What Happend In A Viewing Center Yesterday - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › What Happend In A Viewing Center Yesterday (3351 Views)
| What Happend In A Viewing Center Yesterday by headbasher96(op): 5:21am On Jan 12, 2022 |
if i call una hypocrites una go the vex yesterday nigeria score against pharoahs of egypt do u know the funniest part biafarans na them come the jubilate pass |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by garyaustin(m): 5:29am On Jan 12, 2022 |
Dem say na Biafran score d goal. ![]() |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by headbasher96(op): 5:47am On Jan 12, 2022 |
garyaustin:nna i just the pray make them score make i see wetin go hapoen as ihenacho score hall scatter o when them jubilate finish everybody calm i ask them baba easywear fly from back the come o i say why una say una no be nigerians but shey na biafara the play egypt them jist the say oboy leave that thing hapu that thing na when i see easywear the come i move o ![]() |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by MikeBetty(m): 6:56am On Jan 12, 2022 |
headbasher96:EWU, who scored the goal, na your papa? |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by helinues: 7:13am On Jan 12, 2022 |
Tribe, religion, party did not exist during the ball. Infact, we forgot about our worries as well temporarily. Football is unity |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by helinues: 7:15am On Jan 12, 2022 |
garyaustin:Anyone could have scored the goal. Infact all the first 11 played fantastic yesterday. They played together as one unit without any discrimination or segregation |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by headbasher96(op): 7:38am On Jan 12, 2022 |
MikeBetty:he ipob jersey him wear scire the go na ipob ogogoro and ciga joint supporters |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by headbasher96(op): 7:52am On Jan 12, 2022 |
MikeBetty:shey na biafara jersey him wear |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by Help2020: 10:01am On Jan 12, 2022 |
headbasher96:You be complete fool. Just when we are trying to kill tribalism shall you want to increase it ni? |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by headbasher96(op): 11:09am On Jan 12, 2022 |
Help2020:wahala for who want dey tribalistic na no be wetin u the do them the pay u. U the happy do am abi u dey tribalistic hungry the catch u na person problem |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by Nobody: 12:46pm On Jan 12, 2022 |
Mo salah for liverpool ofe nsala for egypt...... if you don't gerrit then forget abourriit
|
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by potent5(m): 12:52pm On Jan 12, 2022 |
Senomi:I Gerrit. ![]() |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by Nobody: 12:53pm On Jan 12, 2022 |
|
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by Palazee(m): 12:55pm On Jan 12, 2022 |
As if na afonja scored the goal ![]() Ndi Ara |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by Nobody: 12:57pm On Jan 12, 2022 |
helinues:Unity beggers are now preaching about unity ![]() ...
|
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by helinues: 12:59pm On Jan 12, 2022*. Modified: 1:09pm On Feb 13, 2022 |
michael77777:Read and comprehend and stop repeating wack lines PrinceOfLagos |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by Nobody: 1:02pm On Jan 12, 2022 |
helinues:Ọtụ nne gị |
| Re: What Happend In A Viewing Center Yesterday by Boogyman557: 1:03pm On Jan 12, 2022 |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
I Want To Open Football Viewing Center. Budget 500k • My Husband Paid N580K For My Bride Price And this happend. Advice Needed • VAR! See What Happend To This Lady P.part While Her Boyfriend NB Is Touching. • 2 • 3 • 4
Why I Avoid Single Lady's • Is This Girl Just Using Me • Why is it so hard to let go?
if i call una hypocrites una go the vex yesterday nigeria score against pharoahs of egypt do u know the funniest part biafarans na them come the jubilate pass
real matters. WTF MAN