A Nairalander Needs Someone Help Oh. - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › A Nairalander Needs Someone Help Oh. (593 Views)
| A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(op): 11:54am On Mar 20, 2022 |
Hello my people, my lovely people, my blood, let me just go straight to the point, see please i don't want you to view this and last last you just ignore when you have, please i'm in need of your help. Please who has a valid fb account that he or she can give? Abeg, i dey bed una with the love of una mama, Thank you. Abeg make my thread no go invain... |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Nobody: 12:05pm On Mar 20, 2022 |
This should be in the comedy section |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(op): 12:08pm On Mar 20, 2022 |
Veggieseedies:Oga if you no fit help go find where sit down. |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Nobody: 12:10pm On Mar 20, 2022 |
Futurethankgod:U no sure say na beg u dey beg |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(op): 12:14pm On Mar 20, 2022 |
Veggieseedies:Wetin con concern my thread with comedy section? Why you call comedy section, see guy if you wan help, help no be the one make you go dey insult person. |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by chatinent: 12:18pm On Mar 20, 2022 |
Veggieseedies:So because he's begging he should be answering sir to your every ridicule? |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Nobody: 12:25pm On Mar 20, 2022 |
chatinent:You lack understanding. I didn't redicule him. |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Nobody: 12:26pm On Mar 20, 2022 |
Futurethankgod:U are honestly hilarious |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by chatinent: 12:26pm On Mar 20, 2022 |
Veggieseedies:Typical of an average Nigerian. I'm not surprised. |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Nobody: 12:28pm On Mar 20, 2022 |
chatinent:The average line for an average person. You are average |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Cokahot: 12:30pm On Mar 20, 2022 |
Fb for sale,acct of 13yrs, Brazil. 30k |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(op): 12:31pm On Mar 20, 2022 |
See you guys are going the wrong way i'm still in need of an fb account. |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(op): 12:31pm On Mar 20, 2022 |
Cokahot:You Na Boss na |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Gben5: 12:33pm On Mar 20, 2022 |
you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast[center]you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast[/center]you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast ;Dyou no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast[center]you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast[/center]you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Cokahot: 12:34pm On Mar 20, 2022 |
Buy now and start bombing. Anyone who wanna sell fb for 5k,3k,even 10k na dead fb Futurethankgod: |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Gben5: 12:36pm On Mar 20, 2022 |
watin u wan take d Facebook do self another person Facebook you change d name ABi ?come begin dey use am bomb....bad guy |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(op): 1:06pm On Mar 20, 2022 |
Cokahot:you Guy i no fit buy the fb account 30k still con dey use am dey bomb na, you reason am what if dey con kill am when using it by bombing? |
| Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(op): 1:07pm On Mar 20, 2022 |
Gben5:Ghen5 abeg drop me down oh |
Help Oh • Please I Need Help Oh • Help Oh !!! I Do Not Have A Job Yet But This Girl Keeps Coming And Demanding? • 2 • 3 • 4
One More Night (18+) • Have You Ever Contemplated Suicide? • How Do You Handle The Emotions When Your Partner Meets Their Celebrity Crush