Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street (666 Views)
| Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street by advanceDNA(op): 6:47pm On Feb 24, 2022*. Modified: 7:32pm On Jul 31, 2024 |
some women go marry man finish come start dey quote scriptures of “man will live his father and mother to become one flesh” just becos you no wan see your mother-in-law.. One flesh kill you dia!!!! Scriptures wey you no know when you dey spread legs about like rumor, na now you sabi am when you start dey hate your fellow woman. Na greediness and wickedness go kill you... Suddenly, the woman wey your man first know,wey raise am into the great man you jam am for street...suddenly no matter again because you carry pvssy wey 15-20 other guys don dig come ...... I no call anybody name ooo... no just mention me.....but if you dey among those women wey hate your mother inlaw, wey no wan see her for her son house.....na motor go jam you...
|
| Re: Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street by bmdmix11: 7:10pm On Feb 24, 2022 |
my mama nah pastor say generation. I dey try aviod her n her number of churches |
| Re: Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street by odinson1(m): 7:55pm On Feb 24, 2022 |
My Mother and Daughters will always be the most Important females in my life. Wife/Girlfriend can go Bleep off |
| Re: Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street by Baitullah: 8:03pm On Feb 24, 2022 |
Love for mother is quite different from spousal love. However, mothers are number 1 in the hierarchy |
"Nu Mumu Dey Love. I'm Getting Married For Money" Bride Shares Pre-Wedding Pics • Guess Who I Jam For Gym Today? (pics) • Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God • 2 • 3 • 4
Kenyan Woman: We Kenyan Women Prefer Nigerian Men Because They're Better In Bed • As A Guy, Is It A Big Deal To Sucks At Football? • Can You Die For Your Parents?