day do ashawo
stupid girl
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by larrixauto2017(op): 10:08am On Sep 22, 2021
Parkflash:
This country no balance at all
balance keh
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by Palazee(m): 10:14am On Sep 22, 2021
Damn

Niggas can't flex again

Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by shilenji(m): 11:53am On Sep 22, 2021
Drella:
The type of guys Pocohantas is talking about.If you see the full picture,you will see cross bag too grin
Mr Woman, abeg wetin do cross bags?
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by Ikillbrokehoes(m): 12:06pm On Sep 22, 2021
mosdii:
Nigerian Girls Are Useless...All Of Them
My guy grin
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by Drella: 12:41pm On Sep 22, 2021
shilenji:
Mr Woman, abeg wetin do cross bags?
Imagine wearing this bag with the kind of dressing OP posted.Is that not a complete yahoo boy uniform?

Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by siofra(f): 12:47pm On Sep 22, 2021
IJOBA11:
GBOYS GO FIRST KNACK NONSENSE COMOT FOR YOU TOHTOH BEFORE DEM GO ANSWER YOU.

NA DEM BE THE REAL REDPILLERS

ALHAJI SLAWORMIIR I DEY LIEhuh
They are not stingy like redpillers. So they are better.
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by Kondomatic(m): 2:02pm On Sep 22, 2021
Drella:
The type of guys Pocohantas is talking about.If you see the full picture,you will see cross bag too grin
You will see sagged pants, rough hair or dreads and most times over sized polo grin
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by pocohantas(f): 2:04pm On Sep 22, 2021
Kondomatic:
You will see sagged pants, rough hair or dreads and most times over sized polo grin
Those boys dey tire person abeg. I no know who dey produce the useless clothes dey wear.
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by Kondomatic(m): 2:09pm On Sep 22, 2021
pocohantas:
Those boys dey tire person abeg. I no know who dey produce the useless clothes dey wear.
I laugh when I see them going down the streets in groups. Person go wear shorts, wear socks then wear polo/shirt wey be like agbada lite grin.

Yahoo don take style get dress code.
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by larrixauto2017(op): 2:10pm On Sep 22, 2021
pocohantas:
Those boys dey tire person abeg. I no know who dey produce the useless clothes dey wear.
almighty pocohantans is here
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by larrixauto2017(op): 2:11pm On Sep 22, 2021
Kondomatic:
I laugh when I see them going down the streets in groups. Person go wear shorts, wear socks then wear polo/shirt wey be like agbada lite grin.

Yahoo don take style get dress code.
lolzz bros make I know lie you ... You get bad mouth
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by Luck98: 3:38pm On Sep 22, 2021
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by Haywhymido(m): 9:11pm On Sep 22, 2021
siofra:
Them better pass redpillers.
we know na, shebi them go buy u wetin you never imagine of having and later fu*k u like a wh@re that you are. Radarada
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by Haywhymido(m): 9:16pm On Sep 22, 2021
larryking540:
imagine a lady asking you ,why u kw day do yahoo yahoo ,I day ask back ,why u kw day do ashawo
oil dey your head. You can as well advise her to tell her brothers to join yahoo gang too. Fish brain people.
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by Luby913: 10:20pm On Sep 22, 2021
Beebah2000:
GUYS WAY DEY DRESS LIKE THAT DEY ANNOY ME, I SWEAR gringringrin
but dem go still spread your legs like nkwobi on the bed, so who dey decieve
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by Nobody: 11:21pm On Sep 22, 2021
Luby913:
but dem go still spread your legs like nkwobi on the bed, so who dey decieve
The rubbish way u write never happen to me, no dey write wetin pass your hand ooo.
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by Nobody: 11:32pm On Sep 22, 2021
mosdii:
Nigerian Girls Are Useless...All Of Them
Can you help me?

I will be grateful
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by rex444(m): 6:46am On Sep 23, 2021
Na so one wear shower cap for head come shopping mall, a guy oooo...funny thing b say some of them no even get Smart phone for yahoo yahoo
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by mosdii(m): 9:23pm On Sep 23, 2021
HellVictorinho:
Can you help me?

I will be grateful
With what?
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by Nobody: 11:19pm On Sep 23, 2021
mosdii:
With what?
Any amount of money
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by OG1BABY(f): 11:55pm On Sep 23, 2021
This one off me. E throw me off balance grin grin grin
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by WannaBeBlogger: 7:06am On Sep 24, 2021
siofra:
Them better pass redpillers.
Yahooboy will use u do juju one day if u are not careful with ur life
Re: I Don Laff Tire... Omo Is This True..?? All Nairaland Female by aimmoney9: 7:49am On Sep 24, 2021
Fanny pack is the name
Drella:
The type of guys Pocohantas is talking about.If you see the full picture,you will see cross bag too grin
1 2 Reply

Omo! Is This Guy The Sexiest Serial Killer Ever?(photos)Guess Which Nairaland Female Is This?My Babe Is Prettier Than All Nairaland Girls Combined234

Photo: When Will Some Guys Stop Doing ThisHe Is Into Me But Found Out He Is Possesed Help!!!!Guys, What's Your Take On Ladies With Low-cut Hair Style?